Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,642 members, 7,861,970 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 03:11 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1949) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3432642 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1946) (1947) (1948) (1949) (1950) (1951) (1952) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:17pm On Mar 21, 2016
justified10:
me no fit wear white fa.

I dey wonder sef, Na white b camp dress code? e go hard o.

I go buy lyk 20 whites for d 3weeks o. chai
E b like sey u get plenty money. Abeg buy 40 make we share am. Me self no like 2 dey wash clothes. Na 2 dey do wear and throway na im remain.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 10:18pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
To the lady i fell in love with!!! MOLAKEM *roses*

I'll make it brief... not a guy with to many words and promises!!! but when i make a promise, not can stop me from fulfilling. Last night I looked up into the stars and matched each one with a reason why I love you. I was doing great until I ran out of stars.
I went tru your profile "God" Your cute smile made me melt...we really haven't see or met each other, but I want to make you this one promise!!!
You will never regret knowing / giving me a chance.
I Love you my lady MOLAKEM ... *tear drop*
*collect the rose* they smell nice. No problem but hope u won't break my heart
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:19pm On Mar 21, 2016
FolabiBret:

Nor mind me jare. I travel ni. But, I'm back now.
Welcome back brother, where is the bread?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 10:23pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Better o. I can't fit do any camp exercise during fasting. Person go just turn broom finish

Smile, ole....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:25pm On Mar 21, 2016
merikims:
logodwhiz were is my surprise ooo?

You've gotten it already
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:26pm On Mar 21, 2016
Kbs468:

Oya if you don't know it before, start believing it now that whatever you command and profess would surely come to pass Just like your post above has become a stepping stone to this prophecy grin cheesy
where were u

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:28pm On Mar 21, 2016
Aghans and Opiscoal, what more can I say as the party is already down to the wire with the skillful MC fraiser holding things up than to say that the Grace of God Almighty shall be your identity henceforth as celebrants as well as all of Us Great Citizens Golden City that witnessed this day together with you both. Amin/Amen

Atleast we can't say this is a belated prayer now since we haven't crossed over to TUESDAY yet. grin cheesy

CITIZENS! ENJOY THE GROVE BUT THANK GOD SAY EVERYBODY GO SHY AWAY CLOSING DOWN MY SPIXYTINXY grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:28pm On Mar 21, 2016
DTOBS:

Lol....party ?
Sidown dea they ask. We dey jolly yourself for Aghans byday. Better go wea white make u start 2dey com. If u come late, OYO is ur case o because u go just stand all thru. Sit go soon finish...... Chai Ba3 low.
Bye bye 2 evry1. I wan go charge my phone
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:30pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
yea... Everybody say yelyel... Everybody say yolyol... Now let me recognise som handsome babes nd beautiful bobo in d house bfor i call d celebrant out for a dance...first of all I recognise d one nd only pressy of dis city logodwhiz u re mouthed sir, pressy bae merikims I recognise ... Aghans omo menh u get mouth o.. Pressy com ur party.. Special recognition to my guy from graceland justified10.. Yea my co MC iambibi u too much. I also recognise d oyo gal rukkyola.. Special recognition goes to d sure boi in d house DTOBS, abbeyunique2, Smartins.. Omo mehn dis nyt no b here o... Nibi moma kusi boya moma dele.. See as babes just plenty... Today na today...
O ma badt gan
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:30pm On Mar 21, 2016
katerine7:

where were u
Don't mind me ooo. I have been around oo but I don't know, I just felt irritated by everything these last few days.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 10:32pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:
Okay o
Will inform her that you asked of hrr
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:33pm On Mar 21, 2016
FolabiBret:
*clears cobwebs* Good evening, peeps. O ma t'ojo meta. Eyin temi, owo meji fun yin o.
Cc: Abbeyunique2,
Et al.
Boss mi, kilowa fun awon boys
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 10:38pm On Mar 21, 2016
Gudnyt guys nd beautiful ladies
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:38pm On Mar 21, 2016
DTOBS:

My brother,I tell you!!!I don tire jawe, iambibi and her twinnie had finish their assignment on her.

Can you imagine that iambibi telling me that she was just watching,lmao she think say I be dauda!
My brother, me just dey watch her from my mirror....
no mind her jor, I go deal wit her on ur behalf
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 10:39pm On Mar 21, 2016
This is for you Agahns
I wish you many happy return of this day.
Na me eat the missing part of the cake o...
Least I forget don't give rukkyola icing sugar abeg .. She's complaining of jedijedi lately.
I great everybody for house o

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:39pm On Mar 21, 2016
FolabiBret:
*clears cobwebs* Good evening, peeps. O ma t'ojo meta. Eyin temi, owo meji fun yin o.
Cc:
Kbs468,
Fraih,
Fraiser,
Spixytixy,
Jubrealguy,
OlaSalo,
Dtobs,
Sc31,
Blizzydodo,
Oyehomie,
Abbeyunique,
Eaglevision,
Presido,
Crobboy,
Et al.
boss of life, u re more dan too much baba
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:41pm On Mar 21, 2016
Kbs468:

Don't mind me ooo. I have been around oo but I don't know, I just felt irritated by everything these last few days.
ehya, i understand don't let them spoil your mood o
I just dey watch dem wen i go start my own madness na dat time dem go know

