Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,679 members, 7,851,341 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 05:19 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1531) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3424388 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1528) (1529) (1530) (1531) (1532) (1533) (1534) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:21pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
wen I tell u say make u no dey dress lyk conductor wey felled ontop bus u no go listen, see wetin ur eye don see now, u better come make I teach u mature man dressing

Olobe.. I don't do "Ekiti Dressing". I'm a Tùsh Bush Boi! No make me vex upload my pishure with Daramola o!

cc: Fraih
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:21pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
chai see my twinnie yaf made my head swell lyk baloon, anoda twinnie lyk u is a taboo:*
smiley smiley wink

Brimmie:


Lol.. cheesy Na one Man for hin office fest talk sey I dress like WizKid! Sey I con loose button join! sad Thank God for one Prof wey help me beg am o!
cheesy cheesy cheesy
cheesy cheesy
cheesy
Fraiser:
even if den ask fraih make she choose her twinnie a million tyms, she no go hesitate bfor choosing me
Confam!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:21pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, Sebi na cos pple dey buy am, dat y I say mk I buy too
na durin rainy season den dey recommend rubber tennis o because of d field can be soaked wit water, so we no need am as our campin don fall for dry season btw I no see our man jubrealguy dis nyt o, abi e never recover from yesterday hangover ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:23pm On Mar 02, 2016
Kolo Arsenal dey one corner dey mumu.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:23pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
congrats in arrears
oshe gan ore mi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:24pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
where is dat nd how much is it
Warri even dey my town Osun St.....#800/1k/1.5k it depends on d quality sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:24pm On Mar 02, 2016
drjoshua2000:


CobWeb go full all those items. Begin wash d shorts from now because d okrika scent go pass be careful. Congrats corper shun

Lol! Bros! grin grin I no buy any Okrika o!

Na only the Converse wey I been wan buy be Okrika - and I no later buy am.

You too Corper Shun!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:24pm On Mar 02, 2016
Is that my sweetheart I am seeing up there? *Rushes to welcome her with a hug and kisses * I have missed you bae. How was your day
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:24pm On Mar 02, 2016
Brimmie:


Olobe.. I don't do "Ekiti Dressing". I'm a Behind Bush Boi! No make me vex upload my pishure with Daramola o!
Ah Fraiser, no talk am o. Brimmie make sense ju gbogbo iyen lo o.
No make hin vex upload his pic with Daramola o. Pms go full his mail tonight ni cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:

Abeg no dey wash my brother, I no dey like am.
Sowie not for yu jawie, Na that Brimmie I dey talk to.
tank u jare aburo mi owon(my costly sis)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:25pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
bae to talenu, am fyn jare, hw was d convo? Hope u bought my jollof rice
was fun and hectic mehn,shey dem never deliver the rice ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:25pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
fraih u sure say u won giv a woman to dis man in our family, d person wey never marry wey don dey tackle ur twin bro, hin won even collect my position as ur twinnie wey I don bring from heaven, brimmie go ask oyehomie all dis u dey do no go fit fetch u wife for my family o, unless u learn to dey respect me
E ma ma da lo hun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:27pm On Mar 02, 2016
bolagabriella:

Choi shocked shocked
*in ade's voice* fraiser why are you lying tongue
which lie b dat again na bola? May b u don forget, dat day wey I buy two thousand naira suya for u wey I dey chop d onion
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:28pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
make e too short ke? Pls have mercy on d guys o, u no den no go wear jeans
Hehehe....Nothing no fit happen to them trust me.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:29pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:

U Na good morning o, journalist award no be here....Anyway I have not bin seeing my fwend(SC31)here again, wetin do her?
She is doing just fine. she only had some external issues to deal with. If you look around in a moment, you will find her. But I hope you will make a good friend to her o? Unlike Rukkyola
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:30pm On Mar 02, 2016
CROBBOY:
Is that my sweetheart I am seeing up there? *Rushes to welcome her with a hug and kisses * I have missed you bae. How was your day
missed you so much bae...my day has been stressful,you?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:30pm On Mar 02, 2016
jayloms:
Abeg make Una nor vex, I get one Nysc related question. Hope girls are allowed to were white Bum short on camp undecided

