NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2275) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4107479 Views)
1 2 3 ... 2272 2273 2274 2275 2276 2277 2278 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by larrytorch(m): 9:55pm On Apr 19, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:55pm On Apr 19, 2016 |
Oga yokiti, Oga crazy man please one of our own just got banned. He is seriously needed here for a very important assignment given to him by all PMCs on this thread. His monicker is "Fraiser" Thanks so much for you usual cooperation. We really appreciate it. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:58pm On Apr 19, 2016 |
spixytinxy:Lol..no be one group spokesman be DT? Where that guy dey now sef... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:58pm On Apr 19, 2016 |
Armynu:ok na, miss u sha, hope u r back for good now |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:59pm On Apr 19, 2016 |
Kbs468:Wow. This is wonderful. Thanks to everyone that voted. God bless you all. Joy will never cease to flow in your life. You shall be happy and you won't have any cause for frustration or sadness. God bless. To my co-organisers. Thank You. You made it interesting. Your ideas at tough times were the needed solution to make a headway. All the best in your life's endeavours Cc: kbs468 Fraih Spixytinxy Bobolil And to every citizen. Thank You #One Love |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:59pm On Apr 19, 2016 |
jubrealguy:Na so baba. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:00pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS:na only God no where him dey sef |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:01pm On Apr 19, 2016 |
Rukkyola dis one u just quiet since, wetin dey sup na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:03pm On Apr 19, 2016 |
jayloms:Lol. Not new perse. Dem be oldies but not pioneers |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:04pm On Apr 19, 2016 |
Wow jamesdman bawoni is dis ur face, IghravweIG I dey hail oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:04pm On Apr 19, 2016 |
spixytinxy:I tire oooo..plus qutyjoyce self and iambibi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:05pm On Apr 19, 2016 |
DJ and 2nd MC turns ghost reader. Interesting What's wrong? Rukkyola can u stand in for Fraisser till he's back? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:05pm On Apr 19, 2016 |
see now......With all ds una noise my network don comot for H+ enter E, ah no dey fit load anything sef, waste of battery...... award don finish......ati supporter...ati opposer, abeg make all of us comot for ds thread for like 20mins....my fone just dey hot for no reason.... hian!!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:05pm On Apr 19, 2016 |
spixytinxy:O girl, I just land into dis city 2 minutes ago ni fa. I wan browse through d tori wey I don miss. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:06pm On Apr 19, 2016 |
=44840402: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:07pm On Apr 19, 2016 |
Merikims. Where art thou? To all our award winners. You guys should come in and drop something. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 10:07pm On Apr 19, 2016 |
BeingObjective:What's the meaning what you type up there miss ![]() Who do you know here that you want to recommend before ![]() You guys should cut the crap and shut up if you don't have something meaningful to say here, courtesy demands it that all this new comers lay low and observe what is happening here before they start spewing gabbage. But since common sense is not soo common I'll let that pass. If you guys are not comfortable with what is happening here you can pls unfollow the thread, what nonsense ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:08pm On Apr 19, 2016 |
spixytinxy:Spixy dearie, How u dey na. I been don use corner see u o. U nor dey go the award night? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:10pm On Apr 19, 2016 |
Kbs468: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 10:10pm On Apr 19, 2016 |
@dtobs wetin Fraiser do wey dem ban am I want to deal with this over sabi new comers this night ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fkforyou(m): 10:11pm On Apr 19, 2016 |
goodgirl247:You are welcome, and thank you too, for not taking it personal. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:13pm On Apr 19, 2016 |
DTOBS:lol, dia morale don low. Qutyjoice play music na u kukuma no say I like dance bf |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:14pm On Apr 19, 2016 |
Rukkyola:ok na, happy browsing abeg no forget my remaining balance oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 10:15pm On Apr 19, 2016 |
Some people just want to spoil our moods tonight...all these silent observer that decided to spit trash this evening, I hope you know where L.A.W.M.A is? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Jamesdman(m): 10:15pm On Apr 19, 2016 |
spixytinxy:It's me jare. I've been hiding what's left of my ugly face from the scorching sun of this city. How have you been? You never cease to amaze me. You running a pub and caring for the twins simultaneously, is really something!!! Twale for you. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:16pm On Apr 19, 2016 |
IghravweIG:I dey fine oooo, me dey go oooo, if I don't go who will ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:16pm On Apr 19, 2016 |
iambibi:lol...... no make dem ban u ooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:16pm On Apr 19, 2016 |
Walexz02:I no know oooo na, Spixytnxy rush in now and break the news to us... But e be like say na no-license driving dem Gbam am for or drink-driving |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:17pm On Apr 19, 2016 |
spixytinxy:Abeg 4get about balance 4 now. Allow me 2 quickly browse through what I had missed. E b like sey some intruders waka enter here dis nyt. If dey make me vex na first class nonsense & pictures I go dey post 4 here 2moro. I dey come, make I continue to dey read |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by shegssosplendid(m): 10:19pm On Apr 19, 2016 |
Qutyjoice:just perfect... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:19pm On Apr 19, 2016 |
Jamesdman:Wow u r welcome bk dear, am gud n u. Me I got to stop relying on my promiscuous husband ooooo. Owo mewa for u, mo miss e gan, kinlo mu bo |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 17 guest(s)

---------------------------------------------------

