Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,449 members, 7,846,868 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 05:03 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1697) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3420987 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1694) (1695) (1696) (1697) (1698) (1699) (1700) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:55pm On Mar 08, 2016
#1696 dedicated to all my paddy dem Fraiser, jubrealguy, eaglevision and wittyemi

FASH23:
alrit am gonna do dat naw
gbayi eyan nla
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kitchen(m): 10:56pm On Mar 08, 2016
iambibi:
kitchen see wat u have caused..... Y na....
stamnerin* jst w a n te d to tell u ur lunch is ready... i no knw say oga dey house
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:56pm On Mar 08, 2016
Make person wife send you mail abi... is like you want oyo to be your case

Jubreal my guy someone is here to woo your yarinya o
kitchen:
some pple can actually act. jst reading tru page as if am reading a novel. anywy, jst wanna hala everyone in da house. iambibi..pls send me a mail ; georgepraise91@gmail.com
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:57pm On Mar 08, 2016
LogoDWhiz:

Ahh..
Don't brotherzone me o..
I want to be at the top of the foodchain grin
... Lwkmd oooooooooooooooooooo notin pesin no go see for dis city
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:58pm On Mar 08, 2016
iambibi:
.... Babe take it easy.... Jst calm down ok...... Oya sorry dnt mind him... Na slip of tongue
dah bobo sharply vex me na, waking the lion in me.......issorite **drops bottle** baby, u know i can't afford to lose u

Abbeyunique2 wittyemi, eyin temi......eshey jare.

kitchen, any further discussion sud be in the open, u hear me so? oya, hope say na better food u cook so

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:58pm On Mar 08, 2016
merikims:
sure I will graze n feed on u in ur dreams.abeg na logodwhiz I dey finally settle down with. so get thee behind me u son of photifah* in falz voice.logodwhiz I hope sag u be fyn guy with six packs because I no wan cun later find out say u get big bele n fat head like Mr IBU.talk now ooo


They say actions speak louder than voice..

Let's enter the room and you'll see first hand.. tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FASH23(m): 10:58pm On Mar 08, 2016
(1) MOST RESERVED MALE=Abbeyunique2
(2) PEACEMAKER =Fraih
(3) CLOWN OF THE YEAR=Rukkyola
(4) BEST COUPLE= Jubrealguy and iambibi
(5) BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision
(6) GREATEST FEMALE FLIRT= i no know CC: kbs468 fraih

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:58pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:

our Nightcrawlers are hardie14, johndanny and eaglevision


Na 3k u go buy ur own sneakers u hear.u talk say u stubborn abi.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:59pm On Mar 08, 2016
Fraih:
Peace Maker!!!!!!!
Na only me waka come
I guess its time to start some trouble grin grin grin
Stop being too careful jare,do small gra gra biko...serve some people trouble for breakfast jare.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:00pm On Mar 08, 2016
ABB1:

Make person wife send you mail abi... is like you want oyo to be your case

Jubreal my guy someone is here to woo your yarinya o
my biggest padi, we don catch am jare, he don beg us.....thanks for the alert, eyan ni e jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:00pm On Mar 08, 2016
eaglevision:


Abi u don doze off ni,how far i dn import some fine new babes enta GC,make i unveil em
because of wetin u talk I go wait five more minute, oya guy come make we reason, wia dem d babes dey? I fit because of dem make I no even sleep for 2 days
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:00pm On Mar 08, 2016
iambibi:
... Lwkmd oooooooooooooooooooo notin pesin no go see for dis city


Na so o my dear..