Cc anybody, everybody
When you are not a girl....I dunno sha
I doubt
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
kinlo je be
chai u dey sell paraga, still u no sabi igboro language, nawa for u o, wetin i mean b say I dey enter all dos places welwel
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:33pm On Mar 02, 2016
Fraih:

Ah Fraiser, no talk am o. Brimmie make sense ju gbogbo iyen lo o.
No make hin vex upload his pic with Daramola o. Pms go full his mail tonight ni cheesy

And Nairaland changed Tùsh to Behind ! WTF is that?? Seun warn your Server o! Abi na Bot o??

Qutyjoice:

E ma ma da lo hun

Why can't you be on my side for a minute?? Whyyy?!!! sad and We are from the same State of Half-Salary o!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
if I c person escort me I go go, bt if I no c na to buy d chasecow for ikorodu ooo, did u get rubber tennis as well
just call me wen u dey go, wot are married for... Oh sorry wot are friends for
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:34pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
not at all, veery very busy wit my Customers bt y u neva come my joint na
They said in your joint you only have drinks for certain class of people (which some of them like Abbeyunique2 are running away already) and patronage is strictly by invitation from you.

So I have been holding my peace to avoid public disgrace (You know how Yuroba women vexation dey be na)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:34pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
na durin rainy season den dey recommend rubber tennis o because of d field can be soaked wit water, so we no need am as our campin don fall for dry season btw I no see our man jubrealguy dis nyt o, abi e never recover from yesterday hangover ni
person go stil buy down too na, I no no where him go oooo, chai jubrealguy I dey miss u ooooo nd I don prepare isi ewu for u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:34pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:

Warri even dey my town Osun St.....#800/1k/1.5k it depends on d quality sha
ok
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:35pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
chai u dey sell paraga, still u no sabi igboro language, nawa for u o, wetin i mean b say I dey enter all dos places welwel
my own oni paraga different ooooo, awa decent ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:36pm On Mar 02, 2016
CROBBOY:

She is doing just fine. she only had some external issues to deal with. If you look around in a moment, you will find her. But I hope you will make a good friend to her o? Unlike Rukkyola
Oh! I see...My regards to her....ehehe trust me we are close already, nice meeting yu my fwend's husby
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:37pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, abeg describe well well for me ooooo, me no wan lost
lol just follow bolagabriella's direction and drop at the filling station after abiola garden......the building is high enough for you to see it from the express,it has some chinese inscriptions on it with that their floating lamp......or you can just drop at biola garden and walk down or just as people,its not difficult to locate and you no fit loss. wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:37pm On Mar 02, 2016
SC31:
missed you so much bae...my day has been stressful,you?

Work today was 3 times as usual to the extend that having time to eat even snacks was a challenge.

What's up with your Convocation?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:37pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
just call me wen u dey go, wot are married for... Oh sorry wot are friends for
chai paraga ti scata opolo eee
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:39pm On Mar 02, 2016
CROBBOY:

They said in your joint you only have drinks for certain class of people (which some of them like Abbeyunique2 are running away already) and patronage is strictly by invitation from you.

So I have been holding my peace to avoid public disgrace (You know how Yuroba women vexation dey be na)
dat not tru, it is a rumorses
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:39pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:

Oh! I see...My regards to her....ehehe trust me we are close already, nice meeting yu my fwend's husby
Its nice meeting you too dear. Which is your Alma Mater?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:40pm On Mar 02, 2016
SC31:
lol just follow bolagabriella's direction and drop at the filling station after abiola garden......the building is high enough for you to see it from the express,it has some chinese inscriptions on it with that their floating lamp......or you can just drop at biola garden and walk down or just as people,its not difficult to locate and you no fit loss. wink
ehn ehn, tank u bt se I go c dat rubber shoe buy for there
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:40pm On Mar 02, 2016
Brimmie:


And Nairaland changed Tùsh to Behind ! WTF is that?? S.eun warn your Server o! Abi na Bot o??!
I'm telling you.

(1) (2) (3) ... (1528) (1529) (1530) (1531) (1532) (1533) (1534) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.