This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) - Education - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) (4542 Views)
| This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 1:24am On Mar 17, 2016 |
Abeg, im stil tinkin..cld it be dat skul wey dem student stingy? Hold on make i rememba d name sef ![]()
|
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by ourkobo: 2:55am On Mar 17, 2016 |
Futo ooo make I drop bed first .. |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by supercent02(m): 2:59am On Mar 17, 2016 |
KWARA POLY !!! |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by boboLIL(m): 6:23am On Mar 17, 2016 |
Unn |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 6:26am On Mar 17, 2016 |
Rsust ![]() |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 7:28am On Mar 17, 2016 |
None has mentnd schools in 'ijebu' ![]() |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Cjizzy(m): 7:39am On Mar 17, 2016 |
Crystalclara:Lol...... Lock your food o!!!! Cos some peeps they smell food wey dey they cook for Hostel E while them still dey Billyclose |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by xender(m): 7:59am On Mar 17, 2016 |
I heard its AAU ![]() |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by walemoney007(m): 8:28am On Mar 17, 2016 |
daewoorazer:OOU or TAI SOLARIN UNIV ![]() |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 8:51am On Mar 17, 2016 |
walemoney007: |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by dan9ice(m): 9:47am On Mar 17, 2016 |
Landmark |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Nobody: 9:53am On Mar 17, 2016 |
Na UNIBEN, if you think it's a lie ask Madcow1 ![]() |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 10:29am On Mar 17, 2016 |
Cjizzy:Lol....hostel C worst. |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 10:41am On Mar 17, 2016 |
Dem ekosodin no dey kari last 4 evritin..na dem evn dey folow spread dem dirty linen ![]() |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Horlufemi(m): 1:14pm On Mar 17, 2016 |
It was a hot and sunny afternoon. I came back from lectures. I was very hungry and I decided to cook concoction. a few minutes later every ingredient was added. as soon as it was done I went inside to urinate when I came out I couldn't find my pot of food. ![]() It's still a mystery to me how someone could be so callous to steal someone's food My heart still dey swear for the person |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Cjizzy(m): 2:35pm On Mar 17, 2016 |
Crystalclara:So all those girls wey sabi form like food like that........ |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 2:56pm On Mar 17, 2016 |
Horlufemi:kikikikiki...did they return ur pot? At least a frnd of mine dat xperienced such, they washd d pot clean and placed it back on d stove early momo d 4lowin day ![]() |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Nobody: 6:19pm On Mar 17, 2016 |
definitely abraka |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Ekugbeh(m): 9:04pm On Mar 17, 2016 |
No weapon fashioned against ma food shall prosper |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by gykes(m): 10:05pm On Mar 17, 2016 |
Crystalclara:I remember my days in RSUST. Madam Billy, Billy Close, back gate - Eagle Island and Main gate (Oge Suite) Hmmmm..... Memories |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Horlufemi(m): 10:09pm On Mar 17, 2016 |
daewoorazer:they did not return it o. |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by bangaleo: 10:48pm On Mar 17, 2016 |
Kwarapoly, no doubt |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(op): 6:33am On Mar 18, 2016 |
Horlufemi:haaa, dose ones ova bad o! |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 2:16pm On Mar 18, 2016 |
gykes:Lol yea. Dey are still in existence. I rep hostel C and D |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by gykes(m): 10:33pm On Mar 18, 2016*. Modified: 11:55pm On Mar 19, 2016 |
. |
| Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by TrollKiller(m): 10:35am On Aug 04, 2020 |
UI boys them |
Things That Only Happen When It’s Really Hot Outside • 5 Things That Will Happen In 2017 JAMB That Have Never Happened Before • 15 Things Every Nigerian Will Remember About Reproductn Class In Secndry Sch. • 2 • 3 • 4
My 4 Years In School Is About Going To The Dust • EBSU Cut Off Mark 2025/2026 Academic Session - Studentsdash • Top 12 People With Highest IQ In The World

