₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,657 members, 8,436,804 topics. Date: Tuesday, 30 June 2026 at 07:50 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1698) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch A Corp Members House (4247768 Views)

1 2 3 ... 1695 1696 1697 1698 1699 1700 1701 ... 2535 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MrChinex: 11:13pm On Mar 08, 2016
1 MOST RESERVED MALE=Abbeyunique2
(2) PEACEMAKER =Fraih
(3) CLOWN OF THE YEAR= Village Goat
(4) BEST COUPLE= Shammak and fraih
(5) BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision
(6) GREATEST FEMALE FLIRT= rukkyola

CC: kbs468 fraih
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:14pm On Mar 08, 2016
wittyemi:
Wait ooo,when u even marry wey dem don dey nominate you n ur Otepu 4 best couple ehn? You sure say u never go share dollarisation give some ppl make dem come vote for u.
lol......ma nigga, u wanna tell me u missed d whole drama abt a decade of pages ago, u didn't see the ring.....trust me, twas a hard chase that resulted in a good catch, my wifey is beauriful.........besides Otepu better be something nice
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:15pm On Mar 08, 2016
IghravweIG:
Hmmm.
Fraih, I no con dey understand u again.
Are u saying, nor b u type the Bolded words now now.
I can categorically tell you that I have never typed in Brown color. So that wasn't my real post tongue

wittyemi:
E no matter, I 'd wanted telling you the same words earlier.. Anyways, peace is priceless ; so carry on.
smiley smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:16pm On Mar 08, 2016
Fraiser:
because of wetin u talk I go wait five more minute, oya guy come make we reason, wia dem d babes dey? I fit because of dem make I no even sleep for 2 days
Sebi na u and i,just go to bed u hear i go reserve dem babes for us.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:16pm On Mar 08, 2016
MrChinex:
1 MOST RESERVED MALE=Abbeyunique2 (2) PEACEMAKER =Fraih (3) CLOWN OF THE YEAR= Village Goat (4) BEST COUPLE= Shammak and fraih (5) BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision (6) GREATEST FEMALE FLIRT= rukkyola
CC: kbs468 fraih
Thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:16pm On Mar 08, 2016
Fraih:
This is not my real post ooooo
... O.m.g....wait o na Fraih b dis?... . Fraih don change oooo.... Sote she don dey evn lie..... C Fraih wey no sabi lie bfor, wey na only d scriptures (Bible) full hermouth.... Hmmm..... Tru tru dis dollers really change everything *shaking head*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:18pm On Mar 08, 2016
jubrealguy:
lol......ma nigga, u wanna tell me u missed d whole drama abt a decade of pages ago, u didn't see the ring.....trust me, twas a hard chase that resulted in a good catch, my wifey is beauriful.........besides Otepu better be something nice
Hmmmmmmm, ok oooo,i no see d ring sha. Otepu means lady,female or babe in concentrated pidgin language.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:19pm On Mar 08, 2016
iambibi:
... O.m.g....wait o na Fraih b dis?... . Fraih don change oooo.... Sote she don dey evn lie..... C Fraih wey no sabi lie bfor, wey na only d scriptures (Bible) full hermouth.... Hmmm..... Tru tru dis dollers really change everything *shaking head*
Let's blame Buhari
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:19pm On Mar 08, 2016
iambibi:
lolz..... grin Na now she dey discover say na GRA GRA b d surest way forward
Abi na.
But I understand her sha.
Tbh, peace maker na beta thing.
And nor b every gragra d pay o.
But e good to sabi do gragra sha. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MuguliciousMUGU: 11:21pm On Mar 08, 2016
1 MOST RESERVED MALE=Amodu
2 PEACEMAKER =Fraih
3 CLOWN OF THE YEAR= Village Goat
4 BEST COUPLE= Shammak and fraih
5 BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision
6 GREATEST FEMALE FLIRT= iambibi

cc: kbs468 fraih
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by MuguliciousMUGU: 11:21pm On Mar 08, 2016
Bust
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:21pm On Mar 08, 2016
wittyemi:
Hmmmmmmm, ok oooo,i no see d ring sha. Otepu means lady,female or babe in concentrated pidgin language.
guy u 2much o, u sabi write conc English, u still sabi conc pidgin. oga tripple boate for u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:21pm On Mar 08, 2016
iambibi:
... O.m.g....wait o na Fraih b dis?... . Fraih don change oooo.... Sote she don dey evn lie..... C Fraih wey no sabi lie bfor, wey na only d scriptures (Bible) full hermouth.... Hmmm..... Tru tru dis dollers really change everything *shaking head*
Chai!!! Na me you dey do like this? Despite say we get 2 names in common, Chai!
Bibi!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:22pm On Mar 08, 2016
Fraih:
I can categorically tell you that I have never typed in Brown color. So that wasn't my real post tongue

