NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (154) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3152092 Views)
1 2 3 ... 151 152 153 154 155 156 157 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:57pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:I am talking about d real banana dat everybody knows.it goes to d mouth sir. cos banana na for chop sir. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:58pm On Mar 07, 2016 |
justified10:Then don't compare it to the one I give my first lady, cos it's not the same. Just for future reference |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:59pm On Mar 07, 2016 |
justified10:Me is not dey here kankan. Abbie sef haf run away! Manus17, coman lock gate ooo! Corruption is on the lose on GL fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:01pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:tor. I hear sir . I go research on ur type of banana |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:03pm On Mar 07, 2016 |
yorme:manus17 sabi observe die... he go just dey read our conversations lyk novel, wen tym reach, d guy go lock gate...very effective man |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:03pm On Mar 07, 2016 |
justified10:Good. Use Advanced learners dicko |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:04pm On Mar 07, 2016 |
justified10:ruthobaz have come self. Oya come and explain the banana cos justified10 is curious o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Manus17(m): 11:05pm On Mar 07, 2016 |
justified10:Lol... just wondering the banana you and pressy dey talk abt... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:06pm On Mar 07, 2016 |
justified10:*laughs in rich man's voice* Huhuhuhu I thought him well! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:06pm On Mar 07, 2016 |
kapable75:hahahaha..c dis one.. u wan knw sumtin, u com dey use ma name..no spoil ma name abeg.. ayam a small sombody |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:06pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:Oga sir, winsh one is dicko again naw! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:07pm On Mar 07, 2016 |
kapable75:Traveling was b4 I became pressy. We have more pressing issues now |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:08pm On Mar 07, 2016 |
Manus17:ma own banana is d normal banana wey u sef dey give ur bae. na pressy own different...I suspect say him own wey he dey give pple na curve banana..special type.of banana...*leapsealed* |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:08pm On Mar 07, 2016 |
yorme:dictionary |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:09pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:sir, I know dictionary but I dont know DICKo sir. can. u explain? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:10pm On Mar 07, 2016 |
ruthobaz see as banana scata everywhere for d city, she run back straight...lol. she can't let u go and com and corrupt her. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:10pm On Mar 07, 2016 |
justified10:i know u are a small somebody na, the last time i checked it is even small somepeople that are enthusiastic for research. Ok no fear i dey ur back |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:10pm On Mar 07, 2016 |
justified10:yisus Me don't know what u talking about o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:11pm On Mar 07, 2016 |
kapable75:abeg dey front make I dey ur back...for dis matter.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:12pm On Mar 07, 2016 |
paulbabu, where are u? hope u are fine. u no show face today. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:12pm On Mar 07, 2016 |
Groomsnight, eflybody oooh! I can't coman be going to haf badt dreams! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:12pm On Mar 07, 2016 |
justified10:The ones u put in caps lock is not my concern o. citizens dey see say me I no understand all these things, just check dicko abeg ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:13pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:pressy. opening of mouth in dat manner is dangerous... chuxmyk go give u banana o. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:14pm On Mar 07, 2016 |
Una don finish my VP with mentions, how r we gonna sleep tonight now ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:16pm On Mar 07, 2016 |
justified10:Mogbe It's time to sleep End time Mr B16. na him we get for here |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:17pm On Mar 07, 2016 |
yorme:Sleep tight, dream of justified10 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:17pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:manus17, u no go warn ur pressy? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:18pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:yorme, no dream of me o..abeg. I will b busy elsewhere..thanks. gudnyt all.. Manus17...lock gate o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:19pm On Mar 07, 2016 |
justified10:leave manus17 joor! Him dey support badt tin |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:20pm On Mar 07, 2016 |
kunbeeee. how r u? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:21pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:Badt market, badt dream! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:22pm On Mar 07, 2016 |
Greycious:Pressy sef dey sight girl! Vp must hear this! |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)

