NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1648) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4070741 Views)
1 2 3 ... 1645 1646 1647 1648 1649 1650 1651 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:12pm On Mar 06, 2016 |
eaglevision:I just dey pity u, u go soon sell all ur cloth use d money chop bush meat, alaru to n je buredi, awo ori e lo n je ti ko mo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq:bae dis one wey u dey speak hausa so, ma fi yoruba ba e ja o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:13pm On Mar 06, 2016 |
Fraih:yes ma'am. Copy that |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:15pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola:Iwo obinrin yi! Sebi i tel u make uno stress ursef y u no fit call Ali make he help u pound. As 4 d belle mata, i no say na joke. Maybe na malaria or stress d chiefdriz abi priest wan talk say u get. I don tel u say we no dey rush. Say oda pple dey born 4 dis GC no me say we go copy dem. We get enof plans to make and i wan acquire plenty moni 4 my unborn children(a boi nd a gal) b4 we drive dem come dis world. Abeg go take paracetamol and sleep, if u don make up tell me ur body don cool down welle, say na ordinary stress dey worri u... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:17pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:lover boy i don free d bae for u jor make u too experience hw luv dey b, bur me don pass dat level, seresere lo de ku nisin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:18pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:hmmm , no worry, wen i go run go do my make up... With one correct bomb shot, and dat spaghetti top wey i buy from mama nedu, hmmm... Oh my jesu.... by the time i bend down say i wan clean table,... u go fliiiinnnngggg Rukkyola troway from ur laps...... No worry.... I dey watch u!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:18pm On Mar 06, 2016 |
johndanny:me like sylar gan o. the guy is one of my favorite villain |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:19pm On Mar 06, 2016 |
greatestman:lol... manifesto ke? na campaign ground u dey, kai see gobe, my guy won deliver manifesto to woman |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:20pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: I don understand u.Good one and it's really nice to know u rep Urhobo. Nice meeting u here. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:21pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:d guy na baba na, hin get mouth gan |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:23pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:our heroes past abi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:24pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS:oya give me dat her monicker again, I don forget |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:26pm On Mar 06, 2016 |
merikims:ehya congrats bae, bur u no suppose break my guy heart lyk dat na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:27pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq:then I will make her an adorable woman |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:27pm On Mar 06, 2016 |
adusco:A lovely evening to u too brother. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by johndanny(m): 10:30pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:lolz |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq:ehya babe am sorry enh, av promised my sef I will never make a woman shed tears either in my deeds or in my expression, you know u ar a magnificent lady bur i dont want ur head to b swelling too much |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:31pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:stop distorting my imagination. today is sabbath day nah |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:31pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser:U wan chance a whole senate presido abi? Take time oo ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by faustychris23(f): 10:31pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:this new issh of what reali happened to wes's mother is killing me. I can't wait. But finally I give them hand for suspence sha, them can do person longthroat for that show |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:33pm On Mar 06, 2016 |
iambibi::oBlood of ramah abi lamb! Na seduction dem dey call dat 1 o. I rebuke d spirit of temptation in my house in d name of hmmm.... in d name of anythin that comes to ur mind. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 06, 2016 |
johndanny:give me hin address |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:34pm On Mar 06, 2016 |
faustychris23:yeah, u are right. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:34pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:lwkmd oya am sorry..... I will not do it again........where is my mary amaka gown sef... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:35pm On Mar 06, 2016 |
dominion92:it was glorious o...nd urs |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:35pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:wa gbayi omo mi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:37pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Yes babe, i am, jst as u re mine..tnx |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:38pm On Mar 06, 2016 |
Last nyt I wrote something on NYSC saying: NYSC UPDATE Prospective corps member should log into thier nysc direct account for the printing of thier call up letter starting on 14th of march 2016. I think it's true, here's d picture to back d news up. I only said I think not that sure pls. Eshey
|
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:38pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:Berra. *mary amaka gown got me laughing though |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:40pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:lwkmd... Is dat y u r shouting?. U want d neighbours to hear abi. .... Oya close ur mouth i will not do it again... Na jst part of threatening shaaaa ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:41pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:whc one should we believe now |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:41pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:bae u no undersrand, I no dey for long tin, make i dey parabulate on one bae wen plenty babes dey out dia dey crave for my attention, go check my profile, I no b lover boy |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)

I don understand u.
