₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,217 members, 8,425,516 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 04:19 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1585) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch A Corp Members House (4116194 Views)

1 2 3 ... 1582 1583 1584 1585 1586 1587 1588 ... 2535 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:45pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Who's Crobboy?
SC3 hubby
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:45pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
agodi ni eyan mi
oya awon ti agodi gate. my sec sch is situated around there. LCI
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:45pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Trust me I be correct gonnaz fan, if I mock yu I mock myself.
Really shocked
Hehehehe. Oya the Guys, Abeg make una no vex ooo. Na only the beautiful ladies wey we get I wan invite today oo.

Oya Missoyin
Bolagabriella
Abeg who again huh
Katerine7 too, oya come for this party oo even though na Chelsea you be, no be fan oo but Chelsea itself because you get sympathy for Arsenal and EPL Teams generally.

But make I go take permission from Oyehomie first, to know wether na party hard abi na party Soft huh

Or e no go even hold at all grin cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:45pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
Lol...ahaha,...can u imagine..na for ur eye i carry am enter rum abi..ehn....anyway tnx...bt no dey spy on couples o..wettn du ya wife spixytinxy....why ur hubby go dey spy on anoda couple...?
may be he wants to learn new skills u know
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:46pm On Mar 04, 2016
AdunniIwo:
Jeez! You're from oau...dats d only best part in d whole of our state, darling. But can u be frm oau?
huh
Ask yourself again? can OAU be a town of originhuh

Moreover,who tell u that OAU is the best part of our state?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 9:46pm On Mar 04, 2016
AdunniIwo:
31st
Hmmmm,no diff na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:47pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
may be he wants to learn new skills u know
Ahhah..maybe...lol..hw re u today nah
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:47pm On Mar 04, 2016
AdunniIwo:
Amin
I want to believe that it is real pregnancy and not e-belle
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:47pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Dnt shepe for me jor, I cnt Leave Popsi n Momsi now.
dont worry i will act in proxy for dem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:48pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
That's y i want us to reason 2geda first
Dnt worry I support yu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:48pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
SC3 hubby
Okay, so wetin do em?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:50pm On Mar 04, 2016
Kbs468:
Really shocked
Hehehehe. Oya the Guys, Abeg make una no vex ooo. Na only the beautiful ladies wey we get I wan invite today oo.

Oya Missoyin
Bolagabriella
Abeg who again huh
Katerine7 too, oya come for this party oo even though na Chelsea you be, no be fan oo but Chelsea itself because you get sympathy for Arsenal and EPL Teams generally.

But make I go take permission from Oyehomie first, to know wether na party hard abi na party Soft huh

Or e no go even hold at all grin cheesy
Oya ask em.....Hehehe
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:51pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
bae I don enter, emi pelu gbogbo crew mi (me nd all my crew)
baba, as i enter like dat.....just dey enter madam spixytinxy shop, go order down....carry guyz go, i dey come cos i hear say ur wifey don go vigil.

Madam, orijin onike ati isi ewu, e ba mi package e sile, i dey inside go slow.......wit my SALARY
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:52pm On Mar 04, 2016
iykebest1:
thought as much. But there was never a goodbye.
ehya sorry about dat bro, e fit b say na byebye she said nd u no too put mind den
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:52pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Okay, so wetin do em?
He askd i introduce u...but i bllv u ve met......
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:52pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
Gate don sleep...lol...noooo..hw gate go sleep...infact we no dey go out again self.....
Padi me gangangan...hw far nah
I balm o my brother.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:53pm On Mar 04, 2016
DTOBS:
You never answer my earlier asked question! kilo sun e Debi paraga tita?
kbs648 ni ooooo, don't just want to b a sit at home wife dat y I decided to start paraga bizness nd u kukuma no in dis our city for one to excel one must b innovative so I had to act fast
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pbs4real(m): 9:53pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Yes hunny
owk, its hunny and nt honey. . smileyi for saysad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:53pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
He askd i introduce u...but i bllv u ve met......
Oh! yea I think so...is e yur fwend?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AdunniIwo(f): 9:53pm On Mar 04, 2016
DTOBS:
Ask yourself again? can OAU be a town of originhuh

Moreover,who tell u that OAU is the best part of our state?
Errm, u don't undstnd me.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:54pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
Babe...Seriously i almost fainted to day cos d work unit was actually tu much..tryin to work till 25th so i can b qualified for full salary ni jawe.......ma boss ma workaholic..he blivs d more u work d more ur entitlement
lol.......na pple like una dey carry 100 alabukun go camp wit 240 karaole.......no go kee ursef ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:55pm On Mar 04, 2016
jubrealguy:
baba, as i enter like dat.....just dey enter madam spixytinxy shop, go order down....carry guyz go, i dey come cos i hear say ur wifey don go vigil.

