Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,308 members, 7,836,344 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 05:45 AM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (139) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2566408 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (136) (137) (138) (139) (140) (141) (142) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 3:18pm On Mar 05, 2016
ruthobaz:


greycious no dey dull oh... na weather I talk say dey dull

We don't kiss and tell wink
justified and Greycious mentioned "dull" and you are mentioning "kiss". I no understand you againsmiley
-------------
modified**another page againcheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 3:20pm On Mar 05, 2016
justified10:
dat proverb don get update o.


pressy, wen arsenal dey lead, u upload scores... now wey dem dey fire arsenal, u no update scores... are u an arsenal fan in disguise ?


modified, pressy fast pass livescores o..

nice one pressy for d fast update
I can't even dream of being an assnal fan, I don update the scores na
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:20pm On Mar 05, 2016
chumaster:
justified and Greycious mentioned "dull" and you are mentioning "kiss". I no understand you againsmiley
lmao...

help me ask ha d relationship BTW dull and kiss.

pressy do give dis babe jaZ
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 3:21pm On Mar 05, 2016
justified10:
make I join una? I fit hold hand fan
No need, the AC is still working grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:22pm On Mar 05, 2016
Greycious:

I can't even dream of being an assnal fan, I don update the scores na
I don c am, d tym wey u update am..I busy with our VP
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 3:22pm On Mar 05, 2016
Tottenham vs Arsenal
Score: 2-2
Min: 76'
⚽ Goal!! A.Sánchez (Arsenal)
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:23pm On Mar 05, 2016
Greycious:
No need, the AC is still working grin
u get beta gen?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:23pm On Mar 05, 2016
chumaster:
justified and Greycious mentioned "dull" and you are mentioning "kiss". I no understand you againsmiley

I shouldn't say it out because he asked: 'don't kiss and tell'. An idiom I guess.

Hope u did gst in school? tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 3:25pm On Mar 05, 2016
justified10:
d babe wey u dey give address yesterday na...dat golden city babe..wey u dey speak language to..abi u think say I no c u abi
You dey spy on us ni
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:25pm On Mar 05, 2016
Greycious:
Tottenham vs Arsenal Score: 2-2 Min: 76' ⚽ Goal!! A.Sánchez (Arsenal)
thank God..make d scores stay dis way.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 3:25pm On Mar 05, 2016
justified10:
I don c am, d tym wey u update am..I busy with our VP
The vp needs her privacy now o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 3:27pm On Mar 05, 2016
Greycious:
Tottenham vs Arsenal Score: 2-2 Min: 76' ⚽ Goal!! A.Sánchez (Arsenal)
beta
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:28pm On Mar 05, 2016
justified10:
make I join una? I fit hold hand fan

sorry oh..we no need spectator tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 3:30pm On Mar 05, 2016
ruthobaz:


I shouldn't say it out because he asked: 'don't kiss and tell'. An idiom I guess.

Hope u did gst in school? tongue
now I get, as for the gst I did it but we call it gss in our sch
.
U no go blame me sha, na another man's language. Infact, I neva learn Java, C+, C#...language finish not to talk of English languagesmiley
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:34pm On Mar 05, 2016
chumaster:
now I get, as for the gst I did it but we call it gss in our sch
.
U no go blame me sha, na another man's language. Infact, I neva learn Java, C+, C#...language finish not to talk of English languagesmiley

grin no excuse oh

Ur pikin give you homework, u go say dem no teach you? OYO for you cheesy cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:35pm On Mar 05, 2016
Greycious:

The vp needs her privacy now o
c dis pressy o..privacy no dey till nyt na..

even for midnyt, national meeting fit dey fa.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:36pm On Mar 05, 2016
chumaster:
You dey spy on us ni
una no talk for private na..una talk for village square.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:37pm On Mar 05, 2016
ruthobaz:

sorry oh..we no need spectator tongue
I tell u say I wan do spectator..?
I say I wan hold fan. tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 3:40pm On Mar 05, 2016
ruthobaz:


grin no excuse oh

Ur pikin give you homework, u go say dem no teach you? OYO for you cheesy cheesy
I go tell am say wetin I know big pass wetin him teacher know, dat the teacher no go understand am if I write am for am
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:48pm On Mar 05, 2016
justified10:
I tell u say I wan do spectator..?

I say I wan hold fan. tongue

no worry...na heat we wan generate cheesy

no need for fan at all
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:48pm On Mar 05, 2016
chumaster:
I go tell am say wetin I know big pass wetin him teacher know, dat the teacher no go understand am if I write am for am
dat is d scope...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:50pm On Mar 05, 2016
chumaster:
I go tell am say wetin I know big pass wetin him teacher know, dat the teacher no go understand am if I write am for am

with all your knowledge, guess wetin your pikin go still get...0 cheesy

big 0 grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 3:52pm On Mar 05, 2016
ruthobaz:

no worry...na heat we wan generate cheesy
no need for fan at all
lobatan..
but how u wan generate d heat?
educate me abeg.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 3:56pm On Mar 05, 2016
justified10:
lobatan..

but how u wan generate d heat?

educate me abeg.

justified10

justified19

justified139... grin

how many times I call you so?

We don't kiss and tell oh...forgerrit shocked
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by DexxyAlebs(m): 4:28pm On Mar 05, 2016
chumaster:
congratulations senator dexxy *smiles*
.
Join your fellow senators;
-battoyyeb-Lautech
-ChuxMyk...FUTO
-Mcmooney...Kogi Sta uni
-sonymax16...Unilag
-DexxyAlebs....OOU

Thank you
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:30pm On Mar 05, 2016
ruthobaz:


justified10

justified19

justified139... grin

how many times I call you so?

We don't kiss and tell oh...forgerrit shocked
wetin concern kiss and heat generation na
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by DexxyAlebs(m): 4:31pm On Mar 05, 2016
iphemama:
thanks
Welcome to senate
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 4:56pm On Mar 05, 2016
justified10:
wetin concern kiss and heat generation na

Na im we wan find out... wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:58pm On Mar 05, 2016
ruthobaz:


Na im we wan find out... wink
when u find out, u go fit educate me abi. cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 5:13pm On Mar 05, 2016
justified10:
when u find out, u go fit educate me abi. cheesy

yinmu tongue tongue

nothing for you
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iphemama(f): 5:33pm On Mar 05, 2016
battoyyeb:


Welcome senator ipbemama to the senate chamber of GL...
thanks to you all

(1) (2) (3) ... (136) (137) (138) (139) (140) (141) (142) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.