NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1696) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4068463 Views)
1 2 3 ... 1693 1694 1695 1696 1697 1698 1699 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kitchen(m): 10:33pm On Mar 08, 2016 |
some pple can actually act. jst reading tru page as if am reading a novel. anywy, jst wanna hala everyone in da house. iambibi..pls send me a mail ; georgepraise91@gmail.com |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by greatestman(m): 10:33pm On Mar 08, 2016 |
yanabasee:My brother na small, small I dey do things you know say money no dey smile for person this days.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:33pm On Mar 08, 2016 |
iambibi:Wetin em talk abeg |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:34pm On Mar 08, 2016 |
Oyehomie:Betta goan meet ur wife abi u wan enta merikims as well,dnt even try it cos i go castrate u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:36pm On Mar 08, 2016 |
Rukkyola:Lolzzz,you know that is impossicant,just humbly get ready to receive your clowny award and take a bow jeje. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:37pm On Mar 08, 2016 |
iambibi:that depends on how they will relate with my wife, cos I'll rather leave than see anyone hurl insults on the woman i love |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:38pm On Mar 08, 2016 |
merikims:see u me self dey wyn u ni, na so space plenty for my heart reach ni wey u go com get space dia? D ones wey senior u sef never get chance, me sef no understand why I dey go below standard dis days. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kitchen(m): 10:38pm On Mar 08, 2016 |
Fraiser:lwkmd |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:38pm On Mar 08, 2016 |
eaglevision:eaglevision u self too.which perfume I spray today.logodwhiz ooo come to my rescue. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:39pm On Mar 08, 2016 |
u merikims:Thanks for hearing jare,i knw that the God that am serving wnt make u turn deaf ears to me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:40pm On Mar 08, 2016 |
kitchen:toilet...sorry kitchen, are u okay atall.....mail for wetin, if i catch u ehn, i go make sure i do u wetin zidane do materrazi. which kind play be dat one cc fraiser wittyemi Abbeyunique2 awon goons me, make una cum c ooo, shey bobo yii fe kin pago mo lori ni **holding a broken bottle and breathing heavily** |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:42pm On Mar 08, 2016 |
Qutyjoice:ok..... He said we could stay... Only if we r goin to live in peace.... And i told him dat we will live in peace |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FASH23(m): 10:44pm On Mar 08, 2016 |
(1) MOST RESERVED MALE=Abbeyunique (2) PEACEMAKER =Fraih (3) CLOWN OF THE YEAR=Rukkyola (4) BEST COUPLE= Jubrealguy and iambibi (5) BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision (6) GREATEST FEMALE FLIRT= i no know o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:45pm On Mar 08, 2016 |
Fraiser:Abi u don doze off ni,how far i dn import some fine new babes enta GC,make i unveil em |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:45pm On Mar 08, 2016 |
Fraiser:chai!!!Frasier don finish me.so I be below standard abi? we shall see,my God will visit u soon.in short I dey keep u malice self.lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:45pm On Mar 08, 2016 |
jubrealguy:Oya calmdown bobo yen sere ni. kitchen, go back to your office and make good food for us. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:45pm On Mar 08, 2016 |
jubrealguy:.... Babe take it easy.... Jst calm down ok...... Oya sorry dnt mind him... Na slip of tongue |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:46pm On Mar 08, 2016 |
merikims:lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:46pm On Mar 08, 2016 |
eaglevision:eagle boo I will not go deaf.insha allah |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:48pm On Mar 08, 2016 |
merikims:baba eaglevision turn alfa ovanyt..........d hustle for babe tho |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:49pm On Mar 08, 2016 |
kitchen:kitchen see wat u have caused..... Y na.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:50pm On Mar 08, 2016 |
FASH23:thanks for the nomination. it's Abbeyunique2 though and make sure you tag steering committee for it to be valid. eg cc kbs468 and fraih |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:50pm On Mar 08, 2016 |
Enough play play for one day. gudnyt lovers.mwah.I dey sleep dey type sef.friaser I go face u tomorrow.1-0 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kitchen(m): 10:50pm On Mar 08, 2016 |
jubrealguy:lolllllzzzzz.. baba ti be. i jst wan tell madam say food don done. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:52pm On Mar 08, 2016 |
merikims:Ahh.. Don't brotherzone me o.. I want to be at the top of the foodchain ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:52pm On Mar 08, 2016 |
DISCLAIMER!!! I aint a night crawler abi werin nw,na network dae cause am jaree.Most reserved male or nothing else o *pulls everyone's ear* at least i dae show for morning well well |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FASH23(m): 10:53pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2:alrit am gonna do dat naw |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:53pm On Mar 08, 2016 |
merikims:Don't answer anybody again. . Just finalize tinz and tinz will be awesome for you... ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:53pm On Mar 08, 2016 |
jubrealguy:Paddi calm down a.k.a selensé. You know you don't punish people for what they have not been taught; so just assume say you just dey teach am now,wait till he misbehave again then we go do meeting on wetin u go do am. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by larrytorch(m): 10:54pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2:U r sighted... Juz hoping 2nyt's injuries ll not truncate our chance of winning d league. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55pm On Mar 08, 2016 |
merikims:I dey follow u talk better tin u dey do shakara, u tink say I dey for long tin, u tink say me get tym to dey prostrate to dey use my clean starched white shirt dey rub floor because I won marry wen woman plenty lyk sand for outside, merely identifying u wit me for dis city u tink say na small tin, u better do normal make I shower u wit luv, make I make d special nd gracious woman in u visible to d whole world |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:55pm On Mar 08, 2016 |
Peace Maker!!!!!!! Na only me waka come I guess its time to start some trouble |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4

