Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos - Celebrities (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos (42599 Views)
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by albaghdaady: 9:09am On Mar 12, 2016 |
End Time Ashawo ![]() |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by onatisi(m): 9:10am On Mar 12, 2016 |
See her legs like grasshopper own > >![]() With the way this lady is going it will be a miracle if she ever settles down with a man. She is portraying herself as a sex symbol |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by Forwetinnah: 9:19am On Mar 12, 2016 |
Eniqurl:She be like person wey lack nutrition** rather But wetin be this? How this thing take fine for anybody eye biko kwa?! Smh This na lap abi skewer? |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by yinkslinks(m): 9:29am On Mar 12, 2016 |
where is the thigh pl? |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by habsydiamond(m): 9:30am On Mar 12, 2016 |
Are u sure this pix isn't photoshoped e be like say na dem arrange her like puzzle for the pix. Small pikin puzzle. U get worram saying. |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by jonnieoneng: 9:33am On Mar 12, 2016 |
phemmy88:Nigerian and there jam talk.If u saw what she looked like last year u will understand what the Op is about.Way to go girlie ooo,nice shape |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by andyanders: 9:33am On Mar 12, 2016 |
This is just an eyesore. Looks like a toy to me. |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by Eniqurl(f): 9:36am On Mar 12, 2016 |
Forwetinnah:mtsheeew outta annoyance. Thnks fr d correction ![]() |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by Eniqurl(f): 9:38am On Mar 12, 2016 |
Theben:mistake ![]() |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by Eniqurl(f): 9:39am On Mar 12, 2016 |
Bleszin:Not hating... Nd btw dah was a mistake. |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by fairygeh(f): 9:44am On Mar 12, 2016 |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by electrokcoi(m): 9:45am On Mar 12, 2016 |
na epilepsy de do am? |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by olashas(f): 9:50am On Mar 12, 2016 |
Wtf is this? ![]() |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by winj: 9:53am On Mar 12, 2016 |
This is not busty, this is an ugly woman. google busty please |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by SeanDada1(m): 9:59am On Mar 12, 2016 |
cruzita:She be Heavy Yoruba Native!! See her tiny and rough legs! Smh.... |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by FreemanDave(m): 10:04am On Mar 12, 2016 |
I like this babe, but this is gross. |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by Lovelynature(m): 10:11am On Mar 12, 2016 |
Nothing person no go see |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by walex462(m): 10:12am On Mar 12, 2016 |
I thought he said Toyin Aimakhu, Na who be this I thought he said Toyin Aimakhu, Na who be this |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by cybriz82(m): 10:13am On Mar 12, 2016 |
How come ur eyes r bigger dan ur brain? Cn u create a humabein? |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by cybriz82(m): 10:17am On Mar 12, 2016 |
Shez only tryin to get her ex back. Like hmmm I go show dis guy wetin hi dey miss. |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by fatiuabdulmalik: 10:25am On Mar 12, 2016 |
chicken leg |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by ninodaniel(m): 10:25am On Mar 12, 2016 |
improper fraction up bigger than down.she doesn't have any right to lay claim on beauty |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by SHAIBULIAR: 10:25am On Mar 12, 2016 |
Does dis biiiiiiiiiiiiiiiitch have mirror at home at all? Those legs need to be cut off. |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by SHAIBULIAR: 10:27am On Mar 12, 2016 |
ninodaniel:God bless you jare. She suppose to dey sell locust beans |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by klassykute(m): 10:28am On Mar 12, 2016 |
Stupedinluv:dats too b jare.. reduce d mark |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by stubbornman(m): 10:34am On Mar 12, 2016 |
Itaarh:the laps tire you shey ....no worry nah me eh tire pass |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by tico1212(m): 10:47am On Mar 12, 2016 |
Person wey encourage her to take full pic deceive her. Please, advice her to stick to portrait pic. #toothpickleggo# |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by Hafyz23(m): 10:49am On Mar 12, 2016 |
Kwashiorkor or wetin dem dey call the sickness sef |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by chikss99(f): 10:58am On Mar 12, 2016 |
See legs. Nawa oooo.na by false to wear short gown |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by OkoyeA1(m): 11:05am On Mar 12, 2016 |
pyyxxaro:I bin think say na only me see am... na y she dey like 2 wear wig |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by Nobody: 11:06am On Mar 12, 2016 |
This one na sickle-cell yellobar geh na.... ![]() |
| Re: Checkout How Toyin Aimakhu Slays In New Photos by Nobody: 11:09am On Mar 12, 2016 |
pretydiva:Good observation |
Toyin Aimakhu Slays In Black Outfit While Flaunting Engagement Ring [PICS] • Toyin Aimakhu Slays In Red Pant Suit (photos) • How Toyin Aimakhu Eventually Shamed Me After All I Did For Her - Seun Egbegbe • 2 • 3 • 4
Susan Peters Prepares Semovita & Egusi Soup For Her Whitehusband • Kenny Brandmuse: I Had Gay Sex With Senators & Church Pastors In Nigeria • Man Proposes To Uche Ogbodo On Instagram As He Slides Into Her DM

>

this woman no sabi dress,she dey dress mgkegish too much