Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) (35962 Views)
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Ice4jez(m): 7:43pm On Jun 16, 2016 |
married woman and she wear chain for leg, OK she try ,write am down |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by aemmy: 7:48pm On Jun 16, 2016 |
Beautiful |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by miqos02(m): 7:48pm On Jun 16, 2016 |
she Don comot wedding ring? |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by j3r3myk3n(m): 7:49pm On Jun 16, 2016 |
Tired of Nairaland with 'Steps out' 'Steps out wahala. Abeg leave people wey dey step in and out |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by FlySly05: 8:15pm On Jun 16, 2016 |
Thunderlicious:You know say na where e dey pain you go show doctor na. Na wetin consign me pass I just talk. I'm sure you'd agree with on that unless you're a woman which my instinct is telling me you are. |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by smellingmenses: 8:26pm On Jun 16, 2016 |
she curses too much.... powerfulsettingz: |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by femi4: 8:28pm On Jun 16, 2016 |
FlySly05:Na Yoruba girl now.....dem dey get big breas.t wella |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by femi4: 8:31pm On Jun 16, 2016 |
ameboismyhobby:no wonder, Amebo is your work Eke is your hobby |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by brownsug(f): 8:36pm On Jun 16, 2016 |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by FlySly05: 8:45pm On Jun 16, 2016 |
femi4:Trust me she didn't start off as that. This happened overnight. So where you get your theory of generalizing my Yoruba sisters from my Yoruba brother . |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Nobody: 9:10pm On Jun 16, 2016*. Modified: 10:15am On Oct 13, 2016 |
...................................................... |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Ada9103(f): 9:14pm On Jun 16, 2016 |
Niceeeeeee.........me love denim |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by pumpy007(m): 9:19pm On Jun 16, 2016 |
allanphash7:if nah you get the chance u wont enter the place |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by femi4: 9:29pm On Jun 16, 2016 |
FlySly05:Make I mentioned few: Ronke Oshodi Oke Foluke Daramola Ayo Adesanya Eniola Badmus Flakky Ididowo |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by banme1(m): 9:35pm On Jun 16, 2016 |
olarhtunji:no so u de start. Soon u will look for one minor to rap.e |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by fairheven: 9:40pm On Jun 16, 2016 |
my God, this woman is gradually turning white? |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by FlySly05: 9:46pm On Jun 16, 2016 |
femi4:O boy slow down ooo. You don too dey watch home videos |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by prettyslimme(f): 9:54pm On Jun 16, 2016 |
ameboismyhobby:wanted to insult u.buh.den I saw ur moniker. |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by kenoz(m): 10:40pm On Jun 16, 2016 |
Beautiful |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by ABSOL10: 11:35pm On Jun 16, 2016 |
FlySly05:thank you o, was just wondering niyen, boya o de ti give birth sha.....looking nice though |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Nobody: 12:09am On Jun 17, 2016 |
I hope all is well with her marriage now. |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Taryur3(m): 1:41am On Jun 17, 2016 |
I sight the waist trainer... |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Nobody: 2:10am On Jun 17, 2016 |
Nothing special. |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by greatman247(m): 3:50am On Jun 17, 2016 |
Yes she looks stunning but her kids looks wowo, maybe they got that from the hubby. That's what happens when Beauty marries Beast. Lol. |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Donald3d(m): 4:30am On Jun 17, 2016 |
Opiletool:or Aboniki |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by excelbie(f): 7:29am On Jun 17, 2016 |
Nice one |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by fmikecok(m): 7:31am On Jun 17, 2016 |
Davecafary:You be goat? |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by harffie(m): 7:54am On Jun 17, 2016 |
Milf |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by Emmatdayo(m): 8:42am On Jun 17, 2016 |
ameboismyhobby:with that thing wey dey ur head wey u call face u still get mouth dey say person no fine ![]() na wa o |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by ameboismyhobby(f): 9:22am On Jun 17, 2016 |
It was a gud thing u did, jst Tnk God. prettyslimme: |
| Re: Mide Funmi Martins In Blue Jean (see Photo) by moutew: 10:16am On Jun 17, 2016 |
Get Ur latest & greatest female accessories online: https://www.nairaland.com/3054143/50-discount-latest-fashion-accessories#44795571
|
Mide Funmi Martins Celebrates Her Birthday With Lovely Photos • Mide Funmi Martins Looking Like A Queen In New Adorable Pictures • Mide Funmi-martins Stuns In Bedroom Pictures • 2 • 3 • 4
Freeze: Sanusi Vs Adeboye - Two Prophets And Their Prophecies • B-red Buys A N120m House In Lagos • Frank Edwards Celebrates His 28th Birthday Today
*