Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,827 members, 7,862,723 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 02:13 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2096) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3433379 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2093) (2094) (2095) (2096) (2097) (2098) (2099) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:54pm On Apr 09, 2016
Fraiser:
can u see now? Secrete wey God no keep, nobody fit keep am, so na StarryV b ur wife, ok no wahala, wetin I go do dey inside my mind. Continuu
Brother,no be say i hide ma affair nah,I just wan trend carefully ni o,jealousy everywhere nooni.
I don buy land for GC sha.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Classic90: 2:56pm On Apr 09, 2016
11 days to CUL undecided

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:56pm On Apr 09, 2016
Dreamcome2ru:

I wish o,but pressy,na condition of GC no give room for lovey-dovey o,as one man give one woman belle finish,d woman even born triplets self,d man come run comout leave d whole responsiblities to d woman,oga ju,i even hear oga fraiser gossiping say d triplets resemble different fathers,pressy d condition no dh friendly at all.
SCANDAL!!!SCANDAL!!!SCANDAL!!!
Bros, na my story u just narrate finish.
So d rumour mongers don carry am reach ur side.
Na wa o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:59pm On Apr 09, 2016
Abeg shey na tru? Camp na may?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:00pm On Apr 09, 2016
Rukkyola:

C dis pressy oo. So u are even in support ov all this. Me wey dey think ov how 2 become born again for this thread as my sent4rina don run lemme.

Fraiser, Eaglevision, testimony89, cynnny, & co. I dey watch all ov una o. Oya make una pack una load Commot 4 dis city. No more play, play, play, love, love, love, romance, romance, romance for this city again o.

If I give una class work 4 dis city about NYSC related matter, I sure sey na zero all of una go get, especially u, Fraiser.

Make una go tear sheet of paper, I wan give una short test on NYSC related matter, make I c hu sabi book 4 here.

SERIOUSNESS MODE ACTIVATED!!!
you abi, because of sey ur husband don go exile now, make we no play again, make we stop to dey luv abi, e no possible laye never, I don try for u na, pack com my house u no gree. Oya go bring ur class work so dat I go fit show u sey I b genius
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:00pm On Apr 09, 2016
Rukkyola:

Bros, na my story u just narrate finish.
So d rumour mongers don carry am reach ur side.
Na wa o.
Haaa,na you,chai,Iya pikin(s),congratulation madam,dem pikin go "Diru-Digba"ma,abeg madam,ur husby name na "Sent4rina"?I saw d man for my city o,e dh wander around yesterday morning.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:01pm On Apr 09, 2016
Oyehomie:
Abeg shey na tru? Camp na may?
inlaw na for wia u hear da one again o?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:02pm On Apr 09, 2016
StarryV:
ok hun let's go. Sorry abt d harsh weda. Ee go beta very soon.
Amen dear,i dh work to save up for our trips round d globe ni jare,but i go need massage tonight dear.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:04pm On Apr 09, 2016
ABB1:


Eyan mi your head dey there.... they no fit wait to see you... them just dey ask (ina aboki fraiser) where aboki fraiser.
lol... U too gbaski my guy, tell dem sey I dey com, very soon o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:08pm On Apr 09, 2016
Dreamcome2ru:

Brother,no be say i hide ma affair nah,I just wan trend carefully ni o,jealousy everywhere nooni.
I don buy land for GC sha.

Better hurry go sell ur land na if u know sey u no go allow me hear word 4 hear with romance & love. My sent4rina don loss lemme with my triplet.


To d other lovers in this city, fraiser & blizzydodo, fraiser & cynnny, iambibi & jubrealguy, iambibi & smellymouth, fraih & Shammak, LogoDWhiz & brimme, Dtobs & chommieblaq, amodu & miss oyin, crobboy & sc31, fraih & shammak, Abbeyunique2 & beckytee, kbs468 & spixytinxy and d rest wey no c dea name 4 here, make una pack una load Commot 4 dis city. Na seriousness mode I dey so. No more love, love, love 4 GC again, na only NYSC, NYSC, NYSC remain.

If una no gree hear my warning, na bokoharam I go carry com bomb una house 4 dis city.

