The Broken Leg And The Fowl - Culture - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Culture › The Broken Leg And The Fowl (702 Views)
1 Reply
| The Broken Leg And The Fowl by Saheed88(op): 6:07pm On Jan 01, 2017 |
Compliment of the season my people. Abeg I been get one question wey I wan ask una. Those people wey dey break fowl leg to take repair broken leg... abeg Wetin go happen to de affected person if de fowl die? |
| Re: The Broken Leg And The Fowl by Nutase: 6:24pm On Jan 01, 2017 |
Ask ifa ![]() |
| Re: The Broken Leg And The Fowl by Saheed88(op): 6:38pm On Jan 01, 2017 |
Nutase:I no get ifa but if u get help me consult am make u feed me back. |
Spiritual Lady Turns Olokun Cleansing To Zanku Leg Work At A Shrine In Edo State • Masquerade Spotted Dancing Zanku / Leg Work On The Street(video) • Can Someone Help Me Please, I’m So Broken • 2 • 3 • 4
Can You Buy Alcohol For Your Mum This Mothers Day • Dead Whale Found In Rivers Community (photos) • Is Your Culture Against The Smoking Of Marijuana?
