Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,779 members, 7,862,599 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 08:19 PM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (56) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1000371 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (53) (54) (55) (56) (57) (58) (59) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 4:34pm On Apr 27, 2016
Meesquared:
registration starts today. Wetin una dey do here. una don register??
C dis guy o...wettn u dey do here with a gal...shey nah wettn dem post u go Kaduna go do b dat abi? U noo go back insyd dat hot sun to continue ya reg now now before i.........na 21st u go no say nysc kwakhi no b leather

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 4:35pm On Apr 27, 2016
Fraiser:
tanks baba... I will realy luv to serve in KD, hw social nd nyt life for kd, d environment give room for flexing?
...KD is a good place to serve especially if ur PPA is located in the southern part of kaduna..then u have no issues with flexing as social life is on the high side night clubs, bars and what hav you,,but if you are posted to the northern part of kd bros OYO na you case. did I also mentioned that cost of leaving is on the low side? well it is. embarassed
Fraiser:
tanks baba... I will realy luv to serve in KD, hw social nd nyt life for kd, d environment give room for flexing?
...KD is a good place to serve especially if ur PPA is located in the southern part of kaduna..then u have no issues with flexing as social life is on the high side night clubs, bars and what hav you,,but if you are posted to the northern part of kd bros OYO na you case. did I also mentioned that cost of leaving is on the low side? well it is.

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:39pm On Apr 27, 2016
sunex90:
add me on whatsapp pls 08133639390
wic WhatsApp after u post yeye rumour info u still d luk for WhatsApp group, shey stream 2 no dey again

2 Likes

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 4:40pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:

Lol...yesooooo...na so e go be ooo...most of us re gonna b in dsame camp.....i kno dat
Yes o.
*** Draws him closer to the ear**
But come o, U nor go find one yarinya for here take hold body as Qutyjoice don go camp.
Our people talk say body nor be firewood o.lol.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 4:44pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:

Abeg no love ma babe o.....lol
Find yur own go frnt o....
Tnx jawe...me back again.....hw is villagegoat nah



Lolzz..if ℓ̊ find ma own go frnt, ℓ̊ fit jam quityjocy ooo or make ℓ̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ here jejely coz fine babe plenty ƒօɾ ɖɨs land ooo.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 4:45pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:

Yes o.
*** Draws him closer to the ear**
But come o, U nor go find one yarinya for here take hold body as Qutyjoice don go camp.
Our people talk say body nor be firewood o.lol.

Lol...ds ma Friend want put bush for ma pocket finally.... Ahhhhh....u kno i can't nah.....no one can replace her jawe.....it will jst b a waste of time nd fingers...lol...but u fit grab one though...nd u can count on me for help u kno.....
See his mouth
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 4:46pm On Apr 27, 2016
Sunnepa17:




Lolzz..if ℓ̊ find ma own go frnt, ℓ̊ fit jam quityjocy ooo or make ℓ̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ here jejely coz fine babe plenty ƒօɾ ɖɨs land ooo.
Lol...kk no go front o abeg..... Fine babe for ds village...nah....there isn't ooooo..all na local babe
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 4:48pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:

Lol...ds ma Friend want put bush for ma pocket finally.... Ahhhhh....u kno i can't nah.....no one can replace her jawe.....it will jst b a waste of time nd fingers...lol...but u fit grab one though...nd u can count on me for help u kno.....
See his mouth
lol. na so.
I trust u.
me go dey observe wella.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 4:51pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:

lol. na so.
I trust u.
me go dey observe wella.
Alryt o...but na village gals dem b nah....u can imagine o...frm city to village.....kontinu then o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 4:52pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:

Lol...kk no go front o abeg..... Fine babe for ds village...nah....there isn't ooooo..all na local babe



Cc.
2 all beautiful babe in ɖɨs land, coz all d babes av been seein here fyn ʟɨҡɛ mami water
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 4:54pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:

Alryt o...but na village gals dem b nah....u can imagine o...frm city to village.....kontinu then o
Nahim good o.
na village girls sure pass.
Dem nor dey stress pesin.

grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 4:56pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:

Nahim good o.
na village girls sure pass.
Dem nor dey stress pesin.

grin
Ahhhh...really? Na everytn wey u tell dem dem go blv, abi?...hmmmmmm....Jst tell dem say u go carry dem go Enugu
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 4:58pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:

Ahhhh...really? Na everytn wey u tell dem dem go blv, abi?...hmmmmmm....Jst tell dem say u go carry dem go Enugu
grin cheesy grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by GROOOVE(m): 4:58pm On Apr 27, 2016
okitaiji:
wic WhatsApp after u post yeye rumour info u still d luk for WhatsApp group, shey stream 2 no dey again
Lol, see provokement

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by GROOOVE(m): 5:05pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:
Yeesss...kulikuli nd fyn babes
kulikuli ke? Enjoy. Just pass me the fine babe
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 5:22pm On Apr 27, 2016
O ga o...iyaibeji self dey stream 2
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by gammarays(m): 5:34pm On Apr 27, 2016
sunex90:
I heard d new nysc boss had cancel streem2 cos of d present financial problem in naija,,dat streem2 might go 2 camp by August or join with barch b,,,,i dont know if dis rumor is actually truth or not,,,i pray it isnt truth.. Can any one help trow more light to it?
guy u dey craze,na only ur own dem go cancel.

