₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,009 members, 8,448,219 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 01:29 AM

Toggle theme

The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcThe Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff (2540 Views)

1 Reply (Go Down)

The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by iphanyiuma(op): 8:33am On Nov 02, 2016
The Way A Nigerian Sends Someone On An
Errand will leave U confused!
MY UNCLE : Go and buy me baffing Soap. If
Lux na N70 buy am, but if Lux no dey, buy
Joy soap. If Lux dey, but dem dey sell am
N80 and Joy soap na N70, buy Joy soap. But
if Joy and Lux
na N80, buy Lux soap. If the two soaps no
dey, buy Anyone wey Good, Wey be N70............
ME: Bros abeg, wetin u wan really buy............
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by freesinzu(m): 8:36am On Nov 02, 2016
Lolzzzzzzz
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by Mustack: 8:53am On Nov 02, 2016
Lmao
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by ultimate73(m): 11:42am On Nov 02, 2016
lol....... nawo!! but uncle wetin u wan buy?

Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by Dantee005(m): 3:43pm On Nov 02, 2016
hAHAHA...FUNNY DIE...
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by darbeelicous(f): 5:43pm On Nov 02, 2016
Nawa o....... I can't stop laughing....... If it was me, I wud say "uncle make up ur mind and use omo"
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by MrObontami(m): 7:26pm On Nov 02, 2016
Hahaha grin grin grin
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by allytinted: 7:58pm On Nov 03, 2016
Hahahahaha.....Na To Tell Uncle To Use Hypo Or Kogi Soap.
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by Chuksnwafor1985: 11:14pm On Nov 03, 2016
na to buy both lux and joy soap...weere uncle
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by Blecool(f): 3:07pm On Nov 08, 2016
darbeelicous:
Nawa o....... I can't stop laughing....... If it was me, I wud say "uncle make up ur mind and use omo"
. Lol....Wicked Pikin
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by Blecool(f): 3:09pm On Nov 08, 2016
allytinted:
Hahahahaha.....Na To Tell Uncle To Use Hypo Or Kogi Soap.
. Chaii....U For Get Mind O
Re: The Way Naija Uncle Send Message Ehn U Go Laff by darbeelicous(f): 6:58pm On Nov 08, 2016
Blecool:
. Lol....Wicked Pikin
hahaha.........
1 Reply

The Only Way Naija Girls Can Be In The Mood (very Funny)Show us how good and creative you are with your use of words... Fun all the wayCome And Laff , Laff It Loud234

Man Spells “buhari”, Funny Remix Will Make Your Day~Chalkboard Prank~If You Love Someone Quote