smiley smiley
I don hear u.
U know how our friendship means to me.
So make i believe u. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:22pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:
Let's blame Buhari
hu else angry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:22pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:
Let's blame Buhari
hu else angry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:23pm On Mar 08, 2016
Anyone using Fraih's phone to type should stop it o,or else we go send Shokpona give the person...Oya Fraih, I decree n I declare, take over once again.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:24pm On Mar 08, 2016
IghravweIG:
Abi na.
But I understand her sha.
Tbh, peace maker na beta thing.
And nor b every gragra d pay o.
But e good to sabi do gragra sha.
Me wey no sabi kill mosquito, But I dey kill snake sha cheesy I have a Testimony on one of My old threads. cheesy

E be like say as I don talk, nomination con dey hot o. Na to go lowkey sure pass o. sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:24pm On Mar 08, 2016
jubrealguy:
baba eaglevision turn alfa ovanyt..........d hustle for babe tho
Lol! U better mind ur business,bt u knw say i b baba nw,hustle for babe ke kamari ni paul wi.she' s just my latest crush
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:28pm On Mar 08, 2016
Fraih:
Chai!!! Na me you dey do like this? Despite say we get 2 names in common, Chai!
Bibi!!!!
... Lol... No b my fault na.... Na the path wey u don choose to follo... Oya come make i giv u dis assignment... Finish dis chapter... From Genesis 1-jude1, den we go kno say u r still d Fraih we kno... And by d way cool font grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:33pm On Mar 08, 2016
merikims:
eagle boo I will not go deaf.insha allah
I swear u cnt.hope uv had ur dinner, shower? Lemme lay d bed for u dear.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:34pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:
guy u 2much o, u sabi write conc English, u still sabi conc pidgin. oga tripple boate for u
aazziinn
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:35pm On Mar 08, 2016
wittyemi:
Anyone using Fraih's phone to type should stop it o,or else we go send Shokpona give the person...Oya Fraih, I decree n I declare, take over once again.
grin cheesy grin cheesy

IghravweIG:
I don hear u.
U know how our friendship means to me.
So make i believe u. grin
smiley kiss Confam!!!

iambibi:
... Lol... No b my fault na.... Na the path wey u don choose to follo... Oya come make i giv u dis assignment... Finish dis chapter... From Genesis 1-jude1, den we go kno say u r still d Fraih we kno... And by d way cool font grin
Yeah, cool font wink
Genesis to Jude kwa?! Even Bae, Shammak the Prophet No fit finish am undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by larrytorch(m): 11:35pm On Mar 08, 2016
Abbeyunique2:
Hoping for the best but expecting the worst
True talk...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:35pm On Mar 08, 2016
Jubrealguy if u want to go to bed come lemme bless u bfor u go to bed o...... U kno i will alway be ur Guardian Angel... wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:36pm On Mar 08, 2016
[quote author=MrChinex post=43601961

But u can lie sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:38pm On Mar 08, 2016
MuguliciousMUGU:
1 MOST RESERVED MALE=Amodu 2 PEACEMAKER =Fraih 3 CLOWN OF THE YEAR= Village Goat 4 BEST COUPLE= Shammak and fraih 5 BEST NIGHT CRAWLER = Eaglevision 6 GREATEST FEMALE FLIRT= iambibi
cc: kbs468 fraih
me wey b reverend sister
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41pm On Mar 08, 2016
iambibi:
Jubrealguy if u want to go to bed come lemme bless u bfor u go to bed o...... U kno i will alway be ur Guardian Angel... wink
yes ooo, dats quite important.....plus a kiss. I can see oyehomie and Qutyjoice have finally agreed to our terms and conditions.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:42pm On Mar 08, 2016
[quote author=MuguliciousMUGU post=

Mugulucious mugu! U hav really bn mugued.lol dem dn tell u say i b night flyer nd u sef believe.
Ayanma
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 11:45pm On Mar 08, 2016
count down... cool cool cool tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:45pm On Mar 08, 2016
iambibi:
me wey b reverend sister
who dash u,reverend kor bishop ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:48pm On Mar 08, 2016
eaglevision:
who dash u,reverend kor bishop ni
.... Flirt ke? I don eva seduce u?.... Jst lemme for my convent zone
1 2 3 ... 1695 1696 1697 1698 1699 1700 1701 ... 2535 Reply

NYSC 2017 Batch A Corps Members HouseNYSC 2016 Batch B Corps Members HouseHow To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List234

Nysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)