NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1975) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4077400 Views)
1 2 3 ... 1972 1973 1974 1975 1976 1977 1978 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:14am On Mar 23, 2016 |
CROBBOY:story for d gods |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:14am On Mar 23, 2016 |
jubrealguy:ehn ehn, u sef wan dey do amebo abi, u no no say u b man ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:15am On Mar 23, 2016 |
CROBBOY:.*turns and Wispers to nxt pesin* .its only in dis kinda situation u find CROBBOY making cool use of the few times he actually spent in physics class *nods head* Mmmmm Hmm he use to be a dodger buh nw i guess he's changed, wait lemme say hi to him... CROBBOY gud morning sir, hw was ur nite dear.. Hope it was fab.. Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:15am On Mar 23, 2016 |
OmoiyaAwax:u welcome, so wat ur plans for today |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:16am On Mar 23, 2016 |
jubrealguy:if I slap u ehn, u go think say na banger sound for ur ear, wu u dey call karashika |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OmoiyaAwax(m): 10:17am On Mar 23, 2016 |
[quote author=iambibi post=44028515].. OmoiyaAwax happy birthday to u dear, wishing u Gods Grace, His Blessings, and, Mercies, A Long Life and prosperity and may His wisdom and Understanding be with u now and forever more.. *Amen*[/ quote] Amen nd tnks dearie |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:18am On Mar 23, 2016 |
jubrealguy:.. Yep... i did!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aleora(f): 10:19am On Mar 23, 2016 |
Aghans:me dey fine tanku for asking |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:19am On Mar 23, 2016 |
Iyalaje dominion92 dis one dat u r quiet, ehn ehn |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 10:23am On Mar 23, 2016 |
spixytinxy:Lol I'm just observing noni, how was your night? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:29am On Mar 23, 2016 |
spixytinxy:u wan slap married man......man wey get wife for house |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:31am On Mar 23, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:32am On Mar 23, 2016 |
spixytinxy:u sef suppose kno say na men amebo b ds na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OmoiyaAwax(m): 10:34am On Mar 23, 2016 |
spixytinxy:dear, NYSC dey try scatter my plan, buh God dey, my dear na indoor tins ooooo. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:36am On Mar 23, 2016 |
iambibi:that's nice.....do have a lovely day, beautiful pishure u gat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 10:37am On Mar 23, 2016 |
Goodmorning my good people of GC...Hope Y'all slept well? Fraih dear, i sight u...how u dey? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:39am On Mar 23, 2016 |
CROBBOY:my nyt was awsome bro...hw is your day goin? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OmoiyaAwax(m): 10:39am On Mar 23, 2016 |
iambibi:Amen ooo, olori adura ni yeh ooo.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:44am On Mar 23, 2016 |
Happy Birthday omoiyaAwax. May God increase you now and always. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:44am On Mar 23, 2016 |
jubrealguy:.. *blushing * tnks... Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:45am On Mar 23, 2016 |
prindu:Good morning this morning I dey gallant... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:47am On Mar 23, 2016 |
Fraiser:... Fab... Gud morning to u too.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:50am On Mar 23, 2016 |
CROBBOY:lol...oya bring it on |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OmoiyaAwax(m): 10:51am On Mar 23, 2016 |
Fraih:Amen dear. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57am On Mar 23, 2016 |
spixytinxy:ok I don strong face den...oju mi le koko b oju lion |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:58am On Mar 23, 2016 |
OmoiyaAwax:you are welcom bro... Enjoy |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:02am On Mar 23, 2016 |
Aleora:like d song of one musician den... Africa my fatherland, nigeria my country... Gud to hear u are adjusting babe... I always feel comfortable seeing u around in d city... Do have a bright nd beautiful day dear |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:03am On Mar 23, 2016 |
OmoiyaAwax:how nysc scatter.plans, 27th or 1st, u no know say na house u go do ur bday ni? Everything na NYSC, no b una fault, Oga go madam spixytinxy shop go arrange for boiz joor.......me just want goatmeat and maltina, make i no finish money wey use 100yrs save for NYSC |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kollenzy(m): 11:09am On Mar 23, 2016 |
Exactly 5 weeks to stream 1 orientation camp going by the new date.NYSC! what a directionless organisation.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 11:46am On Mar 23, 2016 |
iamdynamite:Haba love'm, fraih na girl o, kuma I no be gay......... Na u be ma one and only love. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:47am On Mar 23, 2016 |
Fraih:... As innnnnnnnnnnnnnnn like Goliath, the Giant, Waiting for those Blatant liers (NYSC) to be Compliant ,. Lwkmd.. Abeg no mind me joor.. Gud morning, hw u dey and hw was ur nite?.. Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fireandice(f): 11:52am On Mar 23, 2016 |
happy birthday dear OmoiyaAwax: |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
When we are two parallel unequal forces moving in opposite direction that will never come into collision 
