Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,812 members, 7,820,851 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 11:14 PM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (298) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (988945 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (295) (296) (297) (298) (299) (300) (301) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:59am On May 13, 2016
ganie:
bae we no even knw ur way again o,u too luv oki u just dey do yanga,well if nobdy cares for him...u shld.
Luv nwantititin.....biko U Neva see d proposal wey I dey screen 2geda wit fraiser, DTS y u dey talk lyk DT.....watch out 4 d ......
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by lovingT(f): 11:59am On May 13, 2016
Abeg anybody when print him call up let us know
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:59am On May 13, 2016
giftiebrown:
sorry, her name is dadizgurl NOT shoprite
baba we never call u for d matter na... Why u com dey shuk mouth
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 12:01pm On May 13, 2016
Lvlink:
I just received a text message from one Miss Stella, asking me to leave her darling SMartins1 alone for her!

Imagine that nonsense! gringrin

cc

Abieboocaar,
giftiebrown
Fraiser

I go sue u and dat miss stella go court very soon.. See d kind high b.p una wan give persin dis hot afternoon cry
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 12:01pm On May 13, 2016
ganie:
bae we no even knw ur way again o,u too luv oki u just dey do yanga,well if nobdy cares for him...u shld.

Oki dey run for divorce , that's why the babe dey find am make the divorce commence ASAP ... Love connection with Oki and the babe don cast since na ..
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Precious91(m): 12:01pm On May 13, 2016
ganie:
dnt mind them,bros u can lie ooi
ts not about nysc na.Don't misinterprete my lines.ts a general belief worldwide
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Philo101(m): 12:02pm On May 13, 2016
blessedgal:
Gd morng everyone, my dashboard is still showing u will be notified when to print ur cul up letter, hp no cause for alarm, cos I can't stand another evil mssg frm nysc
Stream 3 things

1 Like

Stream 3 things grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 12:02pm On May 13, 2016
Fraiser:
baba we never call u for d matter na... Why u com dey shuk mouth
Village ewu....kom see yawa ooo. Fraiser.... Y u dey vex 4 gift na....ni 4get say him na d village liar abi na lawyer....him just wan win ur case 4 u
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 12:03pm On May 13, 2016
I want to sleep now I no fit, hope say nysc no go kill person young like dis
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by kceewhyte(m): 12:03pm On May 13, 2016
What to do now
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 12:04pm On May 13, 2016
Fraiser:
I talk sey I b small pikin Nd u still dey call me brother a again, dont let me vex o... I dey greet u plenty plenty too

Respect broderly
no vex ooh
*Oya take one bottle of cold Kunu chill for there* grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ganie(m): 12:04pm On May 13, 2016
maccabi:

Oki dey run for divorce , that's why the babe dey find am make the divorce commence ASAP ... Love connection with Oki and the babe don cast since na ..
buh bros shebi dem say wat d gods has joined togeda na mak no man put asunder,just wonderin wat may bcom of oki,shey him own no go pas tee billz own
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Precious91(m): 12:05pm On May 13, 2016
abeg I wan sleep,Slimfitdiva,abishaddy,ify15,barongmj and deeaka should wake me if there is any development.Ire oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Ifabernard(m): 12:05pm On May 13, 2016
Aieboocaar:

Yes o! I slept well... Just say i bin dey dream where i dey NYSC store dey test my khaki wey dem give me sad

same here. I evn de c mysef say I b platoon leader. lol
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 12:05pm On May 13, 2016
maccabi:

Oki dey run for divorce , that's why the babe dey find am make the divorce commence ASAP ... Love connection with Oki and the babe don cast since na ..
Owwww maccaroni...... U gbagyii jaree...infact u are blessed..... U knw nd over sabi a ladies mind....more....kisses 2 ya lips
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by harmbhrosz(m): 12:06pm On May 13, 2016
Aieboocaar:

E don show. Taraba!...oya cum and be going.
u sure abi na chjoke undecided
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ganie(m): 12:07pm On May 13, 2016
Precious91:

ts not about nysc na.Don't misinterprete my lines.ts a general belief worldwide
wohefa, it cant b because of it cos same hapnd wit stream I peeps
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:08pm On May 13, 2016
Slimfitdiva:

Village ewu....kom see yawa ooo. Fraiser.... Y u dey vex 4 gift na....ni 4get say him na d village liar abi na lawyer....him just wan win ur case 4 u
lol... No mind gift jare, naso hin lyk to dey pokenose, i tink sey make dadizgul gada provision boku com camp hin com det talk anoda, hin tink sey na everybody stingy lyk him
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 12:10pm On May 13, 2016
Slimfitdiva:

Owwww maccaroni...... U gbagyii jaree...infact u are blessed..... U knw nd over sabi a ladies mind....more....kisses 2 ya lips

*Whispering* abeg if u wan kiss me again no let Melody see u oooo , make we dey do am coded !!!

