NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (236) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1185281 Views)
1 2 3 ... 233 234 235 236 237 238 239 ... 645 Reply (Go Down)
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:55pm On May 10, 2016 |
giftiebrown:Oga gift wa....no carry DT parole kom here oooo. If u try DT wit our call up, na d village gods go settle our matter |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:56pm On May 10, 2016 |
Fraiser:sometin wer u d beg lvlink for nd she refuse because sey ur tin is not workable na my bae u wan com use am? ee no go work lol |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:57pm On May 10, 2016 |
giftiebrown:Wait till I giv okitaiji our 1st born den |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SMartins1(m): 6:58pm On May 10, 2016 |
Lvlink:Baby don't worry ur head, never have I doubted you... just allow "Freezer" dey mess up... I have a big surprise for you tonight, and am sure you gonna love it. my sugar crush our link to strong goh Cc:Lvlink |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 6:59pm On May 10, 2016 |
okitaiji:Tell dem bad belle jawe...mk dem hear nd feel ur breeze |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:01pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:no mind am, na me nd our first born go d share d milk sef no dullin |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:04pm On May 10, 2016 |
maccabi:Bros tak am easy wit ma baes with DT LNG tin oo |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:05pm On May 10, 2016 |
okitaiji:Anytin 4 u darling of all darling |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:06pm On May 10, 2016 |
okitaiji:Okitaiji, why u and ur bae nor enta house do una tin na? Na village stream where I dey pass go see my frnd nahim some girls con dey tell me say dem see una two. U na village head o. ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:06pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:Hehehe i no hear anytin bae but eaglevision take note dat der are traillin u if u no cari ur pckages comot for my bae place, she look lik pesin wer wan ur package? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:07pm On May 10, 2016 |
Fraiser:Ori ee pa jare....u sabi...ove sabi sef dey wori u.... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:09pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:haba nah is not what u tink... she is my family friend so i treat her like our family member. she go soon com nd greet u sef |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:13pm On May 10, 2016 |
Fraiser:Fraiserrrrr......no lele nah. ....u fit invite am 2 ur caba mk him kom watch u n ur bae play live match |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:15pm On May 10, 2016 |
SMartins1:lol... No b my fault na, ur babe suogal is willin to go for d best ni o |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:16pm On May 10, 2016 |
Abeg my people where all this our fellow villagers: Kbs468, Oyehomie, Nattoneal, Olasum, Petilicious. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:17pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:hey mogbe!!! what am i seein u want to cheat on me *said to mysef, i don catch u... 50:50 nobody go complain for anoda person again* |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:17pm On May 10, 2016 |
okitaiji:No mind dem....na d gods of our village go render dier baba ibeji impotent if dey try anytin funny.....we go just dey jollification dey go |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:18pm On May 10, 2016 |
Lvlink:alryt babe, no quams, u will get to see it wen all d villagers are asleep, I want only ur nyt to see it... So wots up, hw ur day babe? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:19pm On May 10, 2016 |
giftiebrown:Lol...shey ЎO̶̲̥̅̊ΰ go fit runs berryice package sha? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:19pm On May 10, 2016 |
Fraiser:na who u wan watch live? huh if i hear |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:21pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:tell am d gist he will nt dare us sef |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:22pm On May 10, 2016 |
okitaiji:abi I never hear ni? Infact i don set to take over d bae from u now, u tink sey na only u sabi enjoy... Mo ma gba babe yen lowo e |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by sunex90(m): 7:23pm On May 10, 2016 |
okitaiji:hahaha! Park well jor,,d scope no even dey organiz cos as u just d type, poverty just d smell 4 d msg...u beta wake up 4m dat heavy slumber o,,,anyway,,kip dreaming,,by d tym i bath u wit hot b4 u go wake up..na skyscrappers una get abi na paper kit? Na question ooo |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:23pm On May 10, 2016 |
IghravweIG:If dem lyk mk dem fire us catapult of envy......or trow us bomb of jealousy.... See oki my love, dey cannot put asunder ooooo. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:24pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:Lol.....abishaddy is Iyale while ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ Iyawo |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by splashbaba01(m): 7:24pm On May 10, 2016 |
Stream2 villagers,,,start commenting how friday morinin go b like for U Greeting to d captains of ship since we don start d journey of dis stream2..if by any chance any sealords nd seadogs dey dis village I hail oooooooooooooo... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:25pm On May 10, 2016 |
maccabi:Lol....Na sօ օօօօ . doro webo in action. #chop lyf |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:26pm On May 10, 2016 |
okitaiji:She Berra be ooo. I go castrate u if I find out u cheating on me.....I dnt joke wit DT 12inches of mine at all oo |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:26pm On May 10, 2016 |
okitaiji:so u get my for dis city nd u dey chop dis kyn life, enh enh I don get u b dat, if na me now u go don cast me reach everywia for NL even seu.n sef go don hear... God don catch u... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:27pm On May 10, 2016 |
IghravweIG:u kno sey as a village head my palace d center of d village so everibodi used to com nd peep some tim nd u kno sey konji na bastard so mayb na d tim wer we dey play upandan nahim dey con see us. anyway we go d go inside now |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:29pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:Gbam my bae has spoken |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:30pm On May 10, 2016 |
okitaiji:Haba honey Mi...na only massage nah Bible says b ur brodas keeper.....hand dey pain d poor guy on top our mata.....av mercy abeg....but if u no permit me..I no go massage am rara oo. ...oko lo Lori aya oo |
Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. • 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed • Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father • 2 • 3 • 4
Your NYSC Questions Answered • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2014 Batch C House
Viewing this topic: 3 guest(s)

U mean u cheating on me