Football (+Other Sports) Betting Season 10 - Business (2039) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 10 (4318952 Views)
1 2 3 ... 2036 2037 2038 2039 2040 2041 2042 ... 3000 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Chiadikaobi(m): 5:11pm On Nov 16, 2016 |
godz:[color=black]Just send how much you wan fund[/color] |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by weyab: 5:14pm On Nov 16, 2016 |
drmikeadams:lol see teeth lik ma grand ma |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 5:14pm On Nov 16, 2016 |
B931ZQPWQEPSA-2755386 abeg, hw do i aappease my village Gods.... B936ZTCAPSWWS-2755386 but y.... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by IAmOged(f): 5:15pm On Nov 16, 2016 |
some dey here..na i too know punting disease dey worri dem.... u follow dre tips like dis na direct ticket to village be dat example 47xxx,patriotic9jaboy...dem many like dat some dey very lowkey but a great punter like k2wise....very calculative eg thespecial0ne,calebsky(though all him game wey i don dey follow for d past 3days now just dey cast ni) etc. no just come here dey do over i too know for here , though its good to help brothers analyse dre game incase of JUDAS, it should be in meek manner not as if na u know all ayokunle d oracle....assuming u play goa vs mumbai like k2wise play am 4 for chop am. so brothers no shuk mouth rubbish others games except ur record live upto being a great punter peeps here accord respect... only post game wey u sef play with money abeg. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by weyab: 5:18pm On Nov 16, 2016 |
Emzyme:jus fund 30 accts 2k each here then buy white folw nd giv it to any first deaf person u c once in ur villa. Note once u enta ur gate villa.... If ur villa no get gate den fund 70 acct wit 4k each. Dats all |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by IAmOged(f): 5:22pm On Nov 16, 2016 |
where dem casting crews....remember den wey castandbind dey always witchhurt down tickets of dose he hates or pick on.........but guy if u try dat dis recession time wey we dey so...enh....u go just sleep no wake up back ni ooo.........God forbid it sha |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Chiefheywhy(m): 5:25pm On Nov 16, 2016 |
Wetin d moniker up dre dy talk sef.. ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by keandre: 5:31pm On Nov 16, 2016 |
weyab:www.nairaland.com/attachments/4319149_img20160323192000edit_pngc2f43e746db0f4631a6f06a37a9262c9 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 10eola(m): 5:32pm On Nov 16, 2016 |
3 goals within 3 minutes |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Gangster1ms: 5:34pm On Nov 16, 2016 |
33WSXC8 Botafogo RJ - Chapecoense SC 1X & Under(4.5) 1.30 6873 Coppa Italia Lega Pro Como - Giana Erminio 1X & Under(4.5) 1.30 1996 UEFA Champions League, Women Brondby - Manchester City Lfc Over(1.5) 1.22 Odd 2.06 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 5:37pm On Nov 16, 2016 |
another one CC: smithsydny , drake49 , fabrigas1 , jackbennie , Ayokunleayoolashakirudeen , lexykeyz , kinggenesis , redbottles , ahmydextah , lankykid , mikkypel
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 5:39pm On Nov 16, 2016*. Modified: 9:01pm On Nov 18, 2016 |
33WWDH3 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 5:40pm On Nov 16, 2016 |
10eola:dem no celebrate? how do one explain this scam ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by godz(m): 5:42pm On Nov 16, 2016 |
Chiadikaobi:so how we go do am? I don't know how to send a private message here man |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 123gist(m): 5:43pm On Nov 16, 2016 |
10eola:Baba week don finish already. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 5:48pm On Nov 16, 2016 |
Emzyme:this people are wicked ooo |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by dedarks(m): 5:48pm On Nov 16, 2016 |
10eola:Oboi e Don dey enta o Current score 0:0 (1:0) 84mins |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by godz(m): 5:49pm On Nov 16, 2016 |
xtremer: E be like does stories wey our mama go tell us say lion dey outside say make we no cry again. Shey if lion hear e go come bite us. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 10eola(m): 5:50pm On Nov 16, 2016 |
INPLAY League : Czech Match : Znojmo - Vlasim Tip : X FT |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by godz(m): 5:50pm On Nov 16, 2016 |
Please how do I contact vampire2020? Wanna fund my nairabet account pls. Chika is not replyin |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Ceorhemz(m): 5:53pm On Nov 16, 2016 |
10eola:Stick with 12 & Under 4.5. It's the safest. Some game may end with 1 goal. Especially Egypt league. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by lankylucky(m): 5:56pm On Nov 16, 2016 |
lankylucky: |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 5:59pm On Nov 16, 2016 |
10eola:
|
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 10eola(m): 6:00pm On Nov 16, 2016 |
Ceorhemz:Why are you just saying this ? ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Priwillo: 6:00pm On Nov 16, 2016 |
godz:i think someone mentioned dat he wuz banned by spambot so he might be unable to reply u on this thread,just search for him on the thread and shoot him a pm |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 10eola(m): 6:02pm On Nov 16, 2016 |
10eola:Wooooon |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 6:02pm On Nov 16, 2016 |
123gist:Till Saturday |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by godz(m): 6:03pm On Nov 16, 2016 |
Priwillo:yeah bro. Thanks |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Chiadikaobi(m): 6:06pm On Nov 16, 2016 |
godz:[color=black]sorry bro. If you never fund am just drop am for my acct and quote me. 3050468776. Firstbank. Victor Chiadikaobi[/color] |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 10eola(m): 6:09pm On Nov 16, 2016 |
League : Italy Match : Como - Giana Erminio Tip : X/1 (HT/FT) Odd : 4.50 Good luck. ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 6:09pm On Nov 16, 2016 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 10eola(m): 6:11pm On Nov 16, 2016 |
xtremer:Green ![]() |
Football (+Other Sports) Betting Season 12 • Football (+Other Sports) Betting Season 11 Cont'd • Football (+Other Sports) Betting Season 11 • 2 • 3 • 4
Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • What To Do To Make Money Online? • Football (+Other Sports) Betting Season 11
Viewing this topic: 1 guest(s)
Wetin d moniker up dre dy talk sef.. 