Shey u see say she for catch us now .. Coded is the best ..
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:10pm On May 13, 2016
nathoneal:

Respect broderly
no vex ooh
*Oya take one bottle of cold Kunu chill for there* grin
hope sey d kunu get 25% alcohol sha, because I b teetotaller I no dey drink hard drinks...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 12:11pm On May 13, 2016
Slimfitdiva:

Owwww maccaroni...... U gbagyii jaree...infact u are blessed..... U knw nd over sabi a ladies mind....more....kisses 2 ya lips

Amen oooo , we are both blessed oooo !! Make we see cul ASAP ooooo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 12:12pm On May 13, 2016
dadizgurl:
Meanwhile everybody has. been complaining about NYSC and their matter, my brother's babe just went to get her call up letter from her school. she's been making noise that they would post her to enugu. but unfortunately the state she saw dia no even start with E but T for Taraba .... I've been laughing so hard here grin

Abeg if she don dey go, tell me make i give her bushmeat wey she go roast for me under their sun

2 Likes

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ganie(m): 12:12pm On May 13, 2016
maccabi:

*Whispering* abeg if u wan kiss me again no let Melody see u oooo , make we dey do am coded !!!

Shey u see say she for catch us now .. Coded is the best ..
no wonder,eni to mo eyan lon se eyan
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 12:13pm On May 13, 2016
ganie:
buh bros shebi dem say wat d gods has joined togeda na mak no man put asunder,just wonderin wat may bcom of oki,shey him own no go pas tee billz own
Na oki himself put asunder oooo...ask d village gossip/lawyer gift 4 info
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 12:14pm On May 13, 2016
Viewing this topic: Slimfitdiva(f), haybble(m), Deymelarday, Skydweller(m), chizybankz(m), terrymason(m), chrisokpala, Ify15(f), ukjerry(f), barongmj(f), harbigel, granlydia(f), fashtundejay(m), Flexymico(m), GROOOVE(m), faustychris23(f), Precious91(m), Meetmeat(m), ronaromio, nehis234(m), Justy1623, grami, opilantyy(m), whykay26(m), Aieboocaar(m), abishaddy(f), maccabi (m), Schelube, DonnyE(m), ganie(m), Ifabernard(m), Fraiser(m), Yagazee and 24 guest(s)
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by jubrealguy(m): 12:15pm On May 13, 2016
IghravweIG:
Lol. Jubreal don vex grin
lolz, abi na
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by DonnyE(m): 12:16pm On May 13, 2016
SMartins1:
22 guests haba. Na them oo,not ready to mingle,or contribute. But ready to collect information. There is God ooo. You guys should come out of hiding, yon can come to the out now and don't be shy!
guy we are waiting for CUL printing to start,then w will come out..
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SMartins1(m): 12:17pm On May 13, 2016
Aieboocaar:

I go sue u and dat miss stella go court very soon.. See d kind high b.p una wan give persin dis hot afternoon cry
Aieboocaar:

I go sue u and dat miss stella go court very soon.. See d kind high b.p una wan give persin dis hot afternoon cry
Aieboocaar:

I go sue u and dat miss stella go court very soon.. See d kind high b.p una wan give persin dis hot afternoon cry
My baby wan cut people hrt sha...lwkmd
Nice one Sugar crush
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 12:18pm On May 13, 2016
Fraiser:
hehehe... Babe abeg link dat ur sis wit iamdynamite so dat my guy go get friend for camp...

Haba bros! How can u kip goat and yam in d same place?! U want make 1 man property turn another man own... I no trust dat dynamite of a boy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Yagazee: 12:20pm On May 13, 2016
Kwara, Enugu, Taraba or Ogun. But after hearing that all Kwarans r not yorubas and also d herdsmen wahala in Taraba, a part of me fell sick. If by Jah's grace I get Ogun or Enugu, I go paste MTN recharge card here
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SMartins1(m): 12:21pm On May 13, 2016
DonnyE:

guy we are waiting for CUL printing to start,then w will come out..
We all are my broda ! but still visit and drop one or to things for the village. have your fun ,i cannot come and die on top NYSC mara.

(1) (2) (3) ... (295) (296) (297) (298) (299) (300) (301) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.