My Bornday - Jokes Etc (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › My Bornday (5728 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: My Bornday by romsky(op): 12:50pm On Oct 05, 2009 |
Fanx Vera but me no wan become liability o Sgt Syl i don fix u for ovanyt shift |
| Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 2:44pm On Oct 05, 2009 |
Rommie i really enjoyed dat ya party is d bomb @All una miss big time. . . . . na shekpe we take wash hand no water ![]() na unda tress we sidon no canopy na wood chair we take sidon. . . . . i dey come make i com tell una more story. ![]() |
| Re: My Bornday by lysaa(f): 2:48pm On Oct 05, 2009 |
this guy has a birthday? wonders!!! i so missed it |
| Re: My Bornday by dani1luv(mod): 2:54pm On Oct 05, 2009 |
Abeg you missed that parri. . It was fun ![]() |
| Re: My Bornday by sylve11: 3:03pm On Oct 05, 2009 |
Dani see u dey talk as if u go d gbedu ![]() |
| Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 3:09pm On Oct 05, 2009 |
he came nw. . . . ha him b d last best dancer ![]() |
| Re: My Bornday by v3: 3:13pm On Oct 05, 2009 |
i still dey nurse small headaches after much shekpe in d system. . . thanks romskitude! u get math |
| Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 3:26pm On Oct 05, 2009 |
vmobile longest tym no saw? wetin dey nw ![]() |
| Re: My Bornday by sylve11: 3:29pm On Oct 05, 2009 |
![]() |
| Re: My Bornday by v3: 3:30pm On Oct 05, 2009 |
i dey bam o jare. . .how ur rear end? |
| Re: My Bornday by dani1luv(mod): 3:38pm On Oct 05, 2009 |
hmmn talking'bout rear end. . .e nor dey |
| Re: My Bornday by v3: 3:49pm On Oct 05, 2009 |
na so u flat reach? |
| Re: My Bornday by studio43(m): 3:52pm On Oct 05, 2009 |
i nor tell u before |
| Re: My Bornday by sylve11: 3:59pm On Oct 05, 2009 |
sey the guy flat pass slippers? ![]() |
| Re: My Bornday by Ben13(mod): 4:09pm On Oct 05, 2009 |
what's going on hia? |
| Re: My Bornday by romsky(op): 4:14pm On Oct 05, 2009 |
meself neva saka o |
| Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 4:15pm On Oct 05, 2009 |
ben it's our bornday ![]() |
| Re: My Bornday by dani1luv(mod): 4:26pm On Oct 05, 2009 |
For planet pluto side abi? |
| Re: My Bornday by bydot1(m): 4:30pm On Oct 05, 2009 |
![]() |
| Re: My Bornday by dani1luv(mod): 4:33pm On Oct 05, 2009 |
Abeg if you no knw wetin to post. . abeg waka pass ![]() |
| Re: My Bornday by lysaa(f): 4:40pm On Oct 05, 2009 |
is that what is gettin u all worked up? abeg free human beans jorr |
| Re: My Bornday by dani1luv(mod): 4:43pm On Oct 05, 2009 |
lysaa you dun dey eat dog liver abi ![]() |
| Re: My Bornday by bydot1(m): 4:54pm On Oct 05, 2009 |
wetin dat one cm mean? |
| Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 4:59pm On Oct 05, 2009 |
i no knw o |
| Re: My Bornday by romsky(op): 5:09pm On Oct 05, 2009 |
u no wan know |
| Re: My Bornday by lysaa(f): 5:12pm On Oct 05, 2009 |
if nor go make me better then save it! na that kind thing nigeria dey like to hear, no wonder at 49 nothing to show for it. |
| Re: My Bornday by romsky(op): 5:17pm On Oct 05, 2009 |
wetin u don do 4 d country yaself |
| Re: My Bornday by lysaa(f): 5:21pm On Oct 05, 2009 |
at least i be good citizen. If everybody b like me, we nor go get problem |
| Re: My Bornday by Ben13(mod): 5:24pm On Oct 05, 2009 |
no be you dey cause ASUU strike? |
| Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 5:27pm On Oct 05, 2009 |
![]() |
| Re: My Bornday by lysaa(f): 5:38pm On Oct 05, 2009 |
Ben-10:That's positive as it makes me an Elijah of this time! ![]() |
| Re: My Bornday by sylve11: 6:06pm On Oct 05, 2009 |
simple! ![]() |
Hapi Bornday I-b-boy • Hapi Bornday Tytylayor • Hapi Bornday Teissys • 2 • 3 • 4
Some Funny Pix To Make Your Day! • 27 Hilarious Test Answers That Aren't Technically Wrong... Pictures. • If You Dont Laff At This One, Call Me Baskard I Swear!!!!!!!





