Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,334 members, 7,860,819 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 04:49 PM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (170) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (999876 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (167) (168) (169) (170) (171) (172) (173) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 9:22pm On May 07, 2016
giftiebrown:
E don tey na...Last wk
Hehehehehehe.
i laugh o.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by lollydope(f): 9:23pm On May 07, 2016
Oyehomie:

Ahhh...na so dem dey doo..eeyah soi en...dat mean say u self no strong b dat o....hw dem go collect ya wife? Shey u no get money reach ni.....oya look for anoda babe wey u like nd i gi helep u out
Oyeh,..how are you now? it has been a while.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:25pm On May 07, 2016
Oyehomie:
Lol..is dat tru? Abeg make dem talk demselves nah....abi na ur wife ni

Lolzz...ℓ̊ can talk on dere bhalf coz dem b my family frnd

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 9:25pm On May 07, 2016
Sunnepa17:



Nt Single ooo

Cc. Smartins1
hahahahaha! bros no be lie u lie o!... Smartins don becum "married bachelor", even lvlink no dey take am play

e.get one beautiful maiden wey cum inside our village 2day cum fetch water for our stream2. Guy she fine pass genevieve! d gyal fit make person defer em NYSC sef


oyehomie
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by lollydope(f): 9:25pm On May 07, 2016
Oyehomie:
Lvlink, Slimfitdiva, IghravweIG, laramite,
ayGodsdelight, chymosman , GROOOVE, lollydope, Brosjay3,
wonderwhy24, Lopsie , maccabi, giftiebrown, Jico87 , Sunnepa17, barongmj, kalimera101 and the 2 guest(s) watching frm dstance....i twale o

wink wink wink wink

2 Likes

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:27pm On May 07, 2016
Aieboocaar:

na so na.. everybody like winners
welcome broda lee

Abi ooo buh ℓ̊ ʟɨҡɛ dem coz D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ Å̶̷̩̥͡ЯƐ blues.

#chelsea4eva
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 9:27pm On May 07, 2016
lollydope:

Oyeh,..how are you now? it has been a while.
Babe...hw re u too...i am fine o, ve bn kinda busy ni joor....u kno me nah.....
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 9:28pm On May 07, 2016
Sunnepa17:



Lolzz...ℓ̊ can talk on dere bhalf coz dem b my family frnd
O ya i don hear......sooo who be ya babe again
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 9:28pm On May 07, 2016
GROOOVE:

Lol, so na ur belle dey mk dat sound. I dey hear am tru my fone smtyms.

so u sef dey hear d sound baa? just to show u how bad d situation dey grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by LogoDWhiz(m): 9:30pm On May 07, 2016
Oyehomie:

DEDICATED TO MA QUTYJOICE BABE....MISS NYSC EDO 2016 LOL


Waaat...meeddah..na u cash am?...gosh i don miss o...i no c anybody punchlines nah....hw una tey woo una wives nah...o boi...
Fraiser inlaw..hw far eaglevision padi...hw cm....jubrealguy una dey there too?....abi e no need make guys dey woo ladies again for ds violage ni? Pressy Logodwhiz smtn i no understand don dey happen o...kbs468...na ur eyes all ds tns dey happn tu?
Chiefpriest.....ahhhhhhhhhh...
Ko daa o....
Cc
All d ladies in d village


Lol.. Baba o

Wetin dey happen?
I don miss tinz
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by lollydope(f): 9:31pm On May 07, 2016
Oyehomie:

Babe...hw re u too...i am fine o, ve bn kinda busy ni joor....u kno me nah.....
i trust you. Workchaolic.... Pele dear, please is there any news from NYSC that i should know about?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 9:32pm On May 07, 2016
IghravweIG:
Exactly dear. How was ur day?
Wasn't bad at all. Hope urs as well
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 9:32pm On May 07, 2016
IghravweIG:

lol.

Ma manchy!! nuff respekt!

abeg how far dat ur private jet??! ...fuel dey am? abeg borrow me make i take go south africa go plug my fone biko
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:32pm On May 07, 2016
Aieboocaar:

hahahahaha! bros no be lie u lie o!... Smartins don becum "married bachelor", even lvlink no dey take am play

e.get one beautiful maiden wey cum inside our village 2day cum fetch water for our stream2. Guy she fine pass genevieve! d gyal fit make person defer em NYSC sef


oyehomie


Lol....ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ rite, dat babe Novera nah angel wif evabae.

Ah beg, am on my kneels both of yhu shld send ♍ƺ pm, ℓ̊ want 2 marry both of yhu ƒօɾ real.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 9:34pm On May 07, 2016
LogoDWhiz:



Lol.. Baba o

Wetin dey happen?
I don miss tinz
Yesooooo...u don miss as i don miss too o....
Ur citizens jst dey marry anyhow without punchlines ni o...i entered d village tonight after a while nd i discovered dat over 90% re married alredi...but no punchlines to match oooo...so i was wondering maybe na u gave d go ahead...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 9:34pm On May 07, 2016
GROOOVE:

i tire o, d guy go be manU fan.....as CL place no too such e change stand sharpaly
Na sharp guy na.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 9:35pm On May 07, 2016
lollydope:

i trust you. Workchaolic.... Pele dear, please is there any news from NYSC that i should know about?
Abi o..tnx jawe....No news apart frm d ones u re aware of ma'am... I will let u kno of any latest..trust m nah..

