Stats: 3,166,038 members, 7,863,713 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 01:16 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2581976 Views)
NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (618) (619) (620) (621) (622) (623) (624) ... (2142) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:42pm On Jun 16, 2016 |
yormee: Lolzz..true confession. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:42pm On Jun 16, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:42pm On Jun 16, 2016 |
yormee: Abeg Yormee wait make I carry Anu out first before you begin dey handle them ooo... Anu oya let's go ooo.... |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mbanonwanyi(f): 10:43pm On Jun 16, 2016 |
yormee: LOL, you have not missed me. ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:44pm On Jun 16, 2016 |
iyke1989: me ke? bros,na wetin I do naa |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:44pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: coyy coman c ur life ehn! u included Sheboss too..choi! meaning she's available abi? 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:44pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:are u with titanium38 cos she sef dey look lyk looku looku. seems anuoluwaposimi sef dey look and mzshyshy is missing. dipson. where is shy,? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:45pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:are u with titanium38 cos she sef dey look lyk looku looku. seems anuoluwaposimi sef dey look and mzshyshy is missing. dipson. where is shy,? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:46pm On Jun 16, 2016 |
mbanonwanyi: You've got testimonies! I'm elated. Anyways, we'll start missing you properly henceforth! 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:47pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:You mean 'availaBOO'? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:47pm On Jun 16, 2016 |
coyy: Me sef dey wonder oo |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:48pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:Stop there!!! I'm starting with Anuoluwaposimi fa! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:48pm On Jun 16, 2016 |
sheboss: I give you news yesterday say coyy don dey look for another person after you sign contract with me and u still dey askam say him include your name... na wa for u oo, u suppose don know naa |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:48pm On Jun 16, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:49pm On Jun 16, 2016 |
dipson546: ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:50pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:Nna dey hear prophetess? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:50pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:una dey use glasses ![]() I said all except my boo. una wan call me finish dis nyt I no even knw where to turn to. even dipson546 dey call me.. dipson, u e nt permitted to call me at nyt o. u a man fa |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:50pm On Jun 16, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:51pm On Jun 16, 2016 |
AhanaT: kk! ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 10:51pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee:no o...I no follow o... ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:52pm On Jun 16, 2016 |
missbeebee: Babe, you brilliant small fa!! Sheboss, since you are availa, me wanto Boo u fa! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 10:52pm On Jun 16, 2016 |
yormee:methol ko...peppermint in ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:53pm On Jun 16, 2016 |
Observation mode activated! ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:53pm On Jun 16, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:54pm On Jun 16, 2016 |
Titanium38:seconded 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:54pm On Jun 16, 2016 |
coyy: Na me and Anu dey rob mind for here,....thought I think I will be leaving soon cos she wan sleep , so na for Titanium side I won go crash sha |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:54pm On Jun 16, 2016 |
coyy: Dipson546 dey call u, n ure complaining. if Mr Boxers call u nko? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:56pm On Jun 16, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:56pm On Jun 16, 2016 |
coyy: lolzz. must u say it?... |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:57pm On Jun 16, 2016 |
yormee: Lolzz..brilliant small ke. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:57pm On Jun 16, 2016 |
dipson546:Which mind? ![]() |
(1) (2) (3) ... (618) (619) (620) (621) (622) (623) (624) ... (2142) (Reply)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |