July Allawee Oooooooooo - NYSC - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › July Allawee Oooooooooo (2014 Views)
| July Allawee Oooooooooo by jswagg4(op): 7:04am On Jul 28, 2016 |
[color=#990000][/color]. Corpers Wiii oooo. Abeg any update with July Allawee?? Pls if u have received kindly update us. Tell us when u received,batch and bank. Thanx |
| Re: July Allawee Oooooooooo by simpoler: 10:58am On Jul 28, 2016 |
taut u re the Rit source for alowee. |
| Re: July Allawee Oooooooooo by gammarays(m): 1:44pm On Jul 28, 2016 |
Just received mine
Osun 2016 batch a stream 11
Zenith bank
19800 |
| Re: July Allawee Oooooooooo by simpoler: 11:28pm On Jul 28, 2016 |
guy u no sabi lie,y e com be only u see alowee alert. |
| Re: July Allawee Oooooooooo by eveh22: 11:43pm On Jul 28, 2016 |
ya I jst received rivers batch b 2015 fcmb |
| Re: July Allawee Oooooooooo by Abdul4trust1(m): 1:38pm On Jul 29, 2016 |
eveh22:no, We're Still Waiting In Rivers. |
| Re: July Allawee Oooooooooo by simpoler: 5:35am On Jul 30, 2016 |
why dey no wan pay Lagos b2015 corpers na |
| Re: July Allawee Oooooooooo by elmisti(m): 9:00pm On Jul 31, 2016 |
jswagg ?......boys don collect for anambra since friday na |
| Re: July Allawee Oooooooooo by jswagg4(op): 12:38am On Aug 01, 2016 |
elmisti:c groove eh...... Dem never pay us o (Lagos ) |
| Re: July Allawee Oooooooooo by LuveU2(f): 1:45pm On Aug 01, 2016 |
Abdul4trust1:Happy new month and a lovely day to you Here is the link to vote dear https://www.nairaland.com/3261218/mr-nairaland-contest-2016-elimination And pls do remember our voting pattern is ; I vote Falconey Cc NLJega Thank u so much as you cast your votes!!!!! TEAMFALCONEY |
| Re: July Allawee Oooooooooo by simpoler: 3:21pm On Aug 01, 2016 |
why is it dat Lagos state doesn't want to pay there corpers f.g.n alowee. |
Should We Expect JULY Allawee Before 31st? • July Allawee • Will 2016 Batch A Stream II Corps Members Reaceive July Allawee? • 2 • 3 • 4
Imagine NYSC uncertain on when Batch B Will Commence • Nigerian Employers And NYSC Discharge Certificate • Accommodation For Corp Members In Uyo
?......boys don collect for anambra since friday na