Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,659 members, 7,955,391 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 02:25 AM

If Na You Wetin You Go Do? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If Na You Wetin You Go Do? (796 Views)

Primary School Love/if Na You Wetting You Go Do / Mc Filter Mouth Na You Again? Why You Want Kill Us With Laugh? / Wetin You Go Do If Na You (2) (3) (4)

(1) (Reply)

If Na You Wetin You Go Do? by merit12(f): 7:58am On Jan 30, 2016
Dem say lassa fever don dey garri after I buy half bag for house...I come say make I test am if na tru,I soak garri put milk inside cum give my dog Bingo , make him first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Nai i drink my own. After i don drink am finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Nai my gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! If na u, wetin u go do the gate man?

1 Like

(1) (Reply)

What Is Our Children Really Learning In Schools / Pls...this Is All U Need In These World / Am Tired Of All These Nonsense O

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.