NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (589) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1184074 Views)
1 2 3 ... 586 587 588 589 590 591 592 ... 645 Reply (Go Down)
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:52pm On Jun 05, 2016 |
Johncuba:na true u talk baba, my mind no fit carry am, I don tell am wetin my mind fit carry adaora015 make hin transfer her to me asap... I dey wait |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by EbyNicole(f): 7:58pm On Jun 05, 2016 |
maccabi:Lol no be small tin but let me pardon him 4 now sha |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:00pm On Jun 05, 2016 |
Johncuba:lol.. My guy e for better make u kuku go shrine dan church o wit dat bat tin wey dey ur mind for inside church... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by goodguy4sure(m): 8:02pm On Jun 05, 2016 |
I Salute the House oh Please All Plateau Stream 2
Otondos please add up your number here on this thread www.nairaland.com/3110304/plateau-stream-2- batch-2016/1 to continue our Whatsapp Chats... Days are Drawing Close For Camp Opening Oluwa has taken Charge Already |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:03pm On Jun 05, 2016 |
okitaiji:EdyNicole ko EddyMurphy ni...U no fit pronounce her name sef, u sure say u go fit tk care of EbyNicole so..... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:03pm On Jun 05, 2016 |
eelipumper:oya gimme ruler make I measure ur tin first bfor I know wetin go talk... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:04pm On Jun 05, 2016 |
okitaiji:you don come again ba? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:06pm On Jun 05, 2016 |
eelipumper:lol... Wen u dey find hot shikala na, u don forget sey she go shikalarise your heart ni? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 8:06pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole:Ok bae , how's ur day ?? Plus hope ur not too bored about this nysc ish .. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:07pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole:giftiebrown has consented to it already and part of dowry has been paid to him, so prepare your load because u are moving to my home tomorrow |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by EbyNicole(f): 8:08pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser:You don't have any problem,but charge ur phone wella cos ur own will be 2k msgs per hour,meanwhile my day was awesome,urs? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:09pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole:babe dont mind him o, na d boko of dis village b dat, team forced marriage, tank God sey hin never kidnap u, oya com sitdan for my syd jare, make we dey enjoy dis cold zobo nd kilichi togeda... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:11pm On Jun 05, 2016 |
maccabi:u know sey any lucky bae that found favor in my sight is attached to mansion. slimfitdiva, abishaddy, honeybash and now ebynicole have their mansion at their desire location |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 8:12pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser:Bro what's the actual measurement needed for a sound relationship ... plus u know u will need to take the measurements in two places I.e first measurement b4 Ere*tion and second measurement with Ere*tion...shey u grab Dr Meyer fraiser... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:14pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole:babe wait o, dont get it twisted o, na only ur msg I dey expect ontop my phone o, no b d kyn ones pple dey bombard DG nd anty Kemi I dey talk o... Meanwhile my day was splendid.. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by EbyNicole(f): 8:14pm On Jun 05, 2016 |
maccabi:My day was ok dear, Nysc no fit kill me with their SOON,am ready whenever dey are ready |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:14pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser:Ahh baba u dey hear? I dey hail u, na wetin aunty kemi turn us to be that nah |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by adaora015(f): 8:15pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser:Transfer me ke via western union or money gram ? Ure funny sha ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by adaora015(f): 8:16pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser:Transfer me ke via western union or money gram ? Ure funny sha ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by EbyNicole(f): 8:17pm On Jun 05, 2016 |
okitaiji:Lmao oya na come and carry me |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 8:18pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser: ![]() Fraiser:*clears throat * hey ... *Lopsie* just text me now say u never pay for ur 5litres of palmie whey u drink ooooo !!! |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:20pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole:my bae has finally agreed, fraiser u d see ba |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:21pm On Jun 05, 2016 |
okitaiji:Bros, e neva reach dat level na....She go still dey my cabal until u complete d marriage rites... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:24pm On Jun 05, 2016 |
adaora015:Via mtn share n sell...Elo bae! |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:24pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown:lmao.... abeg pardon my fingers, u know any marriage without mistake is bound to fail, thank God that this mistake has come so that our marriage will wax stronger... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:26pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown:no worry she go d come and go so that ur side no go dey boring all the time |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by EbyNicole(f): 8:28pm On Jun 05, 2016 |
okitaiji:Agree ke? I never agree anytin ooo so go and do the needful |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 8:29pm On Jun 05, 2016 |
okitaiji:Hurray ... But no forget say u have reached ur limits of women oooo here in this village , but any other added advantages u might need to secure a new wifey yhu can come over to village court to pay levies/fines .. ASAP !!! Plus other documents u need To sign . Abishabby , Slimfitdiva & honeybash need to be present too Remain bless .. Mr Oki !!! |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 8:30pm On Jun 05, 2016 |
okitaiji:monkey dey work baboon dey chop niyen....I nor gree |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by eelipumper(m): 8:31pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser:Brother. You know every now. Lol. When guy wan bad, he go meet good, when he wan good, opposite. I know say your package just pure |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by EbyNicole(f): 8:34pm On Jun 05, 2016 |
maccabi:Lol so he been dey owe,and he wan owe on top my head join,I dodge am joor |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:34pm On Jun 05, 2016 |
maccabi:baba my marriage with abynicole will not enter court again, me and slimfitdiva have close the court already so your service is not needed lol |
Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. • 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed • Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father • 2 • 3 • 4
Your NYSC Questions Answered • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2014 Batch C House
Lol so you married me without my consent,my hand no dey oo
via western union or money gram ? Ure funny sha 