DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter - Celebrities (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter (53104 Views)
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:07pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:Sorry 4 u. Believe me, all u go get Djazzy, na him pics wey u go use do self service tonight. nothing more![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 8:19pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:leave me alone this boy nah ![]() Wetin concern u ![]() I love him and if naa only once self, I will still fvck him when I have d opportunity |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:26pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:U dey craze. I hold ur hand b4? Dat one fvck u dey talk about, go happen inside ya pathetic dream, for inside ya pathetic life ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by PrinceAfo911(m): 8:28pm On Mar 30, 2016 |
what does this mean?
you're a stalker. |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by mosjames: 8:33pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:Go to his twitter page na ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 8:37pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:werey ni e Leave me alone nah Is ur life pathetic ![]() Abi y u dey use 'pathetic' lyk it's sugar ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 8:49pm On Mar 30, 2016 |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:52pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:Oponu ![]() I hold u hand b4 Na ur life be the life wey dey pathetic. U siddon for NL from morning to night Hot dey fatansize Djazzy, meanwhile another woman dey somewhere dey chook am. ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Misternas89(m): 9:01pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:Hehehehehe Baba u don take am personal gidi gan I no go lie you, d babe just dey catch fun ni mehn. Be real n act manly my nigga ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 9:02pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:I thought u get brain b4, dats why I dey reply ur mentions oo. I kill my boredom on NL with my comments but I can also see dat u ar jobless with only aa big word called 'pathetic'. I rest my case. Don't quote me again |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Misternas89(m): 9:03pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:Hehehehehe Baba u don take am personal gidi gan I no go lie you, d babe just dey catch fun ni mehn. Be real n act manly my nigga ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 9:05pm On Mar 30, 2016 |
Misternas89:Lolxxx ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:08pm On Mar 30, 2016 |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 9:08pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:Na play I dey play o. Oya sorry. I apologize ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:09pm On Mar 30, 2016 |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:12pm On Mar 30, 2016 |
CUM4WHAT:U r a frustrated old fool |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:14pm On Mar 30, 2016 |
treshbanj:is that your father name? |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:17pm On Mar 30, 2016 |
chuzydon:Is that your headache? Korede uncle |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by RuggedArab: 9:26pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:Do you also like my face? ![]() |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 9:32pm On Mar 30, 2016 |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Misternas89(m): 9:37pm On Mar 30, 2016 |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Thaiwhoe: 9:39pm On Mar 30, 2016 |
what's ma own
|
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by RuggedArab: 9:43pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:The question is "do you like my face"? |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by lordsniel(m): 9:43pm On Mar 30, 2016 |
Don jazzy just wan f**k you ni |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 9:56pm On Mar 30, 2016 |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by olarhtunji(m): 10:02pm On Mar 30, 2016 |
d girls picture or idonblivit |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Wowzer(m): 10:16pm On Mar 30, 2016 |
Cutesexy1 you are just smiling. You are not even following me. This life. |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 10:17pm On Mar 30, 2016 |
NobleAngell:So you mean opening up this topic actually zapped almost an MB¿ |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 10:23pm On Mar 30, 2016 |
thats my girl oo...don baba take note |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 10:28pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:Babe I want to apologize again. Sorry for my wrong choice of word. E no happen again. I go still like to cure boredom with u again so forgive. Bye |
| Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 10:36pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:Apology accepted. Gud9te |
Wizkid Shades Davido Because Ronaldo Follow Him, Davido Replies With Drake • Woman Who Donjazzy Gave N250,000 On Twitter Last Year December Gives Account Of • Donjazzy And D’prince Rock White Garment To Church • 2 • 3 • 4
9 Nigerian Celebrities Who Stylishly Rocked The Trending Tracksuit Pants • Inside Cubana Chiefpriest's Mansion (Video) • Bovi Insists He Is Not Going To Join 2face In The Nationwide Protest
not money 
nothing more



