Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,991 members, 7,817,922 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:02 PM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (236) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (987845 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (233) (234) (235) (236) (237) (238) (239) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:55pm On May 10, 2016
giftiebrown:
i don dey watch una 2 since....I go print una CUL only if yuu allow me to enta d match. ..

I don dey fall fr slimfitdiva
Oga gift wa....no carry DT parole kom here oooo.
If u try DT wit our call up, na d village gods go settle our matter
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:56pm On May 10, 2016
Fraiser:
baba u sure sey dat babe go fit survive my own tin alone talkless of takin anoda two join am... I know wetin I dey talk o
sometin wer u d beg lvlink for nd she refuse because sey ur tin is not workable na my bae u wan com use am? ee no go work lol
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:57pm On May 10, 2016
giftiebrown:
ok...I gt, okitaiji don exhaust dey milk abi, no wounda him head big... Sha halla me wen ur factories don strt productn
Wait till I giv okitaiji our 1st born den
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SMartins1(m): 6:58pm On May 10, 2016
Lvlink:
Ah! Honey I no do anything with them ooo

*Even that one wey get small jingolo, that one wey them dey call fraiser abi na freezer, e dey beg me since make we DO small but I no gree oooo
Baby don't worry ur head, never have I doubted you... just allow "Freezer" dey mess up...
I have a big surprise for you tonight, and am sure you gonna love it. my sugar crush


our link to strong goh

Cc:Lvlink

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:59pm On May 10, 2016
okitaiji:
lol.. wrong move, dnt u kno dat we hav more dan three skyscrapper in dubai? dubai is like a village to us, we jst wnt to while away time in nigeria so dat night will com on time nd we wil flight out again
Tell dem bad belle jawe...mk dem hear nd feel ur breeze
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:01pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Wait till I giv okitaiji our 1st born den
no mind am, na me nd our first born go d share d milk sef no dullin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:04pm On May 10, 2016
maccabi:




Yeah she will be Glad / satisfied as well ... *whispering* plus this drink me and sunnepa take ehn na correct , becoz na since I dey waka around with my strong thing ooooo thank God say I wear native to protect the image ...
Bros tak am easy wit ma baes with DT LNG tin oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:05pm On May 10, 2016
okitaiji:
abeg we like am like dat, honey slimfitdiva com nd lap me small my body needu now
Anytin 4 u darling of all darling
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:06pm On May 10, 2016
okitaiji:
sometin wer u d beg lvlink for nd she refuse because sey ur tin is not workable na my bae u wan com use am? ee no go work lol
Okitaiji, why u and ur bae nor enta house do una tin na?
Na village stream where I dey pass go see my frnd nahim some girls con dey tell me say dem see una two.
U na village head o. grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:06pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

OK, am expecting da so kald special package..
Yes,oooo BT no let okitaiji hear u ooo
Hehehe i no hear anytin bae but eaglevision take note dat der are traillin u if u no cari ur pckages comot for my bae place, she look lik pesin wer wan ur package?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:07pm On May 10, 2016
Fraiser:
lol... Na dat tin wey u get gangan fit do am o
Ori ee pa jare....u sabi...ove sabi sef dey wori u....
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:09pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

What U mean u cheating on me I can't bliv dis!
haba nah is not what u tink... she is my family friend so i treat her like our family member. she go soon com nd greet u sef
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:13pm On May 10, 2016
Fraiser:
spartacus no fit do am jor, make hin go watch pirate, bur wait o, notin dey sweet dan to dey watch live match o...
Fraiserrrrr......no lele nah. ....u fit invite am 2 ur caba mk him kom watch u n ur bae play live match
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:15pm On May 10, 2016
SMartins1:
fight ke, me no feet fight you nah... you no just regard me for this city. allow my baby be.




Cc: Lvlnk
Fraiser
lol... No b my fault na, ur babe suogal is willin to go for d best ni o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:16pm On May 10, 2016
Abeg my people where all this our fellow villagers: Kbs468, Oyehomie, Nattoneal, Olasum, Petilicious.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:17pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

U've been a gud naughty boy so far...oya siddon mk I giv u small massage as hand go don dey pain u...
hey mogbe!!! what am i seein u want to cheat on me *said to mysef, i don catch u... 50:50 nobody go complain for anoda person again*
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:17pm On May 10, 2016
okitaiji:
sometin wer u d beg lvlink for nd she refuse because sey ur tin is not workable na my bae u wan com use am? ee no go work lol
No mind dem....na d gods of our village go render dier baba ibeji impotent if dey try anytin funny.....we go just dey jollification dey go
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:18pm On May 10, 2016
Lvlink:
I'm still waiting ooo
alryt babe, no quams, u will get to see it wen all d villagers are asleep, I want only ur nyt to see it... So wots up, hw ur day babe?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:19pm On May 10, 2016
giftiebrown:
Nice1, sameway i want berryice nd I to b close


