₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,439 members, 8,422,022 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 02:11 PM

Toggle theme

NLPGA Unveils Omotola As Brand Ambassador (Pics) - Celebrities (3) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesNLPGA Unveils Omotola As Brand Ambassador (Pics) (28668 Views)

1 2 3 Reply

Re: NLPGA Unveils Omotola As Brand Ambassador (Pics) by bayocanny: 4:30pm On Dec 05, 2016
lionphil:
Wait oh...why your thoughts dey like this sef? Are u saying it is wrong to love one that's older than you? Abi na sex love dey ur head? Bros, take ur time. No be sex matter dey my mind, she's very pretty and has an awesome personality.
Mr lover man! U don dey hot..abeg na joke I dey o
Re: NLPGA Unveils Omotola As Brand Ambassador (Pics) by lionphil(m): 9:37am On Dec 06, 2016
bayocanny:
Mr lover man! U don dey hot..abeg na joke I dey o
Lol, I no dey vex bro...I just dey surprised ni. How the hustle dey go?
Re: NLPGA Unveils Omotola As Brand Ambassador (Pics) by bayocanny: 9:47am On Dec 06, 2016
lionphil:
Lol, I no dey vex bro...I just dey surprised ni. How the hustle dey go?
Baba, I just dey o everything get as e be for dis country o...boyz gaz survive
1 2 3 Reply

Itel Mobile Unveils Olamide As Brand AmbassadorCee-C Gets Mercedes Benz As Royal Hair Brand AmbassadorOmotola As Pretty As Ever In New Photos234

Rapper Jay Z Slams US President, Donald Trump – "His Administration Is A Joke"BBNaija: Fans Blast DJ Xclusive Over His Poor Performance At Bbnaija PartyDJ Young Money Bags A ‘Nickelodeon’ Awards