NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1958) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4067063 Views)
1 2 3 ... 1955 1956 1957 1958 1959 1960 1961 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:10pm On Mar 22, 2016 |
prindu:ehya u better turn d luv to lyk make u no put ursef on a long tin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 1:11pm On Mar 22, 2016 |
prindu:E be like chewing gum don dey ur eyes,who b senator? Senator ko, honourable ni.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 1:12pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:Lolzzz...as in joker aye |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:13pm On Mar 22, 2016 |
justified10:lol... O fe gbena wo oju ekun lai se awo... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:15pm On Mar 22, 2016 |
DTOBS:just leave am... O fe fa ekun nirugbon |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:19pm On Mar 22, 2016 |
Rukkyola:wait o... Your belle na tree ni? Dis one wey dem dey climb am upandan lyk mango tree, shey me too no go come visit u now because I lyk to dey climb pass monkey sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 1:19pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:Lolzzz...as in joker ayeee |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 1:20pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:Haba, when did soon turn to 3-4days? Nawa oo, u sha no want help ur man abi.. Issorait! Maybe, I just hv to go on exile too pending when my crush returns. Pls, do well to notify me of her arrival back to GC..kingani kwo! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 1:21pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:Lolzzz...me sef tire for rukky+ola and Sent4rina no deserve this one wey she dey do |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:22pm On Mar 22, 2016 |
Rukkyola:even if we re ugly sef, oyo is dia case... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:22pm On Mar 22, 2016 |
DTOBS:haaaa, person wey shit don forget bt wu pack am no go forget, Airstarkane abeg who made u change ur mind against divorcing dtobs |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:24pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:onisekuse oshi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:24pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:mehn! Seriously I been dey tink sey na for dat party I go pour out my mind give u o... Bur anoda opportunity go soon com sha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 1:25pm On Mar 22, 2016 |
DTOBS:Oh, I even dey hype u, u no hapi... Pele o, oga floor member ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 1:25pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy: Who has made you a mediator over my family![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:26pm On Mar 22, 2016 |
Abbeyunique2:chai, I no no say u get sense like dis oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 1:26pm On Mar 22, 2016 |
prindu:E be like say bomb don dey Dis guy head ooo... When u don dey crush on Fraih,wetin no go happen before. Before I open my eyes,oya aafira, gerrarahia npwwww |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:27pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:bur I tink sey we don sort all dos drinks matter na, abi why u dey weed farm go back again |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:29pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:pour ur mind give me abt wetin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:31pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:sort gini, Sebi na jubrealguy b dey pay for drinks bf bt since him don marry iambibi im no dey deposit him salary again |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 1:31pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:Hmmm, are u jealousing ni? Ok., I "agape" everythg abt her.. Lol! Are u hapi now? Warefa! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:32pm On Mar 22, 2016 |
DTOBS:ehn ehn, alaimore ni e oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:34pm On Mar 22, 2016 |
prindu:if I hear, no b only ur crush na ur crushes, u better comot ur eyes nd ur mind for dia |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:39pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:wetin bring onisekuse to dis matter nw, I talk sey I lyk to dey climb, abi una get anoda meanin for climbin ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 1:41pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser:Chai This twin brother no nice fa ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:42pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:hmmmmmmmm |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 1:42pm On Mar 22, 2016 |
SlazzyK:inner room ni. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:44pm On Mar 22, 2016 |
spixytinxy:lol... No b because sey hin don marry na because of sey den never pay salary for som months, na me dey sustain dem sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:46pm On Mar 22, 2016 |
prindu:jealous for my sis? For why? Na me won marry am? Me just dey tell u sey u no get hope for dia ni o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SlazzyK(m): 1:47pm On Mar 22, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 1:47pm On Mar 22, 2016 |
![]() DTOBS: ... Pack well o chairman, don't tel me u hv bn eyeing Fraih o! The last time I checked, I tot u were among d married men here.. So why planning on commiting adultery. For d record, I am still among d very few single but not searching guys here, so i still hv dating rights alryt. In fact, i need to report u to ur wife for eyeing another woman... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 1:48pm On Mar 22, 2016 |
Rukkyola: I just dey imagine as I go take dey wash...but still, I go buy reach 10 ![]() |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4



Who has made you a mediator over my family
[/size]