₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,631 members, 8,422,934 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 05:49 AM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (623) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch B Corps Members House (3120429 Views)

1 2 3 ... 620 621 622 623 624 625 626 ... 2142 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:50pm On Jun 16, 2016
dipson546:
me I no say some people are there reading husband & wife discussion, dem do like say dem don sleep, ... abi na observing or watching mode una dey .... se una no go go sleep now....?
U ehn lolz
Takia
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:52pm On Jun 16, 2016
omonighoblessing:
grin sorry hun, oya divide it....take the portion you want love....
oya goan sleep
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:52pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
U ehn lolz
Takia
haaa Anu., u never know....leave them. e no concern us ...who be coyy or yorme, sheboss? abi misbeebee... abeg dem don park well.. na only me and maiiyawo day on point for now.. takia ja we Anumi
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:53pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
U ehn lolz
Takia
u no dey sleep?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:55pm On Jun 16, 2016
chumaster:
u no dey sleep?
Anu se bi I tell u...
bro leavam naa, we dey busy
abi na wetin you self dey do for this kind time ...your mate don dey snore already
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by omoproper(m): 11:55pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
Sure I ll. But gt to do 1 or 2 tins. Dey just brought our light sooo Slip well n swit dreams
xame here. dey brought d light just now
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:57pm On Jun 16, 2016
omoproper:
xame here. dey brought d light just now
oooooo God , na which kind black market be this ooo...guy go sleep naa... infact Anu let's go and sleep self
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 11:59pm On Jun 16, 2016
dipson546:
Anu se bi I tell u...
bro leavam naa, we dey busy
abi na wetin you self dey do for this kind time ...your mate don dey snore already
lipsrsealed
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 12:06am On Jun 17, 2016
chumaster:
na your type dey play am na. fat Dottunecheesy
Lmao guy no dey whine me o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 12:07am On Jun 17, 2016
yormee:
Dottune Dottune! I dey feel your moves oh!


You don analyse the body structure of our ladies soteeeey! Choi!
Hehe that's what it is
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:58am On Jun 17, 2016
abat4real37:
fine, I'm not báse in b/kebbi
Ohhh,where you base?Good morning.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:59am On Jun 17, 2016
iyke1989:
Lol....na bibi and anu and titi grin
I knew you will have a clue,Good morning.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 5:01am On Jun 17, 2016
patty2014.morning o,e be like say na u nd I dh meet here every morning,how was your night?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Kylekent59: 7:06am On Jun 17, 2016
Future otondo's, good am to u all
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by patty2014(f): 7:18am On Jun 17, 2016
coyy:
no

what I mean is...I dont even knw ow d girls in Graceland look cos I only see my Sheboss.

u unstand?
So u no see me abi?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody:
Kylekent59:
Future otondo's, good am to u all
Gud morning frd, how was ur night?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 7:21am On Jun 17, 2016
omoproper:
xame here. dey brought d light just now
Gud morning omoproper lolz What a funny moniker!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by patty2014(f): 7:55am On Jun 17, 2016
Dream2:
patty2014.morning o,e be like say na u nd I dh meet here every morning,how was your night?
Morning dear, my night was fine. Yours?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 8:59am On Jun 17, 2016
patty2014:
Morning dear, my night was fine. Yours?
Mine was cool,enjoy your day.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:04am On Jun 17, 2016
Dream2:
Mine was cool,enjoy your day.
I see u
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:34am On Jun 17, 2016
Web and software developer Intern needed at GRIT Systems, Lagos.
Send CV to careers@grit.systems
http://nairaland.com/3171787/web-software-developer-job-internship
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:37am On Jun 17, 2016
dipson546:
( private message , everybody close your and pass by .. this message is for Titanium)..,Iyawo(titanium) could u pls come out side , I dey front of your house I wan see u,.. se u no dey hear word abi amebo I say close your eyes ...lolzz
Hmmm.. father Abraham! undecided
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:16am On Jun 17, 2016
patty2014:
So u no see me abi?
huh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:18am On Jun 17, 2016
good morning everyone ..
grin

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:30am On Jun 17, 2016
Gov Aregbesola commissioning measuring scales in Osun..
worst of all, just 3 scales grin
Yorme can do beta for his CDS as a corp member.
even chumaster and dream2 wouldn't do dis for gracelanders..grin

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:34am On Jun 17, 2016
somewhere in lekki, Lagos state..

a whole lekki..

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:37am On Jun 17, 2016
coyy:
Gov Aregbesola commissioning measuring scales in Osun..

worst of all, just 3 scales grin

Yorme can do beta for his CDS as a corp member.

even chumaster and dream2 wouldn't do dis for gracelanders..grin
grin


We are used to celebrating mediocrity in Nigeria.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:42am On Jun 17, 2016
yormee:
grin


We are used to celebrating mediocrity in Nigeria.
I was shocked shocked when I saw a royal father beside aregbe..


should they even be celebrating this!? its not a flyover bridge na.. lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by bidak(m): 11:50am On Jun 17, 2016
coyy:
somewhere in lekki, Lagos state..


a whole lekki..
Lol this one don turn river oo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:54am On Jun 17, 2016
bidak:
Lol this one don turn river oo
in *harrysong's voice* after d rain comes d flood, d flood..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Feyitumi: 12:35pm On Jun 17, 2016
Pls guys... Does anyone know when mobilization will begin 4 batch b...... A response will be highly appreciated
1 2 3 ... 620 621 622 623 624 625 626 ... 2142 Reply

NYSC 2018 Batch A Corps Members HouseProspective NYSC 2017 Batch B Corps MembersNYSC 2017 Batch A Corps Members House234

NYSC 2016 Batch A Corp Members HouseNysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)