If u like urself, either change ur ways or gerrarahhia.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:12pm On Apr 09, 2016
Dreamcome2ru:

I wish o,but pressy,na condition of GC no give room for lovey-dovey o,as one man give one woman belle finish,d woman even born triplets self,d man come run comout leave d whole responsiblities to d woman,oga ju,i even hear oga fraiser gossiping say d triplets resemble different fathers,pressy d condition no dh friendly at all.
SCANDAL!!!SCANDAL!!!SCANDAL!!!
na only God go save me for dis city o, pple just dey implicte me for tinx wey I no know anytin about, hw me go dey gossip rukkyola matter dat small gal wey dem born for my eyes?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:13pm On Apr 09, 2016
Dreamcome2ru:

Haaa,na you,chai,Iya pikin(s),congratulation madam,dem pikin go "Diru-Digba"ma,abeg madam,ur husby name na "Sent4rina"?I saw d man for my city o,e dh wander around yesterday morning.
Like seriously, y u no carry rope tie am 4 him neck, come drag am come here?
Na 4 which city u jam am? Hope sey no b romance land.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:14pm On Apr 09, 2016
Dreamcome2ru:

Brother,no be say i hide ma affair nah,I just wan trend carefully ni o,jealousy everywhere nooni.
I don buy land for GC sha.
make I kuku run for your wife b dat o, make u no com send assassin to me, dis one wey u dey jealous
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:21pm On Apr 09, 2016
@ Crobboy, thanks, I got ur mail. I will reply later.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:25pm On Apr 09, 2016
Fraiser:
make I kuku run for your wife b dat o, make u no com send assassin to me, dis one wey u dey jealous
Bro,na ur blessing be koko nah.
Rukkyola:

Like seriously, y u no carry rope tie am 4 him neck, come drag am come here?
Na 4 which city u jam am? Hope sey no b romance land.
Lol@romanceland,madam,na so u jealous reach?no be romanceland ma,na 4 "Batch B" thread o,i alerted some of your people nah,ma i no mention names,i even mention u nah but na "RukkyOla"instead of "Rukkyola"
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 3:29pm On Apr 09, 2016
Rukkyola:
@ Crobboy, thanks, I got ur mail. I will reply later.
Okay then, and I hope its the second one you're talking about.

If I am not mistaking, throughout yesterday you were absent from this city.

I hope all is well with your new assignment undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 3:49pm On Apr 09, 2016
@ Dreamcome2tru, its so nice to have you around. I trust you and the entire citizen of Graceland are doing absolutely fine.

You and every living citizen of Graceland are always invited to Golden City, especially, when your state of minds have been grafted with loneliness and boredom (grin na English I dey fine o, no just think am).

Be guaranteed of our unbaised support to you guys in Graceland as needs arises.

Bravo!

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:53pm On Apr 09, 2016
Rukkyola:


Better hurry go sell ur land na if u know sey u no go allow me hear word 4 hear with romance & love. My sent4rina don loss lemme with my triplet.


To d other lovers in this city, fraiser & blizzydodo, fraiser & cynnny, iambibi & jubrealguy, iambibi & smellymouth, fraih & Shammak, LogoDWhiz & brimme, Dtobs & chommieblaq, amodu & miss oyin, crobboy & sc31, fraih & shammak, Abbeyunique2 & beckytee, kbs468 & spixytinxy and d rest wey no c dea name 4 here, make una pack una load Commot 4 dis city. Na seriousness mode I dey so. No more love, love, love 4 GC again, na only NYSC, NYSC, NYSC remain.

If una no gree hear my warning, na bokoharam I go carry com bomb una house 4 dis city.

If u like urself, either change ur ways or gerrarahhia.
undecided
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 3:54pm On Apr 09, 2016
My people my people...
How una dey ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 3:56pm On Apr 09, 2016
eaglevision:
Since my return to GC,i havnt seen some of my beautiful baes and surest padi dem,hope y'all are doing great,i really really really missed una.
cc
hardie14
Magymagz
topealonso
folabibret
fraih
sc31
Qutyjoice
iambibi
merikims
Beckytee
katerine7
eddykisses1
greatestman
shuaibbs
justified10
chisophia
Testimony89
iamdynamite
Aleora
Abbeyunique2
DTOBS
Kbs468
jubrealguy
omoiyawax
sirguy542
aghans
chimy
oluwafirefunmi.
chommieblack

to mention but few.wrote those monikers off hand,sorry for any mispelling of moniker,i love y'all even if ur moniker no dae,oya make all the beautiful babes chop kiss,gentlemen oya shift.

*Muuuuuuuuuuuaaaaaaaaaah*
*Muuuuuuuuuuuuuuuaaaaaah*
HAPPY WEEKEND EVERYONE.
happy weekend dear, we go soon dey active, just running some errands

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:08pm On Apr 09, 2016
OFFICIAL COUNTDOWN:



ONLINE PRINTING OF CUL: 11 DAYS TO GO (STARTNG ON THE 20TH)


CAMP OPENING FOR STREAM 1: 18 DAYS TO GO (STARTING ON THE 27TH).