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by dejiconde(m): 5:53pm On Apr 27, 2016
Fraiser:
Finally after a long journey from from goldencity by air...by rail...nd by sea... I have arrived... Royal greetings to all my stream2 brothers nd sisters.... States choosing are kaduna, abuja, enugu, lagos in that order... Saw kaduna in the leaked CUL... I still remain your boy Fraiser...
Cc
oyehomie, kbs468, Armynu, ighravweIG, sunnepa17, jubrealguy, eaglevision, Marvluv, VillageGoat, okitaiji, candicejay, lyndalyn55, wnathoneal, GROOVE, Honeybash, skydweller, olasum, daudae1, dejiconde, aleora, phykel, sammiel, aieboocaar, ukjerrry, teemakagu, iamdynamite, jamesdman, bikinigurl, deeaka, memphisdepay, cynthiaezebaby, rosey33, tiwaladeboo, fkhalifa, gammarays, hernyola, ladycomfort, blessedgal, barongmj, sydneyboss, jico87, hardiodun, rockman etc etc
If you no see your monicker abeg no vex for your boi o, I hope to be familiar with all the monickers in due time, dis is just the few ones have been familiar with either in one way or d other. Our time we come soon, we will get their nd we will take over. I rep everyone... One love...
Eka bo sir soko o jepo, awon ara ile nko?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by dejiconde(m): 6:08pm On Apr 27, 2016
Fraiser:
lol... See dis fyn babe o, I fit vex go change my surname because of u o, no just try me. Infact as u don talk am lyk dis I don sabi ur surname, just dey check news paper as from tomoro, u will see change of name, formerl: Michael fraiser... Now: Bash fraiser. Shey u too choose kaduna? So dat I go fit go hustle welwel gada money wey I go fit use by zobo for u for kaduna.
chai yeeeeeeepaaaaah see diz bros don start again ooo, so u wan kolombi diz babe too
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ceyrahtlk(f): 6:21pm On Apr 27, 2016
u na weldon evribori
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:22pm On Apr 27, 2016
dejiconde:
chai yeeeeeeepaaaaah see diz bros don start again ooo, so u wan kolombi diz babe too
abeg leave my fraiser o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 6:26pm On Apr 27, 2016
Fraiser:
lol... Babe ur wish is my comand, i don start d hustling already, na where I dey carry headpan I dey now, infact I carry headpan for head com carry two blocks for hand, one on d left hand nd one on d right hand so dat u go know hw d hustle serious reach. I must get money buy kulu for u for mami by force by fire... Btw hw ur day dey go na...
baby dont hustle ok dat stressful ok we go enjoy mami market lol
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by izy4all(m): 7:04pm On Apr 27, 2016
stream 2.. state: kano, oyo, akwa ibo and Nassarawa. pls any with the same states?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:08pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:

Lol. No o dearie.
On behalf of Frasier n Eaglevision.
I say we can't fit vex o.
thanks baba... Vexing for fine gal is a taboo is my family... I no fit vex laye never... Btw I greet you all my people especially the fyn fyn gals of dis city, hw una day went?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by izy4all(m): 7:09pm On Apr 27, 2016
KD is a good place to serve especially if ur PPA is located in the southern part of kaduna..then u have no issues with flexing as social life is on the high side night clubs, bars and what hav you,,but if you are posted to the northern part of kd bros OYO na you case. did I also mentioned that cost of leaving is on the low side? well it is. embarassed...KD is a good place to serve especially if ur PPA is located in the southern part of kaduna..then u have no issues with flexing as social life is on the high side night clubs, bars and what hav you,,but if you are posted to the northern part of kd bros OYO na you case. did I also mentioned that cost of leaving is on the low side? well it is.
you are right..
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:13pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:

Lol...inlaw inlaw...finally u came in....ve bn expectin u though...u re welcm bro.....it's jst days to go...
lol... My beautiful inlaw I have arrived o... D jouney was hectic bur to God be d glory.... Hope u re hearing from my cute sister your wife? Tanks for holding the grand here
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:16pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:
Villagers of Golden City...hw una dey ooooo..lol....hw is d waiting going....i had to drop ma babe in Edo camp...reason av nt been around.......hope av nt missd too much
my inlaw you do well tanks for ensuring the safety of my cute sis... I go reduce d money u go pay as pride price...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:19pm On Apr 27, 2016
eaglevision:



hmmmm! i go camp for KD,come redeploy come lag,i go redeploy on marriage grounds,just got married to JESUS last week saturday lol
lol... U got married to Jesus? You wey I never here sey u don divorce alomo nd paraga dey get married to Jesus, just dey deceiving ursef ok...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Skydweller(m): 7:26pm On Apr 27, 2016
Make I forget Nysc for now. It is time for me to go bad belle Athletico Madrid. Na dem commot me for champions league. Up Bayern even though say I no like them
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by theekay(m): 7:41pm On Apr 27, 2016
Tanx boss
Sunnepa17:




Welcum on board
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:43pm On Apr 27, 2016
hardiodun:
Chai, Fraiser don show face ooo, d oko gbogbo obinrin in the the land of GC....any other cassanova is a counterfeit... lol #Runs away#
*runs after in a yemi my lover style shouting babe pls dont go pls dont go* hardiodun ayaf missed you, I purposely told nysc to give me stream 2 because of u because I dont want u to walk alone... Babe will you walk wit me? because u will never walk alone...

(1) (2) (3) ... (53) (54) (55) (56) (57) (58) (59) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.