Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,007 members, 7,863,656 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 10:32 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1946) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3434237 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1943) (1944) (1945) (1946) (1947) (1948) (1949) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:26pm On Mar 21, 2016
SMartins1:

me and my lady Molakem dey the party so ooo... the DJ dey on fire now...
I don site una. Enjoy!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:28pm On Mar 21, 2016
boboLIL:
u r funny
no mind me jare grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:29pm On Mar 21, 2016
Testimony89:

Giv me ur address I wnt to pay u a visit 2maro!!!
lol am not in d country too tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:30pm On Mar 21, 2016
Aghans:

Abeg no allow person wen no where white.
D kain big wood wey I carry 4 my hand no go let dem near d gate.
ATTENTION EVERYONE: In case u don't have white to wear 4 d parry. I still get like 2 pairs of white shirts & shorts wey I fit sell 2 u o. Better hurry now.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:30pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

I don site una. Enjoy!
oboy! see Rukkylola ooo( jaw drop), you are looking good!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 8:34pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
@iambibi, na Exam you give me oo. me kon dey shy put...Molakem are you ready? cos it starts now.
Oya now, let see wat u've got
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Mar 21, 2016
boboLIL:
2014 yesterday? 2013 here... Now that my time don come,,, they still no gree me go...
graduated in 2013? Nd not tru wit service yet? How come? Pple dat graduated in 2014 in my sku don forget sey den serve o, den don do dia masters reach somwhere sef. In dat case u need to blame ur sku more dan u blame nysc, because if dem mobilise u quickly u no suppose dey experience dis
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:36pm On Mar 21, 2016
Attention! Attention!!Attention!!!
Everybody my husband Logodwhiz is very handsome ooo,I just saw him and mhen Nigga is cute thou.
Oya everybody dab.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:36pm On Mar 21, 2016
iambibi:
lol am not in d country too tongue
Don't wor!i wiaeva u ar on earth gonna meet u dia!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:38pm On Mar 21, 2016
Attention! Attention!!Attention!!!
Everybody my husband Logodwhiz is very handsome ooo,I just saw him and mhen Nigga is cute thou.
Oya everybody dab.
Attention! Attention!!Attention!!!
Everybody my husband Logodwhiz is very handsome ooo,I just saw him and mhen Nigga is cute thou.
Oya everybody dab.

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:38pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
oboy! see Rukkylola ooo( jaw drop), you are looking good!
U wan try me! I dey sell kuler o ncase take away finish. I need 2 sell all d NYSC kits wey I use my precious money buy b4 rats chop dem finish 4 house.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:38pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

D kain big wood wey I carry 4 my hand no go let dem near d gate.
ATTENTION EVERYONE: In case u don't have white to wear 4 d parry. I still get like 2 pairs of white shirts & shorts wey I fit sell 2 u o. Better hurry now.
lol u don finish work
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:40pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Kai! Wat do u mean by August 30? August 30 na im I go born dis pikins wey dey my belle. Me and sent4rina go use 9 months celebrate dea naming ceremony because na 9 months dey go spend 4 my belle. So pls help me tell ur DG make una shift am go june 1, 2017.
Thanks
toh e don pure b dat make I go see DG again, make dem adjust d TT shap shap
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:40pm On Mar 21, 2016
merikims:
Attention! Attention!!Attention!!!
Everybody my husband Logodwhiz is very handsome ooo,I just saw him and mhen Nigga is cute thou.
Oya everybody dab.
Attention! Attention!!Attention!!!
Everybody my husband Logodwhiz is very handsome ooo,I just saw him and mhen Nigga is cute thou.
Oya everybody dab.
u for show us pics na
u go sha fear news
anyway, kwangwatulations say u see fine bobo take do husband
Rukkyola oya come and hear abi na see
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:41pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

D kain big wood wey I carry 4 my hand no go let dem near d gate.
ATTENTION EVERYONE: In case u don't have white to wear 4 d parry. I still get like 2 pairs of white shirts & shorts wey I fit sell 2 u o. Better hurry now.
.... Lolz..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:42pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

U wan try me! I dey sell kuler o ncase take away finish. I need 2 sell all d NYSC kits wey I use my precious money buy b4 rats chop dem finish 4 house.
lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:45pm On Mar 21, 2016
Kbs468 Kbs468 Kbs468 Kbs468, where art thou, me i yaff miss u wella o oya come begin show your face