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:41pm On Mar 21, 2016
Yes yes yoh... Now we ballin like ballers, rolling like rollers, we chill with coker cola, and d crowd is getting taller, c our energy its solar, and i can evn c Rukkyola....omo d babe don dey scatter stage with shoki.. Alryt..alryr .... Its now time for dancin competition oo..... guys and ladies ..... No ojoro o... because i kno GC guys..una fit use all una power begin do break dance once d ladies start to win una.... Therefor all d ladies u can now remove ur koi koi shoe. While d guys can now fold dia trousers......... Cos we are abt to party hardddddddd..... *dancing and moving around** my co MC Fraiser... U can take it up from here...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:41pm On Mar 21, 2016
Beckytee:
welcome bro
kikikiki fraiser don dey *brother zoned*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:41pm On Mar 21, 2016
katerine7:

lol, ena don make me forget say nysc don fall my hand, but u no go blame am na, na as e take be for am be dat
hmmm hmmm hmmm... Naso naso naso... I don understand
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:41pm On Mar 21, 2016
molakem:
Gudnyt guys nd beautiful ladies
hafa u na, na only ladies dey be beautiful? guys no dey handsome sef ni? See gender inequality for hia ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 10:45pm On Mar 21, 2016
In special way I want to say a very big thank you to the citizen of the great golden city for the love and care you showered on me on my special day. Without the concise of this great golden city my day could have not be special and I pray as you celebrated with me so shall the world celebrate you in JESUS Name.
I will not forget to mention the following for making my day special
SMartins1
Qutyjoice
spixytinxy
Fraiser
Rukkyola
iambibi
merikims
CROBBOY
opiscoal
Beckytee
katerine7
eddykisses1
greatestman
LogoDWhiz
Omesbrit
shuaibbs
BlizzydoDo
justified10
chisophia
molakem
Testimony89
pumpy007
iamdynamite
Blaze55
Aleora
splendidmercy
Abbeyunique2
chisophia
DTOBS
eaglevision
Kbs468
jubrealguy
Walexz02
to mention but few. I love you all

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46pm On Mar 21, 2016
DTOBS:
Lol....party ?
yea... Party tinx.. Everybody dey flex now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:48pm On Mar 21, 2016
Aleora wiareva u ar rait now I jst want u to know dat som1 is hia at golden city waiting wholeheartedly for u!!! Jst mesmerized by ur shining beauty, ur truly an epitome of beauty. I'm really hypnotized by ur heart-melting smiles. Pls don't jst be a tourist in dis city bt com mak my hrt ur home! Heaven must have really missed an angel like u...... I will be waiting for u my wonderful aleora..... Life will b odious without an angel like u.......
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:50pm On Mar 21, 2016
iambibi:
... *runs quickly to go and change, and enters*........ Mehnnnn c ppl.... Wait o.... I jst hope say my husband no dey here with anoda bae....c strange faces..
u no wan dey trust ur husband again, abi?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:50pm On Mar 21, 2016
jubrealguy:
hafa u na, na only ladies dey be beautiful? guys no dey handsome sef ni? See gender inequality for hia ooo
jubrealllllllll.... *givs him cake with mouth *... Baby where hav u been...... Oya Come and dance....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:52pm On Mar 21, 2016
iambibi:
.. Lol.. Nagode,.. Amma ni ba na so tongue.... Gud morning, hw's ur nite...
Smiles/ Ni ne kamachechen mai godiya.....

Ai dama baniyi zancen zaki amsa Na'am a idanun gamagari bai? Domin yin hakan, ba itace hadalci gare ki ba ai a matsayin ki na kyarkyawar Budurwa mai ilimi a Golden City dake Birnin Tareya dinmu.

Atleast you would automatically become my translator. Infact straight away, oya correct mi if I'm wrong with this word from chymi

Onugo meaning YOU HEAR BA! yes or No

this ones from me, myself and I

Da'alu Nu oo to mean UNA WELDONE OO

And

Obieze na Obiefule to mean PETER AND PAUL grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:53pm On Mar 21, 2016
iambibi:
Yes yes yoh... Now we ballin like ballers, rolling like rollers, we chill with coker cola, and d crowd is getting taller, c our energy its solar, and i can evn c Rukkyola....omo d babe don dey scatter stage with shoki.. Alryt..alryr .... Its now time for dancin competition oo..... guys and ladies ..... No ojoro o... because i kno GC guys..una fit use all una power begin do break dance once d ladies start to win una.... Therefor all d ladies u can now remove ur koi koi shoe. While d guys can now fold dia trousers......... Cos we are abt to party hardddddddd..... *dancing and moving around** my co MC Fraiser... U can take it up from here...
Haaaa! See d bae wei tell mi sey she no dey naija jst dey dance shoki for golden city night club......*shaking my head lik agama* so u sabi dance like dis..... I go folo u to ur haos afta dis party no mata wot!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by daudae1: 10:56pm On Mar 21, 2016
Nysc printing of callup letter 24th April....Another postponment LOOMs!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:56pm On Mar 21, 2016
jubrealguy:
u no wan dey trust ur husband again, abi?
.. Lolz... Abeg no mind me... Na parry cos am joh... Hw u.. Mehnnnnn....u look gud o...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:56pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

E b like sey u get plenty money. Abeg buy 40 make we share am. Me self no like 2 dey wash clothes. Na 2 dey do wear and throway na im remain.
Na black dem for make d thing be o...white no good.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by daudae1: 10:57pm On Mar 21, 2016
24th is SUNDAY!!

(1) (2) (3) ... (1946) (1947) (1948) (1949) (1950) (1951) (1952) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.