CAMP OPENING FOR STREAM 2: 42 DAYS TO GO (STARTING ON MAY 21st).


CC:
LogoDWhiz
Armynu
kbs468
Sydneyboss
greatestman
kuchikau
Agoro1
Spanishmario
Spymate
Harbioollah
Pweedyuz
dhupsy
mjblinks
Ojeifo12
Yanabasee
Johndanny
Jubrealguy
Sent4rina
arcnomec
Prettyjo
Jubreelguy
biotechshola
mistarsam
ClassicTutor
dammybravo
Mikkyboy008
OmoAlhaja7
Banks92
Besea
Yorme
Grocery
Winta2007
Gabrielmorinho
Haaywhyjames
Ceceliaa34
Vannesa
12dave
Lauranicky
Chommieblaq
Heybel
Gosjo1
Lekside23
Tunex23
Mschubby
Kle4d
Kraspo
FOXXYY1
barthchuks
hardams5050
Mevsu
Sirguy542
Taeewo
jaybiz007
Darey00
ashakemi
Chisophia
rosalieene
Essential824
Yudeeaikay
Phykel
Harmony222
MizPos
conqueror221
teemama20
Oluwadamilorlah
Kechmann
Fireson
FASH23
DimmyDammy
SasquareT
OsamaBush
Imm4real
Dudecollins
Aksquared
winningsun
dominion92
enemercy01
Tolumiide
Sitesell
gwason
nnadozieopara
Barbwirepro
Sheylarhh
flimsy2
mickyswagg2
bidx1
Dhameelarhay
Merle
gbemmy2k10
izuoff
Ovicky
Ocheori
Happysmokey
Kennedybello
Oladistinct
Meek75
AnibabaQuadri
Teeboy15
Abbeyunique2
Nyfa
Rokudaime
amodu
kingley3218
dtobs
dayo23
femiti
Richiy
Shuaibbs
Greycious
Elvis506
Stlaibrowne
SuperO
Tellasola
Teemakagu
Abdulikoko
Kufrebssy
Dottune
Aktiveiyke
Dafoly
Dopemonies
lekside05
Kangol99
Chinweukamaka
Val601
phoebe
elegushichilling
priceless21
mickyswaggz
ChizzyB
Moyanbe
Adebowale89
horexy
AirstarKane
jtchukwu
pabu
Olochedavido
Abbey2sam
LOola12
trustedward
pweetybhy
haryorbarmie83
arrhenius15
Tejis56
squarelead
Spixytinxy
Missmossy
veraiyke
Ponomote
STENON
iamtaiwo
Nzeh12
GeoOla25
vingeophysicist
Keyperson
Giftbani
Fraih
henchamb
propet
adewaleorege
uchman46
larrytorch
bigjuniornaija
DexxyAlebs
Jimab
mapsmatician
Nothin2lose
lakad4u
chinwe87
Dchiefpriest
IghravweIG
ShesAgem
Nony1
Christdonasco
mapsmatician
Abbie25
Oluwanimoduroti1
Princessisabel
nathoneal
Justified19
Serial
abdulmumini60
Beckytee
Mykunlex
Holawalea
Addilelgi
girlvyn
Prinzey
danidon08
shubs
FleetRider
gigales
ChuxMyk
tuffpivot
waiess
MemphisDepay
boboLIL
chumaster
trublood
WinningSun
Leriebloom
kweenzie
ogochukwu67
stephano100
Oyehomie
Essont
Peterveo
Babalumi
Okitaiji
Kapable75
Olasum
Missprudence
Jombojombo
froshniccur
Emmyviva
Jaloms
Jamesdman
MissOyin
greet66
StarryV
Olatmercy
natty870
Talkingboy
Ojah1
segun5A
Jung
iphemam
Heizenberg
Marcusinah
CaptainKool15
Woke4all
officialEGO
adusco
babz2
budosky
sonymsx16
Sweetyie
Kaywiluv
girlsupersonic
Matthew4u
SimAshley
sadamzy
andersonho
dayowunmi
Alhassanu
Ezechinwa
MisterDemola
Osuagwu4
hardicted
mummysgirl
Teeboy15
Ovipoet
cent91
lad01
Shedrackamarachi
Eduwalter
Omichael0
Bglow002
samam69
jummiekay
Rrankdonga
skinnybleed
ernestereri00
otugbem
kennygee18
samju100
raylord
ejiterib
npn001
Deeaka
biosepeter1
francomekus
chigsboss
Odiagabros
blessu1
Stanee
ngoziigwe
Centk
Chukzyfcb
SC31
Bobsonline
Getikebusy
Munpark
dscript
Chizzycherish
Aghans
Misblah
Joebases
Raymondson
Madamspeaker
Opeyemi224
Prinzey
bulakos25
labienyce
tambivi
Ohiz2007
Opuorudave
bolagabriella
sexysapphire
Enouwem
Olasola
Jhenny
moh85
fabulicious
Laramite
Themmy90
legaxi
oyxah
Asapcymg
Zhul001
gigdfhjjhvc
Katerine
prindu
Vinneyville
Omesbrit
CROBBOY
Fraiser
bunmiann
ABBI
nnadozieopara
Akorangela
debbiesnazzy
tiipie
Rukkyola
RETROSHAWTY
shammak
LauraNicky
omobs
kbmanuel
craziebone
Derel
phinity318
flamingsword1
gracile
Anyi2
hearkenwunmi
dotmaxp
Obajemj
bhankyskillz
lexzzy
Adizsmith
Julidab
onyii255
daudae1
tosinaa
smileeey
Katerine7
qrymz
teeblaze23
hotman0095
Iggyok
Johnklein
undisputedk
eaglevision
PEZMAN
nzeboss
Xhiss
Ofisa247
OmichealO
LordNapier
xpac01
tunex23
Abbeyunique2
gearcoin
Essien7666
handsomejulee
kintomadit
Dudecollins
ayosco2008
Splendidmercy
Swagifted
labienyce
Johniewalker
Tiwa101
Ashkenking
bharyur2103
FASH23
sarFaKKy
LovesonBlezz
mariomakez
xtianh
Aghans
Brimmie
Classic90
Whiteman1808
dejiconde
LeoFish92
Sbrainy
tolzy90
donem
n3rve
Prof30
walexz02
hadukwu1007
bakaredc
remioshy
tmtech
jayloms
larrycoal5212
agroronnie
AMINDA
drjoshua2000
Chizzycherish
Smartins1
jonsnow92
Karlriz
blacknewton
rhykel
Hardie14
tyore
Kuronima
samunosuke
Harmony222
Rahmone
SomebodysMrs
dotmanxp
Qutyjoice
Stainlink
Girlyesosae
Mrgentletouch
FolabiBret
Coded06
Ajayimicheal
Moete
Osgilliant
tjmc
Kalimera101
Princhina
Engrz
Chigsboss
tobikay01
Garule01
Eddykisses1
Slapsticker
Bumski10
adewaleoroge
iamdynamite
Opiscoal
topealonso
dyfydsyn1
Jedisco
Blaze55
Mfaniyi
Ellanaire
Flamingsword1
Johnniyons
Pumpy007
labienyce
SheunFemix
engino
WhizJohn
Davvymavvy
SlyphN
Walexz02
Chymi

