NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1939) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4064362 Views)
1 2 3 ... 1936 1937 1938 1939 1940 1941 1942 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:25pm On Mar 21, 2016 |
Dedicated to Aghans, happy birthday dear, llnp SMartins1:cool down him go soon come bt se una no say fraiser like moni oooo, mk una ready him moni ooooo. Abeg na me una go pay d moni to cos am his manager |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 1:25pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:na only him i get 4 mind, Abeg stil dey help dey cal he line |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:26pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:guy chill, im go soon come |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:26pm On Mar 21, 2016 |
Aghans:y u go dey join me nd qutyjoice togeda, me nd day gurl no dey gree at all |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:27pm On Mar 21, 2016 |
Aghans:if fraiser dey too busy, my pardi(iambibi) go still feet run the mara for u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 1:28pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy:if na money issue he go stil reason us because we b E guy. No worry i go find u smal tin mak u give am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:29pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:I say mk una chill fraiser go soon come, Sebi na evening d party wan strt |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 1:30pm On Mar 21, 2016 |
Testimony89:Fine nd urs |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 1:30pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy:my dear do am for me. I kw Qutyjoice she no get problem |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:31pm On Mar 21, 2016 |
Villagegoat u waka well ooooo, na Saturday I go kill u, me nd fraiser don agree to use do asun |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:31pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy:alright |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:31pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:hmmm! am gud oooo despite the joblessness. and you |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 1:32pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:ok na, tel ur guy in case fraiser no show |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:33pm On Mar 21, 2016 |
Aghans:u no no qutyjoice at all, dat gurl no get any single respect, na so her mouth sharp like razor blade |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 1:35pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy:na evening. I believe u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:35pm On Mar 21, 2016 |
Beckytee:hmmm, my joblessness as kept me online. NEPA dey do una well? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:37pm On Mar 21, 2016 |
Aghans:nah babe ooh! very correct one... no worry ur self. nah we get am.. lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:37pm On Mar 21, 2016 |
molakem:Goin well! So ar we still frnds? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:40pm On Mar 21, 2016 |
My sweethrt is finally online... clear road for my one and only Molakem |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 1:40pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy:i go cal her talk to her. But i kw dis babe oo, she no dey talk oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 1:41pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy:i go cal her talk to her. But i kw Qutyjoice oo, she no sabi talk oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 1:43pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:i dey always dey believe u, u neva fall my hand once |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:45pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:dem dey try |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:48pm On Mar 21, 2016 |
Beckytee:My dear, wetin man pikin go do! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:53pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:hmmm! it is well |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:55pm On Mar 21, 2016 |
Aghans, make bobos go ready nah...
@beckytee catch ya leha
@iambibi, still waiting for you
@molakem my LOVE, Whr are you? I hail the full house. See ya'll lera |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 2:08pm On Mar 21, 2016 |
SMartins1:na u dey in charge, anything wen u go do na b best, just ride on |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 2:33pm On Mar 21, 2016 |
Good afternoon, chums. I'm glad to be back in here. Shoutout to everyone. Cc: Everybody. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 2:57pm On Mar 21, 2016 |
rosalieene:rosalieene rosalieene, I can see you're angry. CALM DOWN O! If you really plan to become a great leader one day in one capacity or the other, or understand how the 'economics' of GDP, GNI and others affect a nation's CASHFLOW, then you will not talk like this. I believe as you continue to grow in experience, you will began to talk differently. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 3:10pm On Mar 21, 2016 |
rosalieene:Oya! Ishe loogun ise! Atelewo eni o kin tan eni je. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by samju100(m): 3:11pm On Mar 21, 2016 |
printing of call up letter 24-27 April Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kratoss(m): 3:13pm On Mar 21, 2016 |
samju100:Bros I saw 21 to 30 march... |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)