₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,253 members, 8,434,851 topics. Date: Saturday, 27 June 2026 at 12:51 PM

Toggle theme

Reasons Why Police & Military Shave Their Beards - Politics (5) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsReasons Why Police & Military Shave Their Beards (71573 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by charlsecy(m): 6:53am On Apr 08, 2016
agongajoseph:
Ojukwu wasn't retired when he had that forest all over his face, I have a clip before the civil way when he war still a serving officer with d Nigerian army
Maybe close shaving was not the convention back then.
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 6:59am On Apr 08, 2016
Lawmosh:
chaii!!, u dey vex me and I am suspecting u to be a Dalet jikarpa clown. Don't worry the arm of bars will definitely get you.
lipsrsealed huh[color=#006600][/color]
Oga no vex abeg. Although wm not in dalet but with the way u enter me am afraid to even identify my batallion. Anyway if worse come to worse I will deactivate dz account. Abeg which batallion u dey and how many bars are u carrying
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by Epatty(f): 9:02am On Apr 08, 2016
Pls hu is ds lalasticlala or wat is it?
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by Lawmosh(m): 10:29am On Apr 08, 2016
greatbrian:
lipsrsealed huh[color=#006600][/color]
Oga no vex abeg. Although wm not in dalet but with the way u enter me am afraid to even identify my batallion. Anyway if worse come to worse I will deactivate dz account. Abeg which batallion u dey and how many bars are u carrying
Don't worry, just MANAGE!!! Gain GAS!!.... Don't bother to delete this account cos I have gotten all I need. Just PM me, this is public.
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:04pm On Apr 08, 2016
blazetitov:
grin grin grin grin grin grin grin grin Wicked guy. Wetin dem do you??
grin grin..I go embassy last year after dem deny me visa,,,as I dey cms dey find motor wey dey Go sururlere dey think my life .na em from no where ...this officer come tap me.,.say em wan see Wetin I carry??..as I show am documents finish...,next thing I hear o boy enter motor Na fake documents be dis grin grin..from no where o boy see them pick up....see as people dey look me like. Say I don sleep with police man wife.....cum see negotiation for back of their pick up..the guy be want make I admit say I carry fake document...em dey beg say make I just admit say em go free me... grin : : grin..I dey drink my lacasera throway face..for my mind if I admit make toto kill me or electric shock me....Na so e begin find bribe... grin..me open my wallet Na only tfare dey dere cos I been spend money wey I no budget for embassy..I tell officer Na only dis money i get but if u still wan carry me go sanco no wahala....the guy cum dey para up and down..dem stop the car ,em go explain to em oga....Na so dem say make I drop find my way but next time make I dey package my documents Wella....mean while I no even knw where dem drop me sef... : grin grin?..another day dem stop me say I carry laptop ...Na another story for anoda day..l
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:06pm On Apr 08, 2016
blazetitov:
grin grin grin grin grin grin grin grin Wicked guy. Wetin dem do you??
grin grin grin grin grin grin grin grin Wicked guy. Wetin dem do you??[/quote]grin grin..I go embassy last year after dem deny me visa,,,as I dey cms dey find motor wey dey Go sururlere dey think my life .na em from no where ...this officer come tap me.,.say em wan see Wetin I carry??..as I show am documents finish...,next thing I hear o boy enter motor Na fake documents be dis grin grin..from no where o boy see them pick up....see as people dey look me like. Say I don sleep with police man wife.....cum see negotiation for back of their pick up..the guy be want make I admit say I carry fake document...em dey beg say make I just admit say em go free me... grin : : grin..I dey drink my lacasera throway face..for my mind if I admit make toto kill me or electric shock me....Na so e begin find bribe... grin..me open my wallet Na only tfare dey dere cos I been spend money wey I no budget for embassy..I tell officer Na only dis money i get but if u still wan carry me go sanco no wahala....the guy cum dey para up and down..dem stop the car ,em go explain to em oga....Na so dem say make I drop find my way but next time make I dey package my documents Wella....mean while I no even knw where dem drop me sef... : grin grin?..another day dem stop me say I carry laptop ...Na another story for anoda day..l
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by blazetitov: 3:10pm On Apr 08, 2016
drmikeadams:
grin grin..I go embassy last year after dem deny me visa,,,as I dey cms dey find motor wey dey Go sururlere dey think my life .na em from no where ...this officer come tap me.,.say em wan see Wetin I carry??..as I show am documents finish...,next thing I hear o boy enter motor Na fake documents be dis grin grin..from no where o boy see them pick up....see as people dey look me like. Say I don sleep with police man wife.....cum see negotiation for back of their pick up..the guy be want make I admit say I carry fake document...em dey beg say make I just admit say em go free me... grin : : grin..I dey drink my lacasera throway face..for my mind if I admit make toto kill me or electric shock me....Na so e begin find bribe... grin..me open my wallet Na only tfare dey dere cos I been spend money wey I no budget for embassy..I tell officer Na only dis money i get but if u still wan carry me go sanco no wahala....the guy cum dey para up and down..dem stop the car ,em go explain to em oga....Na so dem say make I drop find my way but next time make I dey package my documents Wella....mean while I no even knw where dem drop me sef... : grin grin?..another day dem stop me say I carry laptop ...Na another story for anoda day..l
grin grin grin grin grin grin grin grin

Those guys can be crazy. They came into the estate where i reside, bump into a drinking joint and asked all the guys to stretch forth their palms. Lol and behold, they started sniffing guys' palms/fingers oo with their nostrils. They said they were raiding Igbo sellers and smokers. After their 'forensic investigation', they apologized and went back into their pick-up truck wey don nearly turn to jalopy, then zoomed off.
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by kingambrose(m): 3:17pm On Apr 08, 2016
Loool thats funny sha
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:45pm On Apr 08, 2016
blazetitov:
grin grin grin grin grin grin grin grin

Those guys can be crazy. They came into the estate where i reside, bump into a drinking joint and asked all the guys to stretch forth their palms. Lol and behold, they started sniffing guys' palms/fingers oo with their nostrils. They said they were raiding Igbo sellers and smokers. After their 'forensic investigation', they apologized and went back into their pick-up truck wey don nearly turn to jalopy, then zoomed off.
grin grin grin.those guys Na commedians...
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 6:17pm On Apr 08, 2016
Lawmosh:
Don't worry, just MANAGE!!! Gain GAS!!.... Don't bother to delete this account cos I have gotten all I need. Just PM me, this is public.
Abeg how many bars are u hanging ........ And wh batallion u dey
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by calaharry: 9:25pm On Apr 08, 2016
...TO LOOK YOUTHFUL AND AGILE
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 1:32pm On Apr 11, 2016
Lawmosh:
Don't worry, just MANAGE!!! Gain GAS!!.... Don't bother to delete this account cos I have gotten all I need. Just PM me, this is public.
On one condition sir. I wont get jobbed. And u won't work on me. And sorry for giving u condition sir
1 2 3 4 5 Reply

Police, Military Shoot-out In YobeThe Nigeria Police, Military & Paramilitary Choir Wish You A Merry ChristmasKadilo Barina-Kabari Vowed To Never Shave Beards In Rivers Finally Cuts It Off234

Jonathan Latest Message On Facebook And People's ReactionsPresident Buhari Visits His Farm In Daura Wearing Snickers And Khaftan (Photos)Mutari Dauda Is Dead! Buhari's Nephew Dies