Fake Bokoharam Meet An Original Boko Haram Member....guess What Happened - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Fake Bokoharam Meet An Original Boko Haram Member....guess What Happened (1222 Views)
| Fake Bokoharam Meet An Original Boko Haram Member....guess What Happened by Chikatarablog(op): 10:00am On Aug 21, 2016 |
Entered a bus from Lagos to Kaduna After some minutes,i decided to scare the passengers. So i brought out my fone.. And started faking a call.'' hello oga, i don dey press dat button since but d bomb no gree blow. Na d blue one i go press or d red one? Ok d red one? I go do am now'' come and see reactions. Igbo man: (picks his fone to make a call) '' hello Chuwkudi, run now to apapa and wait for my container. Its like i will die today but make sure u collect my money from Okoro Yoruba woman: '' driver wêré,. So u cant stop for sombody to come down? Oloshi.. I was just laughin inside until d hausa man sitting close to me said (to me). Hausa man: '' oga abeg dat time wey u dey make call, wher dem say make u press so dat d bomb go blow? Coz i don dey press my own sef since and d tin never blow. I jumped out of the luxurious through window.! Me wey dey play. |
| Re: Fake Bokoharam Meet An Original Boko Haram Member....guess What Happened by MENZPRIDE(m): 10:22am On Aug 21, 2016 |
Op you wan break my rib cage with laughter this morning?? Why you no help your comrade nah? Abi Espirit de Corps no follow again? |
| Re: Fake Bokoharam Meet An Original Boko Haram Member....guess What Happened by Chikatarablog(op): 10:29am On Aug 21, 2016 |
MENZPRIDE:Oboy prevention is better dan cure ooooo Na run for ur life sure pass oooo |
| Re: Fake Bokoharam Meet An Original Boko Haram Member....guess What Happened by Deejay777(m): 4:35pm On Aug 21, 2016 |
Hahahaha pls dnt alow me 2 coman go nd kill myself wit laughter o.so funi,thumbs up |
Guess What He Is Trying To Write. • Guess What She Is Thinking? • Guess What Mbaka Told The Jounalist About Buhari Nd Biafra As He Was Parking Out • 2 • 3 • 4
Bu_hari Just Got A Name For Himself¡ • Legit Original News On Buhari's Death • Naija Way Of Thinking!