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Jamesdman(m): 9:36pm On May 07, 2016
Brosjay3:

Sorry bro, hope you are feeling better now?
Yes.. Am good now. Thank you. Got back from training not long and it was epic.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by lollydope(f): 9:37pm On May 07, 2016
Oyehomie:

Abi o..tnx jawe....No news apart frm d ones u re aware of ma'am... I will let u kno of any latest..trust m nah..
Alright now, thanks. talk to you later. i've got to go.

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 9:39pm On May 07, 2016
lollydope:

Alright now, thanks. talk to you later. i've got to go.
Alryt dear, sweetdreams nah
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 9:39pm On May 07, 2016
evabae:
Hlo giftiebrown
bae! how ar yu
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 9:41pm On May 07, 2016
Oyehomie:

Ahhh...na so dem dey doo..eeyah soi en...dat mean say u self no strong b dat o....hw dem go collect ya wife? Shey u no get money reach ni.....oya look for anoda babe wey u like nd i gi helep u out

e get 1 beautiful young maiden wey i see for dis village on my way to d elders meeting this morning, she lives few meters away from d village square. i belive she is d one d gods has sent for me... her name is Slimfitdiva cheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 9:41pm On May 07, 2016
Aieboocaar:

hahahahaha! bros no be lie u lie o!... Smartins don becum "married bachelor", even lvlink no dey take am play

e.get one beautiful maiden wey cum inside our village 2day cum fetch water for our stream2. Guy she fine pass genevieve! d gyal fit make person defer em NYSC sef


oyehomie
Sooo wettn be her name...jst lemme kno...nd it will b a done deal
Hope say na for ds stream she be sha...?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SMartins1(m): 9:42pm On May 07, 2016
Lvlink:
meehn! If really you're the person in that dp, then I consider you a threat!

Pls stay away from SMartins1, don't even allow him to see your face, cos once he sees your face, then I have lost him.


You're fu**cking BEAUTIFUL! Are you sure you're not an angel?
My love, you know see no other woman except you... well she is a beauty but not as beauty as you. you have nothing to worry dear


Cc:Lvlink

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Jamesdman(m): 9:42pm On May 07, 2016
Aieboocaar:

hahahahaha! bros no be lie u lie o!... Smartins don becum "married bachelor", even lvlink no dey take am play

e.get one beautiful maiden wey cum inside our village 2day cum fetch water for our stream2. Guy she fine pass genevieve! d gyal fit make person defer em NYSC sef


oyehomie
Oga oo..

You sef sight the Bae, abi?

As you use eyes see am, just appreciate am and comot eyes jejelly.

Nah me and GROOVE go wait till her batch, so that we fit run package with her.

Oga Skydweller I just dey hear as you dey yarn opata since.. When you fit whine your mouth finish, just kindly pack go front. That Bae na "no parking, by police order", for you!!!
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:43pm On May 07, 2016
Oyehomie:
O ya i don hear......sooo who be ya babe again

Sɦɛ is loveableachi...my woman, my everything.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 9:43pm On May 07, 2016
Slimfitdiva:

Wasn't bad at all. Hope urs as well
Yea, It was good too.
The cool weather made it pleasant for me.
nice dp btw.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 9:44pm On May 07, 2016
Aieboocaar:


oya bring pen and paper make i call am for u


*in falz voice** hoe, hate, hoe...tiri, hate, wan, nain, nain, sevun, sees, tirigrin
Shaperly I don call her she talk say make I dey greet u.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 9:45pm On May 07, 2016
Aieboocaar:


e get 1 beautiful young maiden wey i see for dis village on my way to d elders meeting this morning, she lives few meters away from d village square. i belive she is d one d gods has sent for me... her name is Slimfitdiva cheesy
Oooo..is dat...slimfitdiva? Lol..c life o...d babe wey dey call me 'baba'....No be ds land she dey nah....
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 9:47pm On May 07, 2016
Sunnepa17:



Sɦɛ is loveableachi...my woman, my everything.
....
Hmmmm...ahahaaa...c life o..na ur wife giftiebrown talk say him go use do gift doe me o....ahahhhh....tnk God say i ask o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 9:48pm On May 07, 2016
Aieboocaar:

MEEEEEEEE
I don put my hand but don't know whr u said we should put it. Lol
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:49pm On May 07, 2016
LogoDWhiz:


Lol.. Baba o
Wetin dey happen? I don miss tinz

Lng tym pressy aka chief commander OBS..Ho̶̲̥̅̶̷̩̥̊͡ camp nah?

(1) (2) (3) ... (167) (168) (169) (170) (171) (172) (173) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.