₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,283 members, 8,425,820 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 07:44 AM

Toggle theme

Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesNairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour (556 Views)

1 Reply (Go Down)

Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour by corperscorner(op): 5:09pm On Mar 30, 2016
Lalala - wey you?

Abeg gimme some snake pepper soup to take celebrate my release from the yeye ban wey u put me...

Eyin boys - I have mentioned snake o - Oya come and ride with me to the front page grin
Re: Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour by Nobody: 8:05pm On Mar 30, 2016
Shift Mke I join u abeg grin

Madam saje, pls gimme one fresh cup of palmwine.. If d palmwine isn't fresh enof u can gimme 3 origin instead wit isiewu

*adjustingMYbraHand* and *chewingGUM*


Ehm..op, I hear Goodluck d village headmaster beat his wife black nd blue lastnyt, dey even said he remuvd one of her teeth wit stone, hw true is dt?

*stilchewingGUM*
Re: Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour by corperscorner(op): 8:36pm On Mar 30, 2016
naughtynaughty:
Shift Mke I join u abeg grin

Madam saje, pls gimme one fresh cup of palmwine.. If d palmwine isn't fresh enof u can gimme 3 origin instead wit isiewu

*adjustingMYbraHand* and *chewingGUM*


Ehm..op, I hear Goodluck d village headmaster beat his wife black nd blue lastnyt, dey even said he remuvd one of her teeth wit stone, hw true is dt?

*stilchewingGUM*
No mind dat one grin

Na yeye man.....I go mobilize boys make dem comot hin joystick

Lala - wey dis snake peppersoup na.....
Re: Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour by Nobody: 12:53am On Mar 31, 2016
joins***
NNE biko gimme lalasticlala head and seuns blood lemme step down grin

nna eh op u hear say bubu don go US?? chaiii that man ehnnn!!
naughtynaughty babeee hehe ke kwanu??

oooo ijebabe what's taking u this long? huh
1 Reply

Emeka Enyiocha Shuts Down His Beer Parlour, Returns To ActingValentine: Davido Celebrates The Plenty Women In His Life & Number 1, ChiomaKcee Discovered Iyanya And Harrysong At A Beer Parlour234

‘i’m A Little Gay’: James Franco Opens Up About His Sexuality As He Says He’s ‘aJim Iyke Shares Cute Selfie With His Babymama(photo)Its Ugly To Know But Its Real