NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1697) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4068255 Views)
1 2 3 ... 1694 1695 1696 1697 1698 1699 1700 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:55pm On Mar 08, 2016 |
#1696 dedicated to all my paddy dem Fraiser, jubrealguy, eaglevision and wittyemi FASH23:gbayi eyan nla |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kitchen(m): 10:56pm On Mar 08, 2016 |
iambibi:stamnerin* jst w a n te d to tell u ur lunch is ready... i no knw say oga dey house |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:56pm On Mar 08, 2016 |
Make person wife send you mail abi... is like you want oyo to be your case Jubreal my guy someone is here to woo your yarinya o kitchen: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:57pm On Mar 08, 2016 |
LogoDWhiz:... Lwkmd oooooooooooooooooooo notin pesin no go see for dis city |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:58pm On Mar 08, 2016 |
iambibi:dah bobo sharply vex me na, waking the lion in me.......issorite **drops bottle** baby, u know i can't afford to lose u Abbeyunique2 wittyemi, eyin temi......eshey jare. kitchen, any further discussion sud be in the open, u hear me so? oya, hope say na better food u cook so |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:58pm On Mar 08, 2016 |
merikims:They say actions speak louder than voice.. Let's enter the room and you'll see first hand.. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FASH23(m): 10:58pm On Mar 08, 2016 |
(1) MOST RESERVED MALE=Abbeyunique2 (2) PEACEMAKER =Fraih (3) CLOWN OF THE YEAR=Rukkyola (4) BEST COUPLE= Jubrealguy and iambibi (5) BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision (6) GREATEST FEMALE FLIRT= i no know CC: kbs468 fraih |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:58pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2:Na 3k u go buy ur own sneakers u hear.u talk say u stubborn abi. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:59pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:Stop being too careful jare,do small gra gra biko...serve some people trouble for breakfast jare. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:00pm On Mar 08, 2016 |
ABB1:my biggest padi, we don catch am jare, he don beg us.....thanks for the alert, eyan ni e jare |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:00pm On Mar 08, 2016 |
eaglevision:because of wetin u talk I go wait five more minute, oya guy come make we reason, wia dem d babes dey? I fit because of dem make I no even sleep for 2 days |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:00pm On Mar 08, 2016 |
iambibi:Na so o my dear.. I no like dat zone kankan.. ![]() Make I friendzone u? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:01pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:ehen.!!!!! i talk am!!! I talk say one day, one day ur real color go show.... Lolz..... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:01pm On Mar 08, 2016 |
larrytorch:Hoping for the best but expecting the worst |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:01pm On Mar 08, 2016 |
FASH23:I triple sight u bro |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:02pm On Mar 08, 2016 |
LogoDWhiz:go take permission frm jubrealguy first |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:02pm On Mar 08, 2016 |
DTOBS:Make we no even enta naija matter cos i go con night crawl gangan |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:03pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:So u wan con start war abi? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:06pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2:eyan re, lati aye madam spixytinxy |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:06pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2:Which league una wan win? Wait! Skibo are u kidding me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:06pm On Mar 08, 2016 |
kitchen:i understand.... Its ok... Dnt worry i'l talk to him..... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:07pm On Mar 08, 2016 |
merikims:see wetin i don cause o, I don send dis babe to emergency sleep bur na she cause am na, wen I dey follow her reason lyk gentle man nd she dey show her self, I no lyk woman dey take me form papus, oya no vex, biko.. I love u ok? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:07pm On Mar 08, 2016 |
iambibi:He doesn't need to know. Come to the villa and let's discuss things |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 11:08pm On Mar 08, 2016 |
My mind cut when I see am... but kosi wahala... wagbayi jubrealguy: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:09pm On Mar 08, 2016 |
wittyemi: iambibi: IghravweIG:This is not my real post ooooo Fraih: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:09pm On Mar 08, 2016 |
jubrealguy:Wait ooo,when u even marry wey dem don dey nominate you n ur Otepu 4 best couple ehn? You sure say u never go share dollarisation give some ppl make dem come vote for u. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:10pm On Mar 08, 2016 |
DTOBS, blame it on our judicial system |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:11pm On Mar 08, 2016 |
eaglevision:Badbelle |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:11pm On Mar 08, 2016 |
IghravweIG:lolz..... Na now she dey discover say na GRA GRA b d surest way forward |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:12pm On Mar 08, 2016 |
O boy se dem wan share money tonight for GC ni? See as people boku for downstairs.we are all night crawlers,y'all should beta nominate yasef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:12pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:E no matter, I 'd wanted telling you the same words earlier.. Anyways, peace is priceless ; so carry on. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:12pm On Mar 08, 2016 |
Fraih:Hmmm. Fraih, I no con dey understand u again. Are u saying, nor b u type the Bolded words now now. |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4