Signed
DG



NOTE: To avoid spamming,kindly give a separate mention if you are not captured in this or you want your monicker(s) removed.


QUOTE OF THE DAY: "Effective action is always unjust"----- Maya Angelou


HELP: Still don't know what what to take to camp, see here... www.corpr.com.ng/things-to-take-to-camp-nysc

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:12pm On Apr 09, 2016
geniusgenes:


Lol... Maybe later, too busy.

Okay bro.

I'll be expecting
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:14pm On Apr 09, 2016
Rukkyola:


Better hurry go sell ur land na if u know sey u no go allow me hear word 4 hear with romance & love. My sent4rina don loss lemme with my triplet.


To d other lovers in this city, fraiser & blizzydodo, fraiser & cynnny, iambibi & jubrealguy, iambibi & smellymouth, fraih & Shammak, LogoDWhiz & brimme, Dtobs & chommieblaq, amodu & miss oyin, crobboy & sc31, fraih & shammak, Abbeyunique2 & beckytee, kbs468 & spixytinxy and d rest wey no c dea name 4 here, make una pack una load Commot 4 dis city. Na seriousness mode I dey so. No more love, love, love 4 GC again, na only NYSC, NYSC, NYSC remain.

If una no gree hear my warning, na bokoharam I go carry com bomb una house 4 dis city.

If u like urself, either change ur ways or gerrarahhia.


U don high..

I resemble gay for ya eye

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:15pm On Apr 09, 2016
MY NYSC/CAMP RELATED QUESTIONS.
1. What are the main camp exercise?
2. Are the exercises in question 1 above done on daily basis? If not, how often?
3. Are there levies associated with camp?
4. When is allocation of rooms done in camp?
5. Do ladies & guys stay in same hostel in camp?
6. Are soldiers the main coordinators in camp?
7.What kind of punishment do law infringers serve in camp?
8. Do we get to eat normal 3 square meal in camp?
9. What is or are the implication(s) of not going to camp on day 1.
10. How does one go about redeployment?
11. When will my PPA be known to me?
12. Am I to resume @ my PPA immediately after camp? If no, how is the time interval?
Thanks.