Lol...shey ЎO̶̲̥̅̊ΰ go fit runs berryice package sha?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:19pm On May 10, 2016
Fraiser:
spartacus no fit do am jor, make hin go watch pirate, bur wait o, notin dey sweet dan to dey watch live match o...
na who u wan watch live? huh if i hear
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:21pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Oga gift wa....no carry DT parole kom here oooo.
If u try DT wit our call up, na d village gods go settle our matter
tell am d gist he will nt dare us sef
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:22pm On May 10, 2016
okitaiji:
no com abeg till wen CUL ready, make fraiser no hear abt my enjoymnt if not na sand sand he put inside am
abi I never hear ni? Infact i don set to take over d bae from u now, u tink sey na only u sabi enjoy... Mo ma gba babe yen lowo e
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by sunex90(m): 7:23pm On May 10, 2016
okitaiji:
lol.. wrong move, dnt u kno dat we hav more dan three skyscrapper in dubai? dubai is like a village to us, we jst wnt to while away time in nigeria so dat night will com on time nd we wil flight out again
hahaha! Park well jor,,d scope no even dey organiz cos as u just d type, poverty just d smell 4 d msg...u beta wake up 4m dat heavy slumber o,,,anyway,,kip dreaming,,by d tym i bath u wit hot b4 u go wake up..na skyscrappers una get abi na paper kit? Na question ooo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:23pm On May 10, 2016
IghravweIG:

Okitaiji, why u and ur bae nor enta house do una tin na?
Na village stream where I dey pass go see my frnd nahim some girls con dey tell me say dem see una two.
U na village head o. grin
If dem lyk mk dem fire us catapult of envy......or trow us bomb of jealousy.... See oki my love, dey cannot put asunder ooooo.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:24pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
What U mean u cheating on me I can't bliv dis!

Lol.....abishaddy is Iyale while ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ Iyawo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by splashbaba01(m): 7:24pm On May 10, 2016
Stream2 villagers,,,start commenting how friday morinin go b like for U Greeting to d captains of ship since we don start d journey of dis stream2..if by any chance any sealords nd seadogs dey dis village I hail oooooooooooooo...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:25pm On May 10, 2016
maccabi:




Yeah she will be Glad / satisfied as well ... *whispering* plus this drink me and sunnepa take ehn na correct , becoz na since I dey waka around with my strong thing ooooo thank God say I wear native to protect the image ...


Lol....Na sօ օօօօ . doro webo in action.
#chop lyf
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:26pm On May 10, 2016
okitaiji:
haba nah is not what u tink... she is my family friend so i treat her like our family member. she go soon com nd greet u sef
She Berra be ooo. I go castrate u if I find out u cheating on me.....I dnt joke wit DT 12inches of mine at all oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:26pm On May 10, 2016
okitaiji:
abeg abeg no shout abishaddy name for here oo *whisper to ur ear.. u kno sey travel travel she d do, she even dey syria now dey carry bullet for army so let me enjoy myself small nah* Ahhh baby abishaddy are u back from ur journey? ok go inside i'm comin to meet u soon
so u get my for dis city nd u dey chop dis kyn life, enh enh I don get u b dat, if na me now u go don cast me reach everywia for NL even seu.n sef go don hear... God don catch u...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:27pm On May 10, 2016
IghravweIG:

Okitaiji, why u and ur bae nor enta house do una tin na?
Na village stream where I dey pass go see my frnd nahim some girls con dey tell me say dem see una two.
U na village head o. grin
u kno sey as a village head my palace d center of d village so everibodi used to com nd peep some tim nd u kno sey konji na bastard so mayb na d tim wer we dey play upandan nahim dey con see us. anyway we go d go inside now
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:29pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Fraiserrrrr......no lele nah. ....u fit invite am 2 ur caba mk him kom watch u n ur bae play live match
Gbam my bae has spoken
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:30pm On May 10, 2016
okitaiji:
hey mogbe!!! what am i seein u want to cheat on me *said to mysef, i don catch u... 50:50 nobody go complain for anoda person again*
Haba honey Mi...na only massage nah
Bible says b ur brodas keeper.....hand dey pain d poor guy on top our mata.....av mercy abeg....but if u no permit me..I no go massage am rara oo. ...oko lo Lori aya oo

(1) (2) (3) ... (233) (234) (235) (236) (237) (238) (239) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.