Madam, orijin onike ati isi ewu, e ba mi package e sile, i dey inside go slow.......wit my SALARY
kosi wahala my customer daada, abeg safe guard d salary well well ooooo, mi o fe gbo story dat touches d heart oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:55pm On Mar 04, 2016
AdunniIwo:
*bites finger*
Even with that, you look even more cuter smiley

But why did you refused to display that pix? Though there is nothing wrong with the present one ooo because it is absolutely superb.

Still, I thought if DTOBS sees you in that 'finger biting' posture, He wouldn't be confused initially smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:55pm On Mar 04, 2016
pbs4real:
owk, its hunny and nt honey. . smileyi for saysad
*straight face*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:55pm On Mar 04, 2016
Kbs468:
Really shocked
Hehehehe. Oya the Guys, Abeg make una no vex ooo. Na only the beautiful ladies wey we get I wan invite today oo.

Oya Missoyin
Bolagabriella
Abeg who again huh
Katerine7 too, oya come for this party oo even though na Chelsea you be, no be fan oo but Chelsea itself because you get sympathy for Arsenal and EPL Teams generally.

But make I go take permission from Oyehomie first, to know wether na party hard abi na party Soft huh

Or e no go even hold at all grin cheesy
Shey u won tell m say u don 4get say ma qutyjoice dey strong abi...plus no party atall...weda na party hard abi soft.... Dat kind party, lol..she no dey attend
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AdunniIwo(f): 9:56pm On Mar 04, 2016
DTOBS:
I want to believe that it is real pregnancy and not e-belle
Is it ur konsyn?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:56pm On Mar 04, 2016
Fraiser:
may be he wants to learn new skills u know
which kind skills him wan learn abi no him go teach dem, wo oko mi o nice in dat department at all oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:57pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
Kbs468...u re beginning to speak in parables..nd av nt been wired tu understand u....spixytinxy...hmmmm...ds is d second time i am seein ds picture.... Now...hw many times av u checked on ma babe tuday?
he is showing care noni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:57pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
I no dey threaten u ooo, na truth I dey yarn oooo, I no fit mislead my felo woman, bt dat blizzydodo too trust u sef, she no dey gree bliv person
lol... dat our luv enh is beyond d knowledge of man, specially ordained by God, our luv no b shine shine luv o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:57pm On Mar 04, 2016
hardie14:
wtf*****.meehnnn i don lost for this page patapata. how am i suppose to read 27 pages??
abeg sombori shd please summarize whatagoan.

all my people i hail una in HD ooo

jubrealguy whats popping

ife temi nikan, biotechshola how you doing.
come home early today i have prepared special something( in every definition for you only).
besides reeling the loss of a potential wife to one minister like dat,I guess m fine.

na Friday nyt ooo, dnt let biotechsola dull u ooo, i dey madam spixytinxy shop dey wait for ya
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 9:57pm On Mar 04, 2016
jubrealguy:
lol.......na pple like una dey carry 100 alabukun go camp wit 240 karaole.......no go kee ursef ooo
Lol...no..infact i don't take drugs....karaole bii ti bawo... No mind d man jawe...no be him fada work o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:59pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:
Shey u won tell m say u don 4get say ma qutyjoice dey strong abi...plus no party atall...weda na party hard abi soft.... Dat kind party, lol..she no dey attend
Abi o jawie oko e...
1 2 3 ... 1582 1583 1584 1585 1586 1587 1588 ... 2535 Reply

NYSC 2017 Batch A Corps Members HouseNYSC 2016 Batch B Corps Members HouseHow To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List234

Nysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)