I no like dat zone kankan..

grin



Make I friendzone u?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:01pm On Mar 08, 2016
Fraih:
Peace Maker!!!!!!!
Na only me waka come
I guess its time to start some trouble grin grin grin
ehen.!!!!! i talk am!!! I talk say one day, one day ur real color go show.... Lolz.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:01pm On Mar 08, 2016
larrytorch:


U r sighted... Juz hoping 2nyt's injuries ll not truncate our chance of winning d league.
Hoping for the best but expecting the worst
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:01pm On Mar 08, 2016
FASH23:
(1) MOST RESERVED MALE=Abbeyunique2
(2) PEACEMAKER =Fraih
(3) CLOWN OF THE YEAR=Rukkyola
(4) BEST COUPLE= Jubrealguy and iambibi
(5) BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision
(6) GREATEST FEMALE FLIRT= i no know CC: kbs468 fraih
I triple sight u bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:02pm On Mar 08, 2016
LogoDWhiz:


Na so o my dear..
I no like dat zone kankan..
grin


Make I friendzone u?
go take permission frm jubrealguy first
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:02pm On Mar 08, 2016
DTOBS:

My brother, it shows that our fight against corruption has been a witch hunt... If the EFCC/PMB telling us that they have series of heavy evidences against all this people that has been arrested could still not in conjunction with the judiciary as at now convict just one of them, then we need to start afresh!

Make we no even enta naija matter cos i go con night crawl gangan
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:03pm On Mar 08, 2016
Fraih:
Peace Maker!!!!!!!
Na only me waka come
I guess its time to start some trouble grin grin grin
So u wan con start war abi?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:06pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:
#1696 dedicated to all my paddy dem Fraiser, jubrealguy, eaglevision and wittyemi


gbayi eyan nla
eyan re, lati aye madam spixytinxy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:06pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:

Hoping for the best but expecting the worst

Which league una wan win? Wait! Skibo are u kidding me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:06pm On Mar 08, 2016
kitchen:
stamnerin* jst w a n te d to tell u ur lunch is ready... i no knw say oga dey house
i understand.... Its ok... Dnt worry i'l talk to him.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:07pm On Mar 08, 2016
merikims:
Enough play play for one day. gudnyt lovers.mwah.I dey sleep dey type sef.friaser I go face u tomorrow.1-0
see wetin i don cause o, I don send dis babe to emergency sleep bur na she cause am na, wen I dey follow her reason lyk gentle man nd she dey show her self, I no lyk woman dey take me form papus, oya no vex, biko.. I love u ok?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:07pm On Mar 08, 2016
iambibi:
go take permission frm jubrealguy first


He doesn't need to know.
Come to the villa and let's discuss things
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 11:08pm On Mar 08, 2016
My mind cut when I see am... but kosi wahala... wagbayi


jubrealguy:
my biggest padi, we don catch am jare, he don beg us.....thanks for the alert, eyan ni e jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:09pm On Mar 08, 2016
wittyemi:
Stop being too careful jare,do small gra gra biko...serve some people trouble for breakfast jare.

iambibi:
ehen.!!!!! i talk am!!! I talk say one day, one day ur real color go show.... Lolz.....

IghravweIG:

So u wan con start war abi?

This is not my real post ooooo

Fraih:
Peace Maker!!!!!!!
Na only me waka come
I guess its time to start some trouble grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:09pm On Mar 08, 2016
jubrealguy:
my biggest padi, we don catch am jare, he don beg us.....thanks for the alert, eyan ni e jare
Wait ooo,when u even marry wey dem don dey nominate you n ur Otepu 4 best couple ehn? You sure say u never go share dollarisation give some ppl make dem come vote for u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:10pm On Mar 08, 2016
DTOBS, blame it on our judicial system
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:11pm On Mar 08, 2016
eaglevision:

Which league una wan win? Wait! Skibo are u kidding me
Badbelle
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:11pm On Mar 08, 2016
IghravweIG:

So u wan con start war abi?
lolz..... grin Na now she dey discover say na GRA GRA b d surest way forward
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:12pm On Mar 08, 2016
O boy se dem wan share money tonight for GC ni? See as people boku for downstairs.we are all night crawlers,y'all should beta nominate yasef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:12pm On Mar 08, 2016
Fraih:






This is not my real post ooooo

E no matter, I 'd wanted telling you the same words earlier.. Anyways, peace is priceless ; so carry on.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:12pm On Mar 08, 2016
Fraih:






This is not my real post ooooo

Hmmm.
Fraih, I no con dey understand u again.
Are u saying, nor b u type the Bolded words now now.

1 Like

(1) (2) (3) ... (1694) (1695) (1696) (1697) (1698) (1699) (1700) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.