NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1908) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4125523 Views)
1 2 3 ... 1905 1906 1907 1908 1909 1910 1911 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:50pm On Mar 19, 2016 |
Beckytee:lol, ehn na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:50pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:i still don't what i did |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:51pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:i still don't know what i did |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:52pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:wait o... Is it evry where.... Seriously no lite... As for nysc.. I no go talk because my head dey pain me... And if for example lets say dia oga wan com explain tinz to me, i go jst shout for am to... gerrout of my sight!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 12:54pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2:abi na. abeg me I need one way ticket to anoda country oooooo cc: everybody |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:59pm On Mar 19, 2016 |
Beckytee:i have a one way ticket for these countries chad, somalia, syria and Niger. ** u are welcome in advance |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Blaze55(m): 1:00pm On Mar 19, 2016 |
Beckytee:Lol. Abeg never run oh. Dollar price go pursue you come back |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kceewhyte(m): 1:04pm On Mar 19, 2016 |
Cus of CHANGE they keep changing the date of our camp..Isorite I don't blame bubu I blame ppl that voted for CHANGE yeye ppl |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fkforyou(m): 1:07pm On Mar 19, 2016 |
When my dad asked me today when I was going to service. I was like...
|
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 1:17pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:Na me n her dey talk jare |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AirstarKane(f): 1:17pm On Mar 19, 2016 |
You go girl finish his ass off. He's not worth it ![]() Chommieblaq: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AirstarKane(f): 1:18pm On Mar 19, 2016 |
I don laugh throwey food o this is so funny ![]() Fkforyou: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 1:19pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:Ai na fara so nshi. A yanzu sai iamdynamite, Idan ba shi ba, say rigiya |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 1:20pm On Mar 19, 2016*. Modified: 1:53pm On Mar 19, 2016 |
DTOBS:For where, no be ma real face be that o, better Park well dey kiss kiss PS :I hear say she born twins for you sef. This one risky ooooi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:22pm On Mar 19, 2016*. Modified: 1:53pm On Mar 19, 2016 |
Rukkyola:.. *smiles* rukky rukky... alright dear... No worry ur sef... I go try my best... U hear.. Lwkmd |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:23pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2:lols..... I no go tank you |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:23pm On Mar 19, 2016 |
Blaze55:hmmm! make I still wait small |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AirstarKane(f): 1:23pm On Mar 19, 2016 |
spixytinxy:I will if he's ready to comply with my conditions if not, I will not only divorce him, he never gets to see the twins anymore and I will also change their names so they have nothing to do with him. Thanks sis, I didn't know your house was this lovely. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:26pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:babe me dey wella o, hw ur heart nw, hope am still dancing dia, no worry in d next few months me too go dey speak dis language |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 1:28pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy:abi oo people like me that resigned since last month. my plan was to go on tour of southwest for 3 weeks rest at home for one week and resume camp march 30. aprill 1st no even vex( just 2 days diff). now april 27!!!!!!!!!!. what will i be doing ![]() and am someone that tends to ads weight when not actively engaged. i just dey perplexed since yesterday. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:31pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2:ahhhahhhahhh, some husband wey don chop vegetable abi, no worry my annointin sepe dey very much in stock, hw ur end na, I here sey dem ban u, na me go bribe den d pple wey dey incharge bfor den release u o, I always dey loyal to u shey u know |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:35pm On Mar 19, 2016 |
Beckytee:babe I know d person wey go fit help u run somalia ticket o, free of charge |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Hollawayn05(m): 1:36pm On Mar 19, 2016 |
See how dey are treating us like Nothing.. cos they believe we are like a shit og paper dey can just trow in a trash can.. buh we are more than that. we are the Future of this great country.. and we Need to Voice out our Voice #Enof is #Enof #NyscNaByForce? #NYSCA16StandsWithApril1 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:38pm On Mar 19, 2016 |
Chommieblaq:I know jare, na d speakin in tongue steal my attention jor |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:42pm On Mar 19, 2016 |
Chommieblaq:... Lolz... Kei, chommie chommie... Tow baa lehi..... Ai nima a zuci ya na, ke dey iamdynamite, i na so nku da tarreh... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 1:42pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:lol. thank you. I no sabi say your tentacles reach that side |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 1:45pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:.. Lolz oya na... No wahala.. I go dey wait for u make we speak together, buh i go first make sure say na jubreal speak first |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:45pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2:no dey doubt me o, my tentacles long pass hydra nd octopus own |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 1:49pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:Toh shekina, ki tia ni, ki mishi magana, don na fara sonshi sosai |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:50pm On Mar 19, 2016 |
iambibi:d problem b sey I no dey quick understand language bur may b I go fit pick d basis in a short tym sha, d yarinyan wey ABB1 promise me go dey teach me small small, bur d way u nd chommieblaq com dey gist for hausa na my friend DTOBS I pity pass, I just dey imagine hw e go dey feel now, especially wey iamdynamite dey show for d talk |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:51pm On Mar 19, 2016 |
Fraiser:Somalia KO liasoma ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 1:55pm On Mar 19, 2016 |
hardie14:Sorry dearie, u are not the only one. early morning exercise go help u shed some calories. |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)


