Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo (30748 Views)
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Nobody: 10:04am On Nov 25, 2016 |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by woodmood: 10:06am On Nov 25, 2016 |
Geraldyne:bros I tire. if this qualifies to be called a Mohawk, then the 2 storeyed building by ojuelegba should be called a sky scrapper. |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by photoshoot(m): 10:06am On Nov 25, 2016 |
Papikush:Been around bro, chopping ban here and there. Good to see you back. ![]() |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Nobody: 10:06am On Nov 25, 2016 |
Geraldyne:That's the spirit. Keep looking. |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by antosly(m): 10:17am On Nov 25, 2016 |
KingGeorgey:It's not in a mobile area, Keep it cuz ur location is interior |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by DPricey1(f): 10:24am On Nov 25, 2016 |
piperson:Bet why? ![]() |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by K9Uneet(m): 10:27am On Nov 25, 2016 |
Geraldyne:Hope you're not the Geraldine that broke my heart? |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Deepfreezer(m): 10:35am On Nov 25, 2016 |
piperson:thumbs down |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Nbote(m): 10:38am On Nov 25, 2016 |
pyyxxaro:No worry, e dey make pesin imagine things too.. I no need follow u waka my mama say make I no dey follow strangers... |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Nobody: 10:48am On Nov 25, 2016 |
Deepfreezer:True story!!! |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Nobody: 11:16am On Nov 25, 2016 |
photoshoot:You sef don dey chop ban? That bastard no dey look face? |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Deepfreezer(m): 11:36am On Nov 25, 2016 |
merahki: ![]() |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by sammuell(m): 11:41am On Nov 25, 2016 |
Nigerdeltaboi:Abeg ask well o |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by paradigmshift(m): 11:42am On Nov 25, 2016 |
dis guy dn finish him head with dye lol |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by sammuell(m): 11:47am On Nov 25, 2016 |
Make i wait hear wetin Iceberg slim go talk |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Nobody: 11:51am On Nov 25, 2016 |
devilmaycry:Before you no no say na UAM I d school?? |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Ifesinachi22(m): 12:17pm On Nov 25, 2016 |
LorDBolton:Women spend more than that in a month on hair |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by LorDBolton(m): 12:34pm On Nov 25, 2016 |
Ifesinachi22:Key word there |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Ifesinachi22(m): 12:42pm On Nov 25, 2016 |
LorDBolton:It shouldn't be a problem for guys. Particularly Peter Okoye LorDBolton:It shouldn't be a problem for guys. Particularly Peter Okoye LorDBolton:It shouldn't be a problem for guys. Particularly Peter Okoye |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by photoshoot(m): 1:02pm On Nov 25, 2016 |
Papikush:Lol, who that boss no dey give ban, be like say na number of ban dey determine im salary. ![]() |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by LorDBolton(m): 1:17pm On Nov 25, 2016 |
Ifesinachi22:Ok |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by devilmaycry: 1:35pm On Nov 25, 2016 |
olihilistic: lol...hw fa |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by latissimusDorsi: 1:56pm On Nov 25, 2016 |
When him Don use dye carve his hair finish, come remain something wey de like carpet grass na im him de call mohawk |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Nobody: 2:01pm On Nov 25, 2016 |
devilmaycry:Baba I d oo U fit jam me for ICT from 8-1:00 AM today. |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by devilmaycry: 2:10pm On Nov 25, 2016 |
olihilistic: okay na...I go track u |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Nobody: 2:28pm On Nov 25, 2016 |
devilmaycry:Once you come around that first floor for block A. I just mention me for NL |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by devilmaycry: 2:36pm On Nov 25, 2016 |
olihilistic: okk sire |
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by Mrfrank22(m): 4:17pm On Nov 25, 2016 |
dacblogger:
|
| Re: Peter Okoye And His New Mohawk Hairdo by slimsoshady(m): 4:22pm On Nov 25, 2016 |
piperson:
|
Olamide Flaunts His New Braided Hairdo. Hit Or Miss? (Photos) • Check Out Kemi Olunloyo's Hairdo In First Pictures Since Release From Prison • Anna Banner Rocks Mohawk Hairdo • 2 • 3 • 4
Egor Efiok Blasts Kunle Afolayan: You Keep Trying To Cause Disunity In Nollywood • Victoria Inyama On Regina Daniels' Marriage To Ned Nwoko • Iyanya Forcefully Pushed Someone That Was “Slapping” Him With Money



