Faily Used Phone For Sale??? - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Faily Used Phone For Sale??? (1080 Views)
| Faily Used Phone For Sale??? by kingDELE(op): 9:53am On Apr 24, 2016 |
Good day. Is they anybody who has phone 4 sale? Location: Kaduna. If u have for sale, just tell me d name(model) and price. I will pick d one okey by me. Thanks |
| Re: Faily Used Phone For Sale??? by SexyStrawberry(f): 10:02am On Apr 24, 2016 |
Abeg who get Faily used phone come give dis my brother ![]() |
| Re: Faily Used Phone For Sale??? by kingDELE(op): 10:16am On Apr 24, 2016 |
SexyStrawberry:English teacher, who ur English EPP? If yuh no get beta tin to say u betta kip quiet. Abi u sabi English pass oyimbo. Am not bothered with ur unnecessary correction as long as human (excluding yuh) grap what I am communicating |
| Re: Faily Used Phone For Sale??? by SexyStrawberry(f): 10:20am On Apr 24, 2016 |
kingDELE:Supu! hahahahahaahaha heheheheheheheheheeh bombs are raining here o! wey that my umbrella sef ? ![]() |
| Re: Faily Used Phone For Sale??? by kingDELE(op): 10:27am On Apr 24, 2016 |
SexyStrawberry:chai, I tot u were a guy dat is y I responded. I just wasted my tym on a BIT¢H. CHAI |
| Re: Faily Used Phone For Sale??? by hungryboy(m): 10:29am On Apr 24, 2016 |
SexyStrawberry:Aunty mbok leave dat broda alone, You no sabi say some of us been go evening school? |
| Re: Faily Used Phone For Sale??? by kingDELE(op): 10:34am On Apr 24, 2016 |
hungryboy:huna wea go morning school how market? U don dey use am feed d nation? Omo ale jati jati |
| Re: Faily Used Phone For Sale??? by hungryboy(m): 10:38am On Apr 24, 2016 |
kingDELE:bros, am on your side nah, You don forget your guy for Epe Evening School were been dey always carry 39 out of 40, while you been dey always carry 40. So na Kaduna you dey now? |
| Re: Faily Used Phone For Sale??? by kingDELE(op): 10:44am On Apr 24, 2016 |
hungryboy:ow!!! I remember now dat boy wea Na wasted sperm abi So even wit all d prayers wea Mumsi and popsi dey do dat tym, dem no work 4 ur head. U still dey give ur family hard tyms. Nawa o |
Fairly Used Phone For Sale • With A Budget Of 50k, Which London Used Phone Can I Go For? • Faily Used Samsung S4 Inner Screen Urgently Needed In Abuja Or Kaduna • 2 • 3 • 4
Ulefone Future Smartphone || Price, Specifications And Features • Infinix Zero 2gig ram/16gig storage Board Needed • INNJOO Fire 2 Plus

So even wit all d prayers wea Mumsi and popsi dey do dat tym, dem no work 4 ur head. U still dey give ur family hard tyms. Nawa o