NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (621) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3120853 Views)
1 2 3 ... 618 619 620 621 622 623 624 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:42pm On Jun 16, 2016 |
yormee:Lolzz..true confession. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:42pm On Jun 16, 2016 |
iyke1989:Ya ma "menthol", remember? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:42pm On Jun 16, 2016 |
yormee:Abeg Yormee wait make I carry Anu out first before you begin dey handle them ooo... Anu oya let's go ooo.... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mbanonwanyi(f): 10:43pm On Jun 16, 2016 |
yormee:LOL, you have not missed me. Life after all those exams is just dull. Got a job and about to start saving money and studying for my PCAT. Thats about it, nothing special, but I thank God. Hope you continue your bubbling. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:44pm On Jun 16, 2016 |
iyke1989:me ke? bros,na wetin I do naa |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:44pm On Jun 16, 2016 |
sheboss:coyy coman c ur life ehn! u included Sheboss too..choi! meaning she's available abi? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:44pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:are u with titanium38 cos she sef dey look lyk looku looku. seems anuoluwaposimi sef dey look and mzshyshy is missing. dipson. where is shy,? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:45pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:are u with titanium38 cos she sef dey look lyk looku looku. seems anuoluwaposimi sef dey look and mzshyshy is missing. dipson. where is shy,? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:46pm On Jun 16, 2016 |
mbanonwanyi:You've got testimonies! I'm elated. Anyways, we'll start missing you properly henceforth! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:47pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:You mean 'availaBOO'? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:47pm On Jun 16, 2016 |
coyy:Me sef dey wonder oo |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:48pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:Stop there!!! I'm starting with Anuoluwaposimi fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:48pm On Jun 16, 2016 |
sheboss:I give you news yesterday say coyy don dey look for another person after you sign contract with me and u still dey askam say him include your name... na wa for u oo, u suppose don know naa |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:48pm On Jun 16, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:49pm On Jun 16, 2016 |
dipson546: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:50pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:Nna dey hear prophetess? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:50pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:una dey use glasses ![]() I said all except my boo. una wan call me finish dis nyt I no even knw where to turn to. even dipson546 dey call me.. dipson, u e nt permitted to call me at nyt o. u a man fa |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:50pm On Jun 16, 2016 |
yormee:Exactly she's availa Boo.. meaning u can Boo her. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:51pm On Jun 16, 2016 |
AhanaT:kk! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 10:51pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:no o...I no follow o... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:52pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:Babe, you brilliant small fa!! Sheboss, since you are availa, me wanto Boo u fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 10:52pm On Jun 16, 2016 |
yormee:methol ko...peppermint in ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:53pm On Jun 16, 2016 |
Observation mode activated! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:53pm On Jun 16, 2016 |
![]() iyke1989:Lolzz.. isoryt..bh ure supporting. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:54pm On Jun 16, 2016 |
Titanium38:seconded |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:54pm On Jun 16, 2016 |
coyy:Na me and Anu dey rob mind for here,....thought I think I will be leaving soon cos she wan sleep , so na for Titanium side I won go crash sha |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:54pm On Jun 16, 2016 |
coyy:Dipson546 dey call u, n ure complaining. if Mr Boxers call u nko? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:56pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:u understand! Touch not GL ladies! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:56pm On Jun 16, 2016 |
coyy:lolzz. must u say it?... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:57pm On Jun 16, 2016 |
yormee:Lolzz..brilliant small ke. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:57pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:Which mind? ![]() |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 3 guest(s)
always dey carry first 
Life after all those exams is just dull.
Got a job and about to start saving money and studying for my PCAT. Thats about it, nothing special, but I thank God. Hope you continue your bubbling. 


