Akpors Comedy Clinic - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Akpors Comedy Clinic (1598 Views)
1 Reply
| Akpors Comedy Clinic by Wizmike111(op): 9:15am On Jun 25, 2016 |
[b]Akpors is part of a gang of kidnappers who eventually got a bus full of Nigerian musicians. He is confused about the ransom for each of them so he called his boss. Akpors: Hello Oga Oga: Akpors how now? Akpors: Oga, Market dey o. We don catch a bus with full of Nigerian musicians but I no know how I go take price them. Oga: Oya, get a paper and pen, dey tell me their names and I go tell you the price. Akpors: Okay eemm, Dbanj and 2Face Oga: Thirty million naira each, last price. Akpors: Okay then Naeto-C and Banky-W Oga: Twenty-twenty million naira each, last price. Akpors: Okay Sir, now Wizkid, Davido, Olamide and IcePrince. Oga: Twenty-twenty million naira each. Akpors: ehemm.. Then Style Plus. Oga: Who be that one? Akpors: The guys wey sing "Four years don wakka" Oga: 15 thousand naira for the three of them. Akpors: Okayy... Then Adam-zango Oga: Abeg speak English Akpors: Na im name be that... I no know am sef, but him say he sing "Mamaye-mamaye" Oga: Akpors, give am 300 naira for transport. Na so guys like him go dey finish our food.. And we no go gain anything!! (NA JOKE O!). .. . DON'T FORGET TO HIT THE LIKE & SHARE BUTTON[/b]
|
| Re: Akpors Comedy Clinic by Midfield: 12:54pm On Sep 02, 2016 |
Wizmike111:NONSENSE |
Akpors Again O • Akpors The Thief - Today's Joke • Akpors Experience With His Teacher ! • 2 • 3 • 4
Check Out This Hilarious Conversation Between My Friend And I • What Bad Habit Are You Exhibiting Since This Year? • Squeezing Of Woman's Breast (right Or Wrong) Hilarious Comedy!!!