NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1649) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4081983 Views)
1 2 3 ... 1646 1647 1648 1649 1650 1651 1652 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:42pm On Mar 06, 2016 |
IghravweIG:Ooh willy..gud..i shu rememba it now....ur name made simple.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:so na dis kyn qualities she get nd u still dey call her wife, i can see dcheifpriest juju still working, we wey b igboro sef, if we see wife, we dey sabi am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:46pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Hmmm Uhrobo wedo....lol IghravwelG dd i get it? Jst ask ma dear a simple question.. Wettn b d meanin of ya name.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:47pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie:Ya welcm boo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:47pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:lolz.....but dat doesn't mean i should not do shakara with d mary amaka gown o... Am jst saying... And also if my biro falls down, dat doesnt mean i should not pick it o..... Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:48pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie:Eshey we don see yu(Ofcourse ya ryt) |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:48pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:Berra. I no like make pesin dey treating me wit dat kin tin o. Yellow pawpaw 4 dat mata, wetin u wan make i dey think wen my wife dey my side. 4 say u threating me ehn, na Adamawa dem go post u if u neva see ur posting b4 and if u don see am, na make dey change ur lagos to bronu remain(afterall sebi u wan kuku go serve ur fatherland ni). |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 10:49pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser:And u are a sweet heart too. Do I just say that, guess I did. Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:49pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2:I tire o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:50pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie:iye!! Lol. It means literally,my own. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:51pm On Mar 06, 2016 |
IghravweIG:no b so o, i want make we dey on mutual agreement ni o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:52pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:yehh!!! say it again abeg |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:53pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser:no bother explain yurself o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:if u call dat one threatning na dat kyn threatning nd temptation me dey pray for o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:infact if na my house u dey, I go dey pray make everytin wey dey ur hand dey fall down ni o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:59pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Lol..meaning wat? Dis one dat ma fud is nt ready yii..it's 11pm o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:59pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser:lol c ur mouth.... No worry .. Na doz moves i dey use threaten am... If i hear am talk abt luv again btw him and Rukkyola..... Hmmm na only God kno d next one wey i go do... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:00pm On Mar 06, 2016 |
IghravweIG:Ooo.gud... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:01pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq:den wot shud b d next tin, come on come to me babe *I held her hand, drew her to mysef nd give her a peck on d back of her palm* |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:04pm On Mar 06, 2016 |
BlizzydoDo:lol... o'boi see set up, babe pls I will giv u d explanation tomorrow morni, am feeling headache now, I hav to retire to bed now gudnyt dear, which u nice sleep |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:05pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser:ahhh no o... Abeg o.... If na ur house i dey i go dey hold evrytin wey dey my hand very carefully like egg with my two two hands....and if i wan threaten u, ur own go b knife, bottle and rat poison... Therefore u beta behave... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:06pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie:Okay I'm sowie....Your food z not ready ni wetin? Wen I was shouting yur name to com n eat shey e dahun? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:06pm On Mar 06, 2016 |
Fraiser:See bad guy wit hin usual thought. I pity u my friend. If u put ur heater inside hot salt water i believ u knw wetin go happen?8-) My 2kobo advice... Run away frm dat gal(wetin be her name again.. Ehm ehm... Iambibi) temptation. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:08pm On Mar 06, 2016 |
Quty..ds one wey i neva sleep yii..hmmmm 11 don pass o...work dey o...nd na cos i neva eat...i won ystdai abi? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:11pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Me i did not hear nah....O ya i don ready o babe.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:12pm On Mar 06, 2016 |
iambibi:lwkmd, babe u bad o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:12pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:...... U still dey talk u wan make i provok remove my net adjust my hair abi.... Oya no talk again... If u no want gobe... And FYI na Rivers them post me go... Wat God has written, he has written.. If to say u b igbo i for blow one igbo proverb for u now... But all d same shaa... Behave ur self and be a gud boy. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:12pm On Mar 06, 2016 |
Goodnyt everyone |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 11:13pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina:Shey u want am ni? Leav am alone nah...him heater het insulated handle nah |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:16pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:I guess that's the old timetable. Visit www.nysc.gov.ng Check the timetable there and compare it with this one. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:17pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie:lolz.... No mind am joh. Him dey form James Bond... Lolz..... Wey dat my lipstick sef... Jst beta dey run o... @sent4rina |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:19pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice:Lets just wait till then. But why so much confusion about TT this time around ![]() |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 5 guest(s)

