Wetin You Go Do That Gateman? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Wetin You Go Do That Gateman? (1454 Views)
| Wetin You Go Do That Gateman? by 13regular(op): 6:02am On Aug 22, 2016 |
Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo, make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! If na u, wetin u go do the gate man? Don't laugh alone..........have a stress free week ahead palzzz |
| Re: Wetin You Go Do That Gateman? by EniHolar(f): 6:08am On Aug 22, 2016 |
I should have asked him to complete his story before concluding what happened to Bingo. The fault is mine. |
| Re: Wetin You Go Do That Gateman? by frostland(m): 6:09am On Aug 22, 2016 |
lol him go do frog jump d whole of that day |
| Re: Wetin You Go Do That Gateman? by youngest85(m): 6:22am On Aug 22, 2016 |
Stale |
| Re: Wetin You Go Do That Gateman? by ujunwa15: 6:40pm On Aug 28, 2016 |
EniHolar:thats true |
| Re: Wetin You Go Do That Gateman? by ZeeAfrica(f): 7:08pm On Aug 28, 2016 |
I wud say it serves u, for animal cruelty, wat u r scared of yoself, how can u feed it to de poor dog. Say no to animal cruelty |
Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? • Wetin You Go Do If Na You • If Na You Wetin You Go Do? • 2 • 3 • 4
I Just Heard "President Barrack Obama" Was Deported From "USA" To..... • Daredevil: Man Poses "Selfie With Lion" • Watch President Trump Sings On American Got Talent Show