NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1606) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4111663 Views)
1 2 3 ... 1603 1604 1605 1606 1607 1608 1609 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:56pm On Mar 05, 2016 |
FolabiBret:best post so far, cant bliv dis is commin from a drunk lyk me, na who borrow u d brain wey u use write am abeg |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 1:57pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie:That's y I love you.....Wait! Are yu eatn fish or meat? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:00pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie:lmao... Most funniest post so far... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:03pm On Mar 05, 2016 |
jubrealguy:d most heart touchin comment so far |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:04pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie:mornin raid ke? Una don turn SARS? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:05pm On Mar 05, 2016 |
Qutyjoice:Fiiiishhh..meat keh..nooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:06pm On Mar 05, 2016 |
DTOBS:no dey pretend jor, tell her ur mind sharp sharp |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:07pm On Mar 05, 2016 |
Fraiser:Lols no nah...No worry na ighrave..i no even sabi hm minika well fit understand |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 2:08pm On Mar 05, 2016 |
Qutyjoice: ..ok, I see u Pwetty Quty...Howa are u doing dear? Hapi weekend! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 2:08pm On Mar 05, 2016 |
Fraiser:Must yu intervene? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 2:12pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie:The reason y yu dnt like meat is what I want to know ryt now, Trust me I prefer fish to meat anyday any tym....Why are trying to be me? Anyway food z ready, cn yu leave what yu are doing now? Yur attention z needed on d dinning table. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:12pm On Mar 05, 2016 |
Qutyjoice:dont mind her, she no fit understand, oro omo iya lele yi mehn |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 2:13pm On Mar 05, 2016 |
prindu:I'm fyn yea tanks....Wusup with yu? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 2:14pm On Mar 05, 2016 |
Fraiser:Tanks for yur understanding jawie.... E ku agba(lol) |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:16pm On Mar 05, 2016 |
spixytinxy:no forget tell am say no b only customer I b to u na... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 2:18pm On Mar 05, 2016 |
Qutyjoice:Am doing great dearie... Thanks for ur concern! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ATOYEJE(m): 2:18pm On Mar 05, 2016 |
av tried all i could but all to no avail... pls hlp me reach that ur frnd concerning d email he/she used to lodge the complaint cos me don mail virtually all d mail relating to NYSC tire... wount lyk to miss my money for any reason pls hlp me Cc MissOyin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:20pm On Mar 05, 2016 |
Abbeyunique2:na wetin I dey tell u dat tym b dis o, I tell u say make u allow me make I dey help u monitor ur wife movement u no gree |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:21pm On Mar 05, 2016 |
Qutyjoice:Lol...i am here babe..me tru with d blendin tu....kept it insid d heat regulator.....it's nt gud to yalk while eatin u tot m dat...sooo let's leav reasons till after meal....tryin tu b u? Lol...1+1 isn't it 1? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:24pm On Mar 05, 2016 |
Qutyjoice:u know I suppose giv u correct training bfor u finally move to ur husband na, so dat hin go dey praise ur bro later in future |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 2:26pm On Mar 05, 2016 |
Fraiser:Hun? So SC31 x right? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:28pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie:abah my most esteemed inlaw, am deeply sorry if I fail to reply any of ur mentions, u no do anytin o, u no I gat ur back nw, I tinkk I hav to go tru my mentions again |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 2:29pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie:Oops! Lemee try n abide to that rule.....Hehehe sowie mo miss calculate..... Yu want more food? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:29pm On Mar 05, 2016 |
SC31:d best fact of d day |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 2:30pm On Mar 05, 2016 |
Fraiser:Enen, really? E tk permission from em den. He's d head, nkan toh ba ti so |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:33pm On Mar 05, 2016 |
ATOYEJE:It is well o...actually it does take dem time to reply to msgs..u kno u re nt d only one wif d issue na...but d key to getting dem respond so ur money can be reversed is to ''keep sending, neva gv up' until dey respond. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:35pm On Mar 05, 2016 |
JaneJoanJohn:bur wait o my beloved trippleJ *even if u go giv me dirty slap for using d word beloved* I dont tink its neccessary wasting dat ur valauble time complaining about non valuable shi.t na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ATOYEJE(m): 2:36pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie:thanks for ur rply |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:38pm On Mar 05, 2016 |
Qutyjoice:Lol..bera....don't miscalculate o.....yeah..me tiwa kk beyen... O boi ds is wow....see ma cheeks are protruding already...tnx for d launch. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:38pm On Mar 05, 2016 |
Chommieblaq:ehya! Oya tell us more den, we won learn |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:39pm On Mar 05, 2016 |
ATOYEJE:Its ma privilege.. U re welcm |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 2:41pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie:Baba mi,mi self just dey observe ni o, I'd promised never to respond to such criticism again. Let her enjoy herself in her own way! Fraiser, she's is a unique black queen. nothing more! Spixytnxy, I don hear ooo. I had to jawe, too much is going on and only with patience can someone navigate this! Qutyjoyce, hmmm...just do d needful asap before .... |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 3 guest(s)
....Hold my back? not what you re thinking ooooo
..ok, I see u