Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,058 members, 7,863,755 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 04:24 AM

My Bornday - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Bornday (4958 Views)

Hapi Bornday I-b-boy / Hapi Bornday Tytylayor / Hapi Bornday Teissys (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: My Bornday by romsky: 12:50pm On Oct 05, 2009
Fanx Vera but me no wan become liability o

Sgt Syl i don fix u for ovanyt shift
Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 2:44pm On Oct 05, 2009
Rommie i really enjoyed dat ya party is d bomb kiss

@All
una miss big time. . . . . na shekpe we take wash hand no water grin
na unda tress we sidon no canopy
na wood chair we take sidon. . . . . grin i dey come make i com tell una more story. tongue
Re: My Bornday by lysaa(f): 2:48pm On Oct 05, 2009
this guy has a birthday? wonders!!! i so missed it
Re: My Bornday by dani1luv: 2:54pm On Oct 05, 2009
Abeg you missed that parri. .

It was fun
wink
Re: My Bornday by sylve11: 3:03pm On Oct 05, 2009
Dani see u dey talk as if u go d gbedu cool
Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 3:09pm On Oct 05, 2009
he came nw. . . . ha him b d last best dancer  grin
Re: My Bornday by v3: 3:13pm On Oct 05, 2009
i still dey nurse small headaches after much shekpe in d system. . . thanks romskitude!

u get math
Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 3:26pm On Oct 05, 2009
vmobile longest tym no saw? wetin dey nw tongue
Re: My Bornday by sylve11: 3:29pm On Oct 05, 2009
cool
Re: My Bornday by v3: 3:30pm On Oct 05, 2009
i dey bam o jare. . .how ur rear end?
Re: My Bornday by dani1luv: 3:38pm On Oct 05, 2009
hmmn talking'bout rear end. . .e nor dey
Re: My Bornday by v3: 3:49pm On Oct 05, 2009
na so u flat reach?
Re: My Bornday by studio43(m): 3:52pm On Oct 05, 2009
i nor tell u before
Re: My Bornday by sylve11: 3:59pm On Oct 05, 2009
sey the guy flat pass slippers? grin cool
Re: My Bornday by Ben13: 4:09pm On Oct 05, 2009
what's going on hia?
Re: My Bornday by romsky: 4:14pm On Oct 05, 2009
meself neva saka o
Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 4:15pm On Oct 05, 2009
ben it's our bornday  grin
Re: My Bornday by dani1luv: 4:26pm On Oct 05, 2009
For planet pluto side abi?
Re: My Bornday by bydot1(m): 4:30pm On Oct 05, 2009
cool
Re: My Bornday by dani1luv: 4:33pm On Oct 05, 2009
Abeg if you no knw wetin to post. . abeg waka pass angry
Re: My Bornday by lysaa(f): 4:40pm On Oct 05, 2009
is that what is gettin u all worked up? abeg free human beans jorr
Re: My Bornday by dani1luv: 4:43pm On Oct 05, 2009
lysaa you dun dey eat dog liver abi undecided
Re: My Bornday by bydot1(m): 4:54pm On Oct 05, 2009
wetin dat one cm mean?
Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 4:59pm On Oct 05, 2009
i no knw o
Re: My Bornday by romsky: 5:09pm On Oct 05, 2009
u no wan know
Re: My Bornday by lysaa(f): 5:12pm On Oct 05, 2009
if nor go make me better then save it! na that kind thing nigeria dey like to hear, no wonder at 49 nothing to show for it.
Re: My Bornday by romsky: 5:17pm On Oct 05, 2009
wetin u don do 4 d country yaself
Re: My Bornday by lysaa(f): 5:21pm On Oct 05, 2009
at least i be good citizen. If everybody b like me, we nor go get problem
Re: My Bornday by Ben13: 5:24pm On Oct 05, 2009
no be you dey cause ASUU strike?
Re: My Bornday by Abbeycity4(f): 5:27pm On Oct 05, 2009
grin grin
Re: My Bornday by lysaa(f): 5:38pm On Oct 05, 2009
Ben-10:

no be you dey cause ASUU strike?

That's positive as it makes me an Elijah of this time! cool
Re: My Bornday by sylve11: 6:06pm On Oct 05, 2009
simple! grin cool

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

If You Like Borrow All The Calculator On Earth (hilarious Photo) / 710 Cap.... Hilarious Driver / Little Miss Jocelyn - Mr. & Mrs. Owmwokwopopo Have Their First Marriage Guidance

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.