Cc My sent4rina in case u decide 2 return, his excellency, LogoDWhiz, Kbs468, Dtobs, Amodu, Crobboy, olodo Fraiser, Jubrealguy, Abbeyunique2, Testimony, Oyehomie, Sirguy542, Aghans, Eaglevision, Fraih, Spixytinxy, Sc31, my neighbour Iambibi, katerine7, qutyjoice, et al.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:18pm On Apr 09, 2016
LogoDWhiz:



U don high..

I resemble gay for ya eye
I laff! Na typographical error plus I don 4get ur wife name. No vex u hear!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:20pm On Apr 09, 2016
Cynnny:

Tanks CROBBOY. I am kul and d trip to Golden city was smooth without potholes on d road. How are u?

Cynnny
Microbiology
graduated 2015
would like to serve in enugu


Youre welcome on board dear.

Nice to have you around..

Endeavour to come around more often..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:21pm On Apr 09, 2016
Rukkyola:

I laff! Na typographical error plus I don 4get ur wife name. No vex u hear!

No wahala o..

Continue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 4:27pm On Apr 09, 2016
Eaglevision, welcome back here. Good to have you around again smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:30pm On Apr 09, 2016
Rukkyola:
MY NYSC/CAMP RELATED QUESTIONS.


1. What are the main camp exercise?
Parade. Marching. And then man'o'war drills.

2. Are the exercises in question 1 above done on daily basis? If not, how often?
Marching? Yes.
Man o war drills? No

3. Are there levies associated with camp?
No

4. When is allocation of rooms done in camp?
First day.

5. Do ladies & guys stay in same hostel in camp?
No.. different hostels.

6. Are soldiers the main coordinators in camp?
No.. we have a civilian camp coordinator..
We have a soldier, mainly a captain who is the camp commandant..
Then a soldier is associated to each platoon.
Same with a civilian who will be in charge of the platoon.


7.What kind of punishment do law infringers serve in camp?
As the soldiers deem fit.
Some punishments are sitting down in the sun for hours.
Frog jump.
Drills

8. Do we get to eat normal 3 square meal in camp?
Yes..

9. What is or are the implication(s) of not going to camp on day 1.
You won't get a good bed place. And you myt not get the opportunity to join any of the groups. Like OBS

10. How does one go about redeployment?
You fill a form in a camp or you wait for 3 montha after camp.

11. When will my PPA be known to me?
The last day of camp after the swearing out cermeony

12. Am I to resume @ my PPA immediately after camp? If no, how is the time interval?

Yes.. a lot of corper myt be posted to a particular place. And such places myt dl a first come first serve basis..
Moreso, you myt get to your place and you myt not like it and you want a rejection letter.. delaying your movement to your ppa will deny you the opportunitt of getting a better place or even getting any place at all.


Thanks.

Cc My sent4rina in case u decide 2 return, his excellency, LogoDWhiz, Kbs468, Dtobs, Amodu, Crobboy, olodo Fraiser, Jubrealguy, Abbeyunique2, Testimony, Oyehomie, Sirguy542, Aghans, Eaglevision, Fraih, Spixytinxy, Sc31, my neighbour Iambibi, katerine7, qutyjoice, et al.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:40pm On Apr 09, 2016
Dreamcome2ru:

Bro,na ur blessing be koko nah.
Lol@romanceland,madam,na so u jealous reach?no be romanceland ma,na 4 "Batch B" thread o,i alerted some of your people nah,ma i no mention names,i even mention u nah but na "RukkyOla"instead of "Rukkyola"
Next time wey u catch am again, just holla me. I go fly reach dea.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:42pm On Apr 09, 2016
http://www.vanguardngr.com/2016/04/2016-budget-buhari-still-withholds-assent-sends-budget-details-ministries-review/


Abeg mak we dey join thzz pple wit prayer ooo... Tohhh!!!

No b say I b pessimist bt I don dey fear ooo... Till him com bk frm china b dt...





#Peace
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 4:49pm On Apr 09, 2016
CROBBOY:

Okay then, and I hope its the second one you're talking about.

If I am not mistaking, throughout yesterday you were absent from this city.

I hope all is well with your new assignment undecided
Yea d second one.

Thanks 4 noticing my absence. I was captivated by a movie that I was watching dat waz y I was away.

All is well with my assignment o.

(1) (2) (3) ... (2093) (2094) (2095) (2096) (2097) (2098) (2099) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 72
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.