NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2061) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4170070 Views)
1 2 3 ... 2058 2059 2060 2061 2062 2063 2064 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:31pm On Apr 05, 2016 |
2060 to sunnepa17 my gud friend Sunnepa17:heyy na who b dis? na who b dis? na my friend b dis? kai villagegoat wia u dey make suya com dey happen, today na enjoyment galore.. my friend from jadon don com o... baba i don miss u wella o. how every every na. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:32pm On Apr 05, 2016 |
kbemanuel:OYO IS NOW UR CASE O. If u like, u can forever remain skeptical 4 all I care. All I know b sey na me born them. Y u no follow me go hospital when I wan born dem? Where were u while I was groaning in pain during d midnight? Fraih is my witness. She dey dea wen I born dem. Na she carry me go hospital self. So, go & ask her if u wanna b sure. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:36pm On Apr 05, 2016 |
jubrealguy:lwkmd... nd I go come burst your bubbles I no go talk. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:40pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:OYO IS REALLY UR CASE! I don't know y u are so determined 2 ruin my marriage. Dem send u 2 me ni? Oya listen carefully & stop spreading rumours. My children look only like I & sent4rina. I no know weda u no get work again. Na 2 dey carry my family matter put 4 head like face cap remain 4 u. Ur wife Bekky, no dey do amebo. I never jam any man like u b4 o. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:41pm On Apr 05, 2016 |
iambibi:lol... wetin u get wife I get husband com do for dis matter now... dis tin na simple logic, ur husband go office, my wife dey house, wetin com bad if we gada chill for elegushi... no dey burst my bubbles na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 6:42pm On Apr 05, 2016 |
BlizzydoDo:Same here,,,,,later later means neva, till cum back 2 normal |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:47pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:na me suppose forgiv u naaa... and i don forgiv u...@ the bolded.. see question,.. Is he not my husband? Abi u, na for ground you pick ur own belle?.. Anyways shaa.... Your Sent4rina will soon be back... I saw him on his way to the market.... E b like say na baby tinz on his mind o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:48pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:na me suppose forgiv u naaa... and i don forgiv u...@ the bolded.. see question,.. Is he not my husband? Abi u, na for ground you pick ur own belle?.. Anyways shaa.... Your Sent4rina will soon be back... I saw him on his way to the market.... E b like say na baby tinz on his mind o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:49pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:It's not called Amebo, it's called looking out for my friends |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:51pm On Apr 05, 2016 |
Fraih:yeah, i've been around though, just not posting comments like b4 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:55pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:.. Everything bad.... Am a responsible married woman and i no fit dey chill for any elegushi with any other man if not my husband jubrealguy so know that one now o. Meanwhile, another MC job don dey around d corner o.... Rukky don born and we need to make the party Bam!! So wah yah say? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:56pm On Apr 05, 2016 |
iambibi:Lol! Sha take am easy. Dis wan wey d thing no allow u hear say person dey knock ur door. Thanks 4 looking out 4 my sent4rina sha. U will b served d biggest portion of fried rice on my naming ceremony don't worry. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 6:57pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:Eku ewu omo ooo, Olorun awo o, Olorun a dasi ooo **walk to (•͡.̮ •͡ ) d triplet**..omo yi jo baba re pupo, Omo kunu titi. Ekuru ni mo feje bayi bfur namin ceremony. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:00pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:Dem send u? Pls go & look out 4 ur wife b4 doing so 4 others & don't meddle in my family affairs any longer. Thank u, thank u. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:06pm On Apr 05, 2016 |
jubrealguy:lol... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:07pm On Apr 05, 2016 |
Sunnepa17:Eshey gan o. Brother olonga. U no carry money com, instead na Ekuru u carry ur big mouth dey beg 4. Nothing 4 u o. If care is not taken self, u no go chop fried rice 4 naming. Long throat! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 7:08pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:Lovely prodigal hubby quotes |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 7:11pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:Ahhh, rukkyola se loto ni? Anoda home breakers, buh dose tripplets nah carbon nd photo copy of sent4rines. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kbemanuel: 7:12pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:Fraih! fraih!! fraih!!! .rukkys hero...for d records I was wit sent4rina last nyt Bt a DNA test will do.. As sumone mentioned earlier those kids resemble 3 fathers Hmmmm....so many scandal in this city |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:13pm On Apr 05, 2016 |
Sunnepa17:U wey get colour blindness. how u take sabi who dem resemble. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:26pm On Apr 05, 2016 |
CROBBOY:U won make I take dis Ima wey u dey talk up wit u abi... i go shuk leg for one trouser wit u o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 7:26pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:Same here, my padi of lyf, celebrity gbogbo omoge ni goldencity..ℓ̊ gallant oo. Oya blizzydoDo (•͡.̮ •͡ ) ♍ƺ in camera. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:28pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:Is beckytee from rugipo, becky com make will talk o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 7:33pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:En eh....emi niyen oo and ℓ̊ will suprise yhu, 4ward ♍ƺ d address 4 naming ceremony...Security Guarantee, will send my boys army dere. If any anybody fukup my boys go put dem in dere place. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:39pm On Apr 05, 2016 |
kbemanuel:.. I was actually passing by wen i saw @ the bolded... My brother, indeed, the ppl in this city can do scandal for Africa o .. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 7:39pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:Chaii.....**In Hausa tongue**Daga ina ka zo? or ina ka zo daga?...Wani gari kafai to?.....zo, yhu no sabi ♍ƺ bah, Fraih cum talk 2 ur guy ooo bfur ℓ̊ show ɦɨʍ wu ℓ̊ b coz mi o ni gba ɖɨs tym |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:40pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:in as much as say i go dey there. no lele |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 7:44pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:Chaii.....**In Hausa tongue**Daga ina ka zo? or ina ka zo daga?...Wani gari kafai to?.....zo, yhu no sabi ♍ƺ bah, Fraih nd Fraiser cum talk 2 ur guy ooo bfur ℓ̊ show ɦɨʍ wu ℓ̊ b coz mi o ni gba ɖɨs tym |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:44pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt. [b] Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt. [/b] Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt Fraiser:1st of all if I make yuu my house boy, yur whole family will com @ mi accusing mi of using kob nor mi on yuu. The fact yuu are a yeyebrity givs yuu no right 2 rub t in my face & flirt with every tin wearing a skirt. If yuu want 2 make peace with mi, yuu will give mi time & I'll av 2 observe if you've truly turn a new leaf |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:45pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:why u dey ask wetin she dey do wit her husband? Na only u won born pikin? U don forget sey u too don do am wit sent4rina, na dat ur belle b d evidence nd dis triplet... Anyway I never ready to congratulate u o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:45pm On Apr 05, 2016 |
Sunnepa17:Lols |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:51pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:oya Fraiser prove 2 mi yuu are a gud man & give her Sent4rina bak |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4