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:46pm On Mar 21, 2016
katerine7:

u for show us pics na
u go sha fear news
anyway, kwangwatulations say u see fine bobo take do husband
Rukkyola oya come and hear abi na see
I don sight am. D guy fine. Where ur justified10 na? Abi u no invite am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:47pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:
I don sight am. D guy Behind. Where ur justified10 na? Abi u no invite am
me and am don quarell
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:47pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

D kain big wood wey I carry 4 my hand no go let dem near d gate.
ATTENTION EVERYONE: In case u don't have white to wear 4 d parry. I still get like 2 pairs of white shirts & shorts wey I fit sell 2 u o. Better hurry now.
... I wan pass o... Dis one wey u block road so... No match my gown oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:47pm On Mar 21, 2016
The duration for camping as specified by NYSC for Stream I and II is 2 weeks and 2 day (as against 3 weeks) while stream II is scheduled to begin on a Saturday, hmmm

IT IS OBVIOUS INSUFFICIENT FUND IS A MAJOR CHALLENGE

This to me is enough information that we should prepare for the WORST during our service year.

MY ADVICE: Began to save as much money and resources as you can. It should have been obvious to you by now that NYSC is as volatile as the direction of the wind. PREPARE FOR THE WORST!

#GodBlessNigeria
#GodBlessNYSC
#GodBlessGoldenCitizens
#GodBlessUsAll

Good Evening my Peeps!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:48pm On Mar 21, 2016
katerine7:

keep sit for me, I don dey road
Oya do quick o! Sit don dey finish.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:48pm On Mar 21, 2016
To the lady i fell in love with!!! MOLAKEM *roses*

I'll make it brief... not a guy with to many words and promises!!! but when i make a promise, not can stop me from fulfilling. Last night I looked up into the stars and matched each one with a reason why I love you. I was doing great until I ran out of stars.
I went tru your profile "God" Your cute smile made me melt...we really haven't see or met each other, but I want to make you this one promise!!!
You will never regret knowing / giving me a chance.
I Love you my lady MOLAKEM ... *tear drop*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Mar 21, 2016
Aghans:
MC fraiser pls over to u. Introduce our guest
celebrant abeg no vex o, me just dey regain my consciousness now, as I go house go drink 20 of regal drygin make I get inspirixu, menh d get me enh, infact d tin almost knock me down finally, I dey see benzima he com resemble pogba for my eyes, tank God I don gada mysef small make I shapally enter stage
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:50pm On Mar 21, 2016
katerine7:
u for show us pics na u go sha fear news anyway, kwangwatulations say u see fine bobo take do husband Rukkyola oya come and hear abi na see
jealousy.ntorr
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:51pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

U wan try me! I dey sell kuler o ncase take away finish. I need 2 sell all d NYSC kits wey I use my precious money buy b4 rats chop dem finish 4 house.
Nothing do you... Flex on
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 8:53pm On Mar 21, 2016
Good evening to y'all.*deepest sigh*

a lot is going on in my head ryt nw,just confirmed the latest tt ryt nw.nysc hasnt given us any reason for this sin they have committed,camp is nw 16 days instead of 21days,camp to some peiple is one of the best experience tru out the service yr,in short we hav bn short changd,i just want to know how nysc wanna compensate us for this emotional stress we are made to go through,is alawee gonna increase? are we gonna have a better service yr?
more disheartening is we youths,graduates at that have accepted this stupidity and dnt wanna challenge em,yet we wanna see change bt we dont want to be agents of change,one major reason Nigeria will never develop,we allow these people feed us shit every time and we aint ready to question them,change my foot.
i just wish a few of us that believe in accountabilty will push on and at least make nysc realise that we wont allow them take us for a ride.
lets all rise up for once and say no to this impunity,say no to this callousness say no to this time wasting say no to this injustice and say no this insensitivity.

may God bless us all.

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:53pm On Mar 21, 2016
iambibi, the mara done dey ground ooo.... nah my lady me dey find so. help me call am out! abeg
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Mar 21, 2016
molakem:

Thks for the complement.....how dis party go be?
no worry babe d party go soon start, we nor dey in hurry, we go do am till grandmama comes
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:54pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

I don sight am. D guy fine. Where ur justified10 na? Abi u no invite am
who are u pple sighting?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:55pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Hope u don c am. If u never c am na OYO u dey o. U no go enter. Go steal Fraiser own
for where? D tin wey I don wear already
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:56pm On Mar 21, 2016
katerine7:
me and am don quarell
u quarrel with who?
i just dey look u lyk Yoruba film.

(1) (2) (3) ... (1943) (1944) (1945) (1946) (1947) (1948) (1949) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.