NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1865) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4098221 Views)
1 2 3 ... 1862 1863 1864 1865 1866 1867 1868 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Dirkcoyt: 2:30pm On Mar 17, 2016 |
AdunniIwo:You're from iwo at osun state right? I mean hometown? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 2:30pm On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice:UNA DEY VEX O. NA PACK YOU DEY PACK? Abeg nor forget to carry Frish, Matress and Land o ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:32pm On Mar 17, 2016 |
Brimmie:Rukky is now with the guy that loves to kiss...So my brother am not interested. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:34pm On Mar 17, 2016 |
iambibi:lol... Na blowline hin for go prepare, I don already take barb wire nd10 German shelperds surround d babe o, na no go area |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by lexzyy(m): 2:36pm On Mar 17, 2016 |
VillageGOAT:fashola no dey? U don Bleep up |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:40pm On Mar 17, 2016 |
LogoDWhiz:oh sorry I don forget, how her body now, hope she is gettin better, say me well to her |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:42pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542:baba u won turn ursef to detective? Abi na DSS u won turn ursef to? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:46pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542:eh! Wen did I give u dat order, have u ever com to me to pay homage nd solidarity to me? Not until dat, no go ahead order for u, otherwise I go dey always corner u for front |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:51pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:Lol...oooh...aaaah..dats not fair nah.....nd hin go tnk say hin don get padi nah.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AdunniIwo(f): 2:52pm On Mar 17, 2016 |
Dirkcoyt:I am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 2:56pm On Mar 17, 2016 |
CROBBOY:Frish ko Fish ni. And why wnt I carry Land Go, big mouth |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:56pm On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice:mehn! u mean business o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:58pm On Mar 17, 2016 |
jubrealguy:d lyt na gold for my syd too o, e scarce die, here gallant jor |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:01pm On Mar 17, 2016 |
Brimmie:may b u go com try am for my face for our house wit our dogs |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:02pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:Baba I remove cap for you....na u b the king of this city...My king may your days & reign be long....ur wives & children shall live long...your kingdom shall forever b mighty.... u shall never loose any battle... all other kings shall bow whenever they hear your name.... My king I have come to pay special respect to you with this big ram & ten tubers of yam. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:04pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:.. Haba... Fraiser, have mercy on all dis single guys na... *Wispers in his ears* wait make we first see wetin this one fit do (i.e his punchlines) bfor u barb wirelize the chick naa. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 3:06pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:Cz I av it already nao |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:08pm On Mar 17, 2016*. Modified: 4:51pm On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice:lmao.... *grabs popcorn* interesting ! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:08pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542:u never reason wit me, na yab u dey yab me dat tym, na now u fit com follow me reason |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 3:09pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:Kilode!?? When she no be wild animal!Shey she dey bite ni? ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:11pm On Mar 17, 2016 |
Oyehomie:lol... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 3:12pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:16pm On Mar 17, 2016 |
Brimmie:What's the meaning of that? is like this my condition dey sweet you for body. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:24pm On Mar 17, 2016 |
iambibi...my special person...my one and only Bestie...I just cannot take my eyes off from your profile.. How far nah any show for me? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:27pm On Mar 17, 2016 |
Brimmie:.... Lolz,... K.o.... I no talk anytin o.... Na from reserve bench i go dey watch... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:29pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542:hun? show?? ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:30pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542:ehn ehn sirguy now wey u don do normal, u are now my guy. As u hav decided to giv honour to whom honour is due, I will not hesitate to bless you too. *oya bring ur head make I bless u* I confer on u by d power of all d gods of dis city d power to syt, approach nd marry any bae ur heart desire in dis city, notin on earth will serve as hinderance on ur way any more. Oya go into d city nd marry as u lyk. If anybody want to question d authority wit which u act just let me know. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:35pm On Mar 17, 2016 |
Brimmie:she is a costly treasure, she deserve more dan dat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:38pm On Mar 17, 2016 |
iambibi:hmmm babe I will listen to u because wen ever u speak, u dont speak to my ears, u speak directly into my heart. Lets see wot his upto ok |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:44pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:Thank u my king for your blessing.. I will forever remain grateful. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gosj01(m): 3:48pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser:Naso nah, no time for traveling bag |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:49pm On Mar 17, 2016 |
iambibi:is like you are arranging chisophia for Brimmie instead of me...is not Fair oh! |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)


