NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1948) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3127823 Views)
1 2 3 ... 1945 1946 1947 1948 1949 1950 1951 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:44pm On Nov 23, 2016 |
Anyhow sha, we'll still do it and get it over with with positive testimonies Anything dem wan do, make them do. edbor: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Adadinmaa(f): 8:45pm On Nov 23, 2016 |
Kwara corpers where una dey? Any whatsapp group? Pls add me 08130145828 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 8:48pm On Nov 23, 2016 |
Fabulocity:Haba na, shey someone cannot joke with u guys ni ![]() Me too want to go in January, but we are in naija, disappointment is a normal tin ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by MropeEleniyan00(m): 8:50pm On Nov 23, 2016 |
Adadinmaa:lol...We are here |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chalsixtus(m): 8:50pm On Nov 23, 2016 |
@ ogun state camp now ! yhenny posiimi
howfa . oga chumaster. y0rmme , justifiedcoyy joshuachuks I greet u all |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 8:52pm On Nov 23, 2016 |
Haychay:Haychay hw fr na long tym. i tink say u don rch camp o. Abi u join dey d river 2? Well it cnt be March coz BABA dey involved. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:53pm On Nov 23, 2016 |
You need to change your mind set Yes, things aren't working as they should but that one no concern me as all I know is that everything will work out great at the end of the day, notwithstanding all the disappointments.Haychay: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 8:53pm On Nov 23, 2016 |
Haychay: ![]() jos imagine, I just dey find slap smiley's......... oh betasteal, come closer, more closer, make I give u adjustable knock for head.... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 8:55pm On Nov 23, 2016 |
chiefojiji:Dis guy u en....cucumber is gud for ur health.... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 8:58pm On Nov 23, 2016 |
Haychay: are you a looser? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 8:59pm On Nov 23, 2016 |
joshuachuks93:Baba I just jare, camp Kay, didn't u see me swimming in ocean2 with anger ![]() Which of the baba are u talking abt, if its God no whalla , but if na baba sai, sai buhari , all hope lost broda ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 8:59pm On Nov 23, 2016 |
chalsixtus:Welcome.o. Thank God for journey mercy. I dey kakaraka dey wait for Ocean 2. Enjoy God's mercy nd Grace in camp en. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 9:00pm On Nov 23, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:02pm On Nov 23, 2016 |
Fabulocity:Honestly, I like your hope , but am just wondering how u will feel when another story for the gods pops up ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 9:03pm On Nov 23, 2016 |
Haychay:Bros no mind me....i don see u clearly nw for inside d Ocean. Na Baba God o....Is Buhari a perzon? God pass am jawe. Nothing do we abeg mke we no swim wt Anger o coz we no go enjoy am...mke we jst enjoy d swimming coz Oluwa is Involved. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:04pm On Nov 23, 2016 |
Omo, it won't be funny oh. But what can we do? Continue hoping. Haychay: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:04pm On Nov 23, 2016 |
![]() chiefojiji:Better go n look for it in Bornu ![]() No be only come closer ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:07pm On Nov 23, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 9:10pm On Nov 23, 2016 |
Haychay:Lol...i blv u. No mind Chief him wan dey Win dey go till God go cme catch am. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:12pm On Nov 23, 2016 |
joshuachuks93:Oluwa is involved ....No shaking......Na Godwin ![]() I hear u bros, where is that your Gl wife sef, so that she can swim wit us, d anger will just fade away fa ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:14pm On Nov 23, 2016 |
Fabulocity:Abi.....don't worry, nothing wud probably happen, but brace yourself for anything |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mcmind(m): 9:15pm On Nov 23, 2016 |
Dream2:From Osun You'll also be leaving tomorrow ba? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by gpranky: 9:17pm On Nov 23, 2016 |
Am live in mami market Enugu state |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:18pm On Nov 23, 2016 |
![]() joshuachuks93:chief d day dy come, e go soon happen |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:18pm On Nov 23, 2016 |
To hope for the best but expect the worst is just the best approach to avoid disappointment . Haychay: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:20pm On Nov 23, 2016 |
Kai, so what's going on there? That's another place I'd have loved to serve but it's my state of origin. gpranky: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Haychay(m): 9:20pm On Nov 23, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by guruvicawelt: 9:24pm On Nov 23, 2016 |
chalsixtus:i no understand, u reach camp to see posimmi oga dey boiz hostel lockup.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chalsixtus(m): 9:24pm On Nov 23, 2016 |
joshuachuks93:tnx man |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 9:27pm On Nov 23, 2016 |
Fabulocity:So u frm Enugu. I'm from dere too. Nkanu West. which LGA? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by joshuachuks93(m): 9:29pm On Nov 23, 2016 |
Fabulocity:yes dear dts true saying. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by JohnQueen(m): 9:31pm On Nov 23, 2016 |
No boss. Left late. Passing the night in katsina-ala Haychay: |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 13